Lyrics Lordmoon – Hope

Hope Lyrics – Lordmoon

Singer: Lordmoon
Title: Hope

Eh god
Boss
Girlie my body no won rest
Anytime my mind follow you go anywhere wen you dey

They say wetin person sef no know, no fit kill am
But that one no count death by high bp
I no want make you feel alone, yes i know say
Jesus na your saviour, police no be friend

But no be everytime pretend, do odeshi like say
Sometimes you no dey feel any pain
No need to dirty my white shirt o
Mascara and the foundation o

Bring out the artist wen dey inside you
Cry belleful for my shoulder
No need to dirty my white shirt o
Mascara and the foundation o

Bring out thе artist wen dey inside you
Cry bеlleful for my shoulders
I hope say you feeling alright (alright)
I hope say you feeling ok (ok)

I hope say you go call me
When you just no won talk or you won hear me breathe
Shey na the love wey i give wey you want
But you no gree talk

Right now you are begging for more
My crazy mi amor
I give it all to you
Take am i stand by you

Memories, memories, memories
Memories, me- mories
I settle down make you my melody
For you, for you

Ah ye ye ye
Ah yo ye ye
Me i go run-away
I go stand by you through the worst times

Through the worst times oo (ah ah)
Through the worst times oh oh
No need to dirty my white shirt o
Mascara and the foundation o

Bring out the artist wen dey inside you
Cry belleful for my shoulder
I hope say you feeling alright (alright)
I hope say you feeling ok (ok)

I hope say you go call me
When you just no won talk or you won hear me breathe
Oh no no no
She dey connect

She dey give me joy
Like ho-ney
Make we connect make it more with her
Girl be honest (oh yeah)

Pick up my phone when i dey call (call)
Tell me wetin you want and i love (girl i love it)
Cause me no get time to dey slow down
Girlie me for love me i fit to dey (dey dey)

Make i no go fit to come dey stress you
Baby jekomo make you fit to calm down (calm down)
Tell me what you want make i go do am jejely
Baby girl me i stand by

Anywhere you want me i go dey (make i dey dey)
Girlie calling on me on my phone (on my phone)
Baby jekomo you shey you know say
Girlie me i fit to like your style (your style oh)

No need to dirty my white shirt o
Mascara and the foundation o
Bring out the artist wen dey inside you
Cry belleful for my shoulders

I hope say you feeling alright (alright)
I hope say you feeling ok (ok)
I hope say you go call me
When you just no won talk or you won hear me breathe

Flash if your credit finish
How many mb dey remaining

Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Blood Tithe - Iron Tainted Wrists
Mewsic - LilaS

Hope – Terjemahan / Translation

Eh tuhan
Bos
Girlie tubuhku tidak menang
Kapan saja pikiran saya mengikuti Anda pergi ke mana saja ketika Anda dey

Mereka mengatakan orang basah sef tidak tahu, tidak fit bunuh am
Tapi yang satu itu tidak ada hitungan kematian oleh BP tinggi
Saya tidak ingin membuat Anda merasa sendirian, ya saya tahu katakan
Yesus na Juruselamat Anda, Polisi Jangan Jadilah Teman

Tapi tidak setiap kali berpura -pura, apakah odeshi seperti katakan
Terkadang Anda tidak merasa sakit
Tidak perlu mengotori kemeja putih saya o
Maskara dan fondasi o

Keluarkan artis Wen dey di dalam dirimu
Menangis Belaful untuk bahuku
Tidak perlu mengotori kemeja putih saya o
Maskara dan fondasi o

Bawalah artis Wen Dey di dalam dirimu
Menangisnya untuk bahu saya
Saya harap mengatakan Anda baik -baik saja (baik -baik saja)
Saya harap mengatakan Anda merasa baik -baik saja (ok)

Saya berharap mengatakan Anda pergi menelepon saya
Ketika Anda tidak bisa bicara atau Anda menang mendengar saya bernafas
Shey na the love wey aku berikan wey yang kamu inginkan
Tapi Anda tidak bisa bicara

Saat ini Anda memohon lebih banyak
Mi amor saya yang gila
Saya memberikan semuanya kepada Anda
Take I Stand By You

Kenangan, kenangan, kenangan
Kenangan, Mories
Aku tenang membuatmu melodi
Untukmu, untukmu

Ah kamu kamu
Ah yo ye kamu
Saya saya pergi lari
Aku berdiri di sampingmu melalui saat terburuk

Melalui masa terburuk oo (ah ah)
Melalui saat terburuk oh oh
Tidak perlu mengotori kemeja putih saya o
Maskara dan fondasi o

Keluarkan artis Wen dey di dalam dirimu
Menangis Belaful untuk bahuku
Saya harap mengatakan Anda baik -baik saja (baik -baik saja)
Saya harap mengatakan Anda merasa baik -baik saja (ok)

Saya berharap mengatakan Anda pergi menelepon saya
Ketika Anda tidak bisa bicara atau Anda menang mendengar saya bernafas
Oh tidak tidak
Dia dey connect

Dia dey beri aku sukacita
Seperti madu
Buatlah kita terhubung membuatnya lebih dengannya
Gadis Jujur (Oh Yeah)

Ambil telepon saya saat saya menelepon (telepon)
Tell Me Wetin You Want and I Love (Girl I Love It)
Karena saya tidak mendapatkan waktu untuk memperlambat dey
Girlie me for love me i fit to dey (dey dey)

Membuat saya tidak cocok untuk datang membuat Anda stres
Baby Jekomo membuat Anda bugar untuk tenang (tenang)
Katakan padaku apa yang ingin kamu buat aku lakukan aku jejely
Baby girl me aku berdiri

Kemanapun kau ingin aku aku pergi dey (buat aku dey dey)
Gadis menelepon saya di ponsel saya (di ponsel saya)
Baby jekomo kamu shey kamu tahu katakan
Girlie saya, saya cocok untuk menyukai gaya Anda (gayamu oh)

Tidak perlu mengotori kemeja putih saya o
Maskara dan fondasi o
Keluarkan artis Wen dey di dalam dirimu
Menangis Bellulul untuk bahu saya

Saya harap mengatakan Anda baik -baik saja (baik -baik saja)
Saya harap mengatakan Anda merasa baik -baik saja (ok)
Saya berharap mengatakan Anda pergi menelepon saya
Ketika Anda tidak bisa bicara atau Anda menang mendengar saya bernafas

Flash jika kredit Anda selesai
Berapa banyak MB Dey yang tersisa
Saya berharap mengatakan Anda pergi menelepon saya
Ketika Anda tidak bisa bicara atau Anda menang mendengar saya bernafas

Saya harap mengatakan Anda baik -baik saja (baik -baik saja)
Saya harap mengatakan Anda merasa baik -baik saja (ok)
Saya berharap mengatakan Anda pergi menelepon saya
Ketika Anda tidak bisa bicara atau Anda menang mendengar saya bernafas

Flash jika kredit Anda selesai
Berapa banyak MB Dey yang tersisa
Saya berharap mengatakan Anda pergi menelepon saya
Ketika Anda tidak bisa bicara atau Anda menang mendengar saya bernafas
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Lordmoon – Hope

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases