Hippopuray Lyrics – Masterkraft
Singer: Masterkraft
Title: Hippopuray
Oh oh oh oh
Listen
Time na turn by turn
This life na turn by turn
Seasons come and seasons go
When cloud gather rain go fall
Sun dey shine and moon go come
Night go go and day go break
Never say never oh no no
Wetin God say go be, go be why
Dem talk say you no fine
Ekwe
But your mama like am like that
Chop I chop make e go round
E no supposed to hard
This life na only once oh oh
Make sure say you enjoy yourself
As the music dey play dey go
Le the rhythm groove you darling
Hippopuray
Eh oh (3x)
Hippopuray
Eh oh (3x)
And if you know my story you go give God glory
Because from Oshodi down to Abutе Meta
We dey rock foundation
Trеkking from Ajengunle
Handing in a molue
Form *** to Shogunle
Number one aromo boy don dey make sense
See the boy everywhere chey
Dem talk say you no fine
Ekwe
But your mama like am like that
Chop I chop make e go round
E no supposed to hard
This life na only once oh oh
Make sure say you enjoy yourself
As the music dey play dey go
Le the rhythm groove you darling
Hippopuray
Eh oh (3x)
Hippopuray
Eh oh (3x)
Master
Make you move your body
This life no be small thing
*** check no dey bounce
Groove you
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Sara King - Welcome to Erotica
Tendon Levey - Prime Mover
Hippopuray – Terjemahan / Translation
Oh oh oh oh
Mendengarkan
Waktu na putar balik
Hidup ini na berbalik
Seasons datang dan musim pergi
Ketika Cloud mengumpulkan hujan turun
Sun dey shine dan moon pergi datang
Malam pergi dan pergi istirahat
Tidak pernah mengatakan tidak pernah oh tidak, tidak
Basah Tuhan katakanlah, pergi jadi mengapa
Dem berbicara mengatakan Anda tidak baik
Ekwe.
Tapi ibumu seperti itu
Cincang aku memotong membuat e berputar
E tidak seharusnya sulit
Hidup ini hanya sekali oh oh
Pastikan Anda menikmati diri sendiri
Sebagai musik dey bermain dey pergi
Le the rhythm alurmu sayang
Hippopuray.
Eh oh (3x)
Hippopuray.
Eh oh (3x)
Dan jika Anda tahu cerita saya, Anda pergi memberi Tuhan kemuliaan
Karena dari oshodi turun ke meta
Kami dey rock foundation
TrеKking dari Ajengunle.
Menyerahkan molue
Bentuk *** ke Shoguntle
Nomor satu Aromo Boy Don Masuk akal
Lihat bocah itu di mana-mana chey
Dem berbicara mengatakan Anda tidak baik
Ekwe.
Tapi ibumu seperti itu
Cincang aku memotong membuat e berputar
E tidak seharusnya sulit
Hidup ini hanya sekali oh oh
Pastikan Anda menikmati diri sendiri
Sebagai musik dey bermain dey pergi
Le the rhythm alurmu sayang
Hippopuray.
Eh oh (3x)
Hippopuray.
Eh oh (3x)
Menguasai
Membuat Anda menggerakkan tubuh Anda
Hidup ini tidak menjadi hal kecil
*** Periksa tidak ada dey bouncing
Groove You.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Masterkraft – Hippopuray
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases