Lyrics Limoblaze – Gold

 
Gold Lyrics – Limoblaze

Singer: Limoblaze
Title: Gold

I look all around
I no see anything
Wey go hinder me [hinder me
Cause the love wey my daddy

Dey give on daily
Dey ginger me
Dem wan give me the dollar
[I say no

Dem wan give me the Pounds oh
[I say no
Dem say make I sign am
[I say no

Papa God, nar You I want oh
E be like dem no know say
You’re my heart desire
Anything wey concern you

I no go retire
Cause I got something
More than gold
Oh, my God is more than gold

You’re the lover of my soul
For this thing is
More than gold
Even if nar dollar

Wey dem give me
E no matter
Even if them pull up with a Benz
I no go enter

I no go leave your side
We go dey till paradise
Shey you day feel my vibe
Me I get eternal life O

Even if nar dollar
Wey dem give me
E no matter
Even if them pull up with a Benz

I no go enter
I no go leave your side
We go dey till paradise
Shey you day feel my vibe

Me I get eternal life O
Put am for inside your pata
I no care
For that your dollar

Put am for inside your pata
I no care
For that your dollar
Put am for inside your pata

I no care
For that your dollar
Space, space, space, space, space
This my head, my head

E correct, e correct
This my name, e go loud
E go loud
Oya take your picture

You and me together
In the nearest future
Make you for remember say
E be everything

When I begin no far
I go carry my Jesus
I no go need your car
Cause I got something

More than gold
Oh, my god is more than gold
You’re the lover of my soul
For this thing is

More than gold
Even if nar dollar
Wey dem give me
E no matter

Even if them pull up with a Benz
I no go enter
I no go leave your side
We go dey till paradise

Shey you day feel my vibe
Me I get eternal life O
Put am for inside your pata
I no care

For that your dollar
Put am for inside your pata
I no care
For that your dollar

Put am for inside your pata
I no care
For that your dollar
Space, space, space, space, space
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Crowder - Thanks Giver
Tiera Kennedy - Blue Christmas

Gold – Terjemahan / Translation

Saya melihat -lihat
Saya tidak melihat apapun
Wey pergi menghalangi saya [menghambat saya
Karena cinta itu ayahku

Dey menyerah setiap hari
Dey Ginger Me
Dem wan beri saya dolar
[Aku bilang tidak

Dem wan beri aku pound oh
[Aku bilang tidak
Dem bilang membuat saya menandatangani am
[Aku bilang tidak

Dewa papa, nar kamu aku ingin oh
E Be Like Dem No Know Say
Anda adalah keinginan hatiku
Apa pun yang membuat Anda menjadi perhatian Anda

Saya tidak pergi pensiun
Karena saya punya sesuatu
Lebih dari emas
Oh, tuhan saya lebih dari emas

Anda adalah pencinta jiwa saya
Untuk hal ini
Lebih dari emas
Bahkan jika nar dolar

Wey dem memberi saya
E tidak peduli
Bahkan jika mereka menarik dengan benz
I No Go Enter

Aku tidak pergi meninggalkan sisimu
Kami pergi dey sampai surga
Shey You Day rasakan getaran saya
Saya saya mendapatkan hidup abadi o

Bahkan jika nar dolar
Wey dem memberi saya
E tidak peduli
Bahkan jika mereka menarik dengan benz

I No Go Enter
Aku tidak pergi meninggalkan sisimu
Kami pergi dey sampai surga
Shey You Day rasakan getaran saya

Saya saya mendapatkan hidup abadi o
Letakkan AM untuk di dalam Pata Anda
Saya tidak peduli
Untuk itu dolar Anda

Letakkan AM untuk di dalam Pata Anda
Saya tidak peduli
Untuk itu dolar Anda
Letakkan AM untuk di dalam Pata Anda

Saya tidak peduli
Untuk itu dolar Anda
Ruang, ruang, ruang, ruang, ruang
Ini kepalaku, kepalaku

E Benar, e Benar
Ini nama saya, E Go Loud
E Going Loud
Oya Ambil Foto Anda

Kamu dan aku bersama
Di masa depan yang terdekat
Membuatmu ingat katakan
E menjadi segalanya

Saat saya mulai tidak jauh
Saya pergi membawa Yesus saya
Saya tidak membutuhkan mobil Anda
Karena saya punya sesuatu

Lebih dari emas
Oh, tuhan saya lebih dari emas
Anda adalah pencinta jiwa saya
Untuk hal ini

Lebih dari emas
Bahkan jika nar dolar
Wey dem memberi saya
E tidak peduli

Bahkan jika mereka menarik dengan benz
I No Go Enter
Aku tidak pergi meninggalkan sisimu
Kami pergi dey sampai surga

Shey You Day rasakan getaran saya
Saya saya mendapatkan hidup abadi o
Letakkan AM untuk di dalam Pata Anda
Saya tidak peduli

Untuk itu dolar Anda
Letakkan AM untuk di dalam Pata Anda
Saya tidak peduli
Untuk itu dolar Anda

Letakkan AM untuk di dalam Pata Anda
Saya tidak peduli
Untuk itu dolar Anda
Ruang, ruang, ruang, ruang, ruang
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Limoblaze – Gold

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases