Lyrics Lynxxx – Pray for You

 
Pray for You Lyrics – Lynxxx

Singer: Lynxxx
Title: Pray for You

Eh eh, ah
Tekno eh eh
I dey tell you
I pray for you….amen

You pray for me….amen
You no like me….amen
I go still pray for you….amen
Girl baby….amen

This ma baby….amen
And if i no like you….amen
I go take your baby….amen
We don come with the big bang

This kind jam wey dey bring cash for the yard
Dem blowing ma phone say make i use enter like sim card
Dey go crazy like rita eh
So tey i escape like richard, ah

With the way dem dey hustle
Ma guy you go think say dem hustle for green card
I pray for you….amen
You pray for me….amen

You no like me….amen
I go still pray for you….amen
I pray for you oh….amen
And you pray for me….amen

Eh pray for me….amen
Pray for me, now….amen
Nwa nnem hapu that thing it’s hit itunu
Scatter the club and the street

All the people tell the dj put on repeat
Itunu, oya dance and craze itunu eh eh
Look up to god and pray itunu
Enter the place itunu

If you no pay you go wash plate itunu
No dey vex, no dey bone say money
No dey hey, garri no dey
But you get your life today

Your favourite boy tekno on the beat
They call me tekno stepping at the show
When i mash it up, fill am mi cup let me drink it oh
Oya bad man range, dj pump it o

Girl your pants too tight
And did you put it on like you come to the club
Come whine am for don john
Monica whine am for the don

Let me see you roll it up and move for the don
I pray for you….amen
You pray for me….amen
You no like me….amen

I go still pray for you….amen
Girl baby….amen
This ma baby….amen
And if i no like you….amen

I go take your baby….amen
Baba god too sure for me
Every show dem dey do, dem dey call for me
See ma blessing too plenty dem dey store for me

We dey rain everywhere dem dey bow for me
See the girl them loosing their mind on the dance floor
Tekno what more can i ask for
Blessing people with music like pastor

See the girl them loosing their mind on the dance floor
Tekno what more can i ask for
Blessing people with music like pastor
I pray for you….amen

You pray for me….amen
You no like me….amen
I go still pray for you….amen
Girl baby….amen

This ma baby….amen
And if i no like you….amen
I go take your baby….amen
I dey tell you

I pray for you….amen
You pray for me….amen
You no like me….amen
I go still pray for you….amen

I pray for you oh….amen
And you pray for me….amen
Eh pray for me….amen
Pray for me, now….amen
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
GOREJIT - FAKE FRIENDS
Commodores - Jesus Is Love

Pray for You – Terjemahan / Translation

Eh eh, ah
Tekno eh eh.
Aku dey memberitahumu
Saya berdoa untuk Anda ….Anen

Anda berdoa untuk saya ….Anen
Anda tidak seperti saya ….Anen
Aku masih berdoa untukmu ….Anen
Gadis Bayi ….Anen

Ini bayi ….Anen
Dan jika saya tidak seperti Anda ….Anen
Aku pergi mengambil bayimu ….Anen
Kami tidak datang dengan Big Bang

Kemacetan ini, Wey Dey membawa uang tunai untuk halaman
Dem Blowing MA Telepon mengatakan membuat saya menggunakan masukkan seperti kartu sim
Dey menjadi gila seperti rita eh
Jadi, saya melarikan diri seperti Richard, ah

Dengan cara dem dey hustle
Ma guy Anda pergi berpikir mengatakan dem keramaian untuk kartu hijau
Saya berdoa untuk Anda ….Anen
Anda berdoa untuk saya ….Anen

Anda tidak seperti saya ….Anen
Aku masih berdoa untukmu ….Anen
Saya berdoa untuk Anda oh ….Anen
Dan Anda berdoa untuk saya ….Anen

Eh berdoa untukku ….Anen
Berdoalah untukku, sekarang ….Asen
Nwa nnem hapu hal itu hit itunu
Menyebarkan klub dan jalan

Semua orang memberi tahu DJ yang diulang
Itunu, oya menari dan menggila itunu eh eh
Memandang dewa dan berdoa itunu
Masukkan tempat itunu

Jika Anda tidak membayar, Anda pergi mencuci piring itunu
Tidak ada dey vex, tidak ada tulang bel mison
Tidak ada dey hei, garri no dey
Tetapi Anda mendapatkan hidup Anda hari ini

Bocah favorit Anda Tekno dengan irama
Mereka memanggil saya tekno melangkah di pertunjukan
Ketika saya menghancurkannya, isi am mi cangkir biarkan aku meminumnya oh
Oya bad man mangher, dj pump it o

Gadis celanamu terlalu ketat
Dan apakah Anda menaruhnya seperti Anda datang ke klub
Datang merengek untuk don john
Monica Whine AM untuk Don

Biarkan aku melihatmu menggulungnya dan bergerak untuk don
Saya berdoa untuk Anda ….Anen
Anda berdoa untuk saya ….Anen
Anda tidak seperti saya ….Anen

Aku masih berdoa untukmu ….Anen
Gadis Bayi ….Anen
Ini bayi ….Anen
Dan jika saya tidak seperti Anda ….Anen

Aku pergi mengambil bayimu ….Anen
Baba Tuhan terlalu yakin untukku
Setiap pertunjukan dem dey lakukan, dem dey untukku
Lihat MA Blessing Terlalu Banyak Dem Dey Store untuk saya

Kita dey hujan di mana-mana dem dey busur untukku
Lihat gadis mereka kehilangan akal di lantai dansa
Tekno apa lagi yang bisa saya minta
Memberkati orang dengan musik seperti pendeta

Lihat gadis mereka kehilangan akal di lantai dansa
Tekno apa lagi yang bisa saya minta
Memberkati orang dengan musik seperti pendeta
Saya berdoa untuk Anda ….Anen

Anda berdoa untuk saya ….Anen
Anda tidak seperti saya ….Anen
Aku masih berdoa untukmu ….Anen
Gadis Bayi ….Anen

Ini bayi ….Anen
Dan jika saya tidak seperti Anda ….Anen
Aku pergi mengambil bayimu ….Anen
Aku dey memberitahumu

Saya berdoa untuk Anda ….Anen
Anda berdoa untuk saya ….Anen
Anda tidak seperti saya ….Anen
Aku masih berdoa untukmu ….Anen

Saya berdoa untuk Anda oh ….Anen
Dan Anda berdoa untuk saya ….Anen
Eh berdoa untukku ….Anen
Berdoalah untukku, sekarang ….Asen
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Lynxxx – Pray for You

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases