Lyrics LOYZ – Peace of Mind

 
Peace of Mind Lyrics – LOYZ

Singer: LOYZ
Title: Peace of Mind

Danny Blaze
I’m still thankful for the things I see
My Papa e dey pray for me
Even my fans them dey pray for me

Thankful for the people wey believe me
Very soon you go see me for your TV
I can’t not lie you go happy when you see me
Omo ologo wey I be.

You no fitty comot e me
Me I one pop
Me I one jaye o
Me I want plenty money ooo

It’s not funny oo
E no easy to live and happy o
Only one life wey we get
Make we chop life till we sweat o

Oh yeah yeah
Life na YOLO make we chop am yeah
I need a peace of mind
Peace of mind oh

I want to free my mind o
From the tears and sorrow
I need a peace of mind
Peace of mind o

Nobody understand o
How the thing dey do me o
I’m so grateful to the almighty
Giving me life, securing my peace

Give me joy and give me more things
Give me food and give me clothings
Back then, me I been they share one Tees
Day go break no food for choppings

We go waka we go search, but today we they flex
Ahhhhh
African man we they move fast
Them go try stop but they just can’t

With my coconut head like 2pac
We no they word we are too smart
If you follow me no dey lose guard
Oh yeah yeah life na yolo make we chop am yeah

I need a peace of mind
Peace of mind Oh
I want to free my mind o
From the tears and sorrow

I need a peace of mind
Peace of mind o
Nobody understand o
How the thing dey do me o (do me o)

I need a peace of mind
Peace of mind Oh
I want to free my mind o
From the tears and sorrow

I need a peace of mind
Peace of mind o
Nobody understand o
How the thing dey do me o (do me o)

Danny Blaze the baddest
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Trace Adkins - Heartbreak Song
Phanerons - Appetite Suppressant

Peace of Mind – Terjemahan / Translation

Danny Blaze.
Saya masih berterima kasih atas hal-hal yang saya lihat
Papa e dey saya berdoa untuk saya
Bahkan penggemar saya, mereka berdoa untuk saya

Bersyukur atas orang-orang Wey percaya padaku
Segera Anda pergi menemui saya untuk TV Anda
Aku tidak bisa berbohong, kamu senang ketika melihatku
Omo ologo wey aku akan.

Anda tidak fitty comot e saya
Saya satu pop
Saya satu jaye o
Saya saya ingin banyak uang ooo

Itu bukan OO lucu
E tidak mudah untuk hidup dan bahagia o
Hanya satu kehidupan wey yang kita dapatkan
Membuat kita memotong hidup sampai kita berkeringat

Oh yeah.
Hidup na yolo membuat kita memotong ya
Saya perlu ketenangan pikiran
Ketenangan pikiran oh

Saya ingin membebaskan pikiran saya
Dari air mata dan kesedihan
Saya perlu ketenangan pikiran
Ketenangan pikiran o

Tidak ada yang mengerti O.
Bagaimana hal itu dey do me o
Saya sangat berterima kasih kepada Yang Mahakuasa
Memberi saya hidup, mengamankan kedamaian saya

Beri aku sukacita dan beri aku lebih banyak hal
Beri aku makanan dan beri aku pakaian
Saat itu, saya, saya sudah berbagi satu tee
Hari pergi tidak ada makanan untuk choppings

Kita pergi waka kita pergi mencari, tapi hari ini kita lentur
Ahhhhh.
Orang Afrika kita mereka bergerak cepat
Mereka coba berhenti tetapi mereka tidak bisa

Dengan kepala kelapa saya seperti 2PAC
Kita tidak mereka kata kita terlalu pintar
Jika Anda mengikuti saya, tidak ada dey kehilangan penjaga
Oh yeah yeah hidup na yolo membuat kita memotong ya

Saya perlu ketenangan pikiran
Ketenangan pikiran oh
Saya ingin membebaskan pikiran saya
Dari air mata dan kesedihan

Saya perlu ketenangan pikiran
Ketenangan pikiran o
Tidak ada yang mengerti O.
Bagaimana hal itu dey do me o (do me o)

Saya perlu ketenangan pikiran
Ketenangan pikiran oh
Saya ingin membebaskan pikiran saya
Dari air mata dan kesedihan

Saya perlu ketenangan pikiran
Ketenangan pikiran o
Tidak ada yang mengerti O.
Bagaimana hal itu dey do me o (do me o)

Danny Blaze the Baddest
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics LOYZ – Peace of Mind

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases