Lyrics M.I Abaga – PLAN B

 
PLAN B Lyrics – M.I Abaga

Singer: M.I Abaga
Title: PLAN B

I hope you come my way
I hope you come my way
If i get presido wey love me
Shey na so everything go ugly?

No be say i dey try insult him
But trust me, things are rough in the country
If i get presido wey sabi
Shey na so general go steal from army?

Take money for weapon give him family
Him soldier come dey die, what a tragedy
On god
Presido wey full ground

And him hear say na young people dem dey shoot down
Igp go dey him office still dеy kneel down
Him go tell him boys make them cool down
Prеsido wey care for the future

Better road for everywhere go too sure
Pursue minister wey no do good job
’cause all these politicians them dey too chop
I swear everywhere, country don tough

Once i get my papers i’m off
Once i enter jand i don lost
Make naija just give me divorce
I swear

Go market, everything cost
On top your degree, you no go find job
Government sef them no respect us
This naija e no be by force, i swear

If i get governor wey honest
Wey dey try to keep all of him promises
We no go use him people to become rich
Wey go use him eye to see the condition

Maybe him go see the insecurity
Kidnapping everywhere in every big city
Terrorist dey do so much atrocity
Governor wey send him go dey the issue

Governor wey sabi, shey he no go go the university?
Students dey suffer just to get degree
Without education my people cannot reach there o
Streets are bloody

All the senators dey disappoint me
Una wey dey run sh#t, we are purging
And that’s the situation in my country
I swear

People, everywhere rough
Once i get visa i don cut
Get new phone for there i don port
Make naija no vex too much

See yankee, everywhere soft
Make i go hustle wetin man go take chop
Die for this country, that na bad luck
This naija e no be by force

I swear
If pastor dey wey dey fear god
Wey love him people like him love him haircut
He go sell the jet wey dey the airport

Cause many people dey wey need him support
If pastor dey wey dey talk true
Shey na wetin we go see inside the court room o?
Shebi anointed one, nothing fit touch you?

Na why your prophecy e no dey come true again
Professor wey wan make we stand out
E no go take money to give us hand out
E no go drag that girl inside him compound

The things i dey see e dey dumbfound me
Be like say everything dey scatter
I don taya for the matter kpata kpata
I just dey pray make i gather all my raba

Make i japa to another country and oooo
Yankee, your boy dey come
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Syahiba Saufa - Rogo Sukmo
Yuronono - Ok but you're cute

PLAN B – Terjemahan / Translation

Saya harap Anda datang ke arah saya
Saya harap Anda datang ke arah saya
Jika saya mendapatkan presido wey mencintaiku
Shey na jadi semuanya berjalan jelek?

Tidak katakan saya dey mencoba menghina dia
Tapi percayalah, semuanya kasar di negara ini
Jika saya mendapatkan presido wey sabi
Shey na So Jenderal pergi mencuri dari Angkatan Darat?

Ambil Uang Untuk Senjata Berikan Keluarga
Dia tentara datang dey mati, sungguh tragedi
Pada Tuhan
Presido wey tanah penuh

Dan dia mendengar katakanlah orang muda yang ditembak jatuh
IGP pergi ke kantornya masih berlutut
Dia pergi memberitahunya anak laki -laki membuat mereka dingin
Prehsido wey peduli untuk masa depan

Jalan yang lebih baik untuk kemana -mana pergi terlalu yakin
Mengejar Menteri Wey, jangan lakukan pekerjaan yang baik
Karena semua politisi ini mereka juga dey
Aku bersumpah di mana -mana, negara tidak tangguh

Setelah saya mendapatkan surat -surat saya, saya pergi
Begitu saya memasuki jand saya tidak tersesat
Jadikan Naija Beri Aku Perceraian
aku bersumpah

Pergi pasar, biayanya semuanya
Di atas gelar Anda, Anda tidak mencari pekerjaan
Pemerintah menyempurnakan mereka tidak menghormati kami
Naija ini tidak dengan paksa, aku bersumpah

Jika saya mendapatkan Gubernur Wey jujur
Wey dey mencoba menepati semua dirinya
Kami tidak pergi menggunakannya orang untuk menjadi kaya
Wey pergi menggunakannya untuk melihat kondisinya

Mungkin dia pergi melihat rasa tidak aman
Penculikan di mana -mana di setiap kota besar
Teroris dey melakukan banyak kekejaman
Gubernur Wey mengirimnya pergi dey

Gubernur Wey Sabi, Shey dia tidak pergi pergi ke universitas?
Siswa Dey menderita hanya untuk mendapatkan gelar
Tanpa pendidikan, orang -orang saya tidak dapat mencapai di sana o
Jalanan berdarah

Semua Senator Dey mengecewakan saya
Una wey dey lari sial, kami sedang membersihkan
Dan itulah situasi di negara saya
aku bersumpah

Orang, di mana -mana kasar
Setelah saya mendapatkan visa, saya tidak memotong
Dapatkan telepon baru untuk di sana saya tidak port
Membuat naija tidak terlalu banyak

Lihat Yankee, di mana -mana lembut
Buat aku pergi dengan cepat, man.
Mati untuk negara ini, nasib buruk itu
Naija ini tidak dengan paksa

aku bersumpah
Jika Pastor Dey Wey Dey Takut Tuhan
Wey mencintainya orang -orang seperti dia mencintainya potongan rambut
Dia pergi menjual jet wey dey bandara

Menyebabkan banyak orang dey wey membutuhkan dukungannya
Jika Pastor Dey Wey Dey Talk True
Shey na wetin kita pergi melihat di dalam ruang pengadilan o?
Shebi diurapi satu, tidak ada yang cocok menyentuhmu?

Na kenapa nubuatmu e no dey menjadi kenyataan lagi
Profesor Wey Wan membuat kita menonjol
E no Go mengambil uang untuk memberi kami bantuan
E no go menyeret gadis di dalam dirinya majemuk

Hal -hal yang saya lihat dey membuat saya mengejutkan saya
Jadilah Say Everything Everything Scatter
Saya tidak taya untuk masalah kpata kpata
Saya hanya dey doa membuat saya mengumpulkan semua raba saya

Membuat saya japa ke negara lain dan oooo
Yankee, anak laki -laki Anda datang
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics M.I Abaga – PLAN B

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases