Change Lyrics – Ladonsyl
Singer: Ladonsyl
Title: Change
Ha….Ha…………Seh
Like play like play o I just dey dey chill o aha!
Next to me o na me and my Gs o aha!
We just dey sip o plenty plenty moe oaha!
I see this girl o fronting like a duck o
Her front na Manchester hee!
Her backa na arsenal hee!
She sabi dance o hee!
I no fit comot my eye ohee! Ha
She dey shake her bum bum
Nwa na achom change na-aka
She dey wine am for my front
Nwa na achom change na-aka
Carry dey go o non-stop
Pekem pakam
Nwa na achom change na-aka
Nwa na achom change na-aka
Like play like play she dey come close to me o aha!
Temptation o I am tempted to touch oaha!
Soo soft soo warm she is endowed o aha!
This kind girl I sure say I don fall o cos
Her front na Manchester hee!
Her backa na arsenal hee!
She sabi dance o hee!
I no fit comot my eye ohee! Ha
I no send she no send she wants to follow me goaha!
The confusion wey dey my head o boy I know noaha!
I dey transmit she dey receive no be small thing oaha!
Heeee haaaa na so e dey do me cos
Her front na Manchester hee!
Her backa na arsenal hee!
She sabi dance o hee!
I no fit comot my eye ohee! Haa
She dey shake her bum bum
Nwa na achom change na-aka
She dey wine am for my front
Nwa na achom change na-aka
Carry dey go o non-stop
Nwa na achom change na-aka
Pem pem pam pam
Nwa na achom change na-aka
Nwa na achom change na-aka
She dey shake her bum bum
Nwa na achom change na-aka
She dey grind am for my front
Nwa na achom change na-aka
She dey grind am she dey wine am o
Nwa na achom change na-aka
Hey pekem pakam
Nwa na achom change na-aka
Nwa na idi too much yoo0
Four much yooo
Nwa na achom change na-aka
Three much yooo
Nwa na achom change na-aka
Five much yo hooo heee he ee
Nwa na achom change na-aka
Chai pekem pe kam pakam
Nwa na achom change na-aka
Nwa na achom change na-aka
She dey wine am for front
Ahaa ono no no no no ooo
Iye ye yei
No no no no no no no no no
Oh lord o!
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
N!ko - Когда закончится война
Deitycrew - Drivethru
Change – Terjemahan / Translation
Ha … .ha ………… seh
Seperti bermain seperti bermain o saya hanya dey dey chill o aha!
Di sebelah saya o na saya dan gs saya aha!
Kami hanya dey sip o banyak banyak moe oaha!
Saya melihat gadis ini o fronting seperti bebek o
Na Manchester Hee di depannya!
HEA BACA ARSENAL HEE!
Dia sabi tari o hee!
Saya tidak cocok Comot My Eye Ohee! Ha
Dia dey shake bum bumnya
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Dia minum anggur pagi untuk bagian depan saya
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Bawa Dey Go o Non-Stop
Pekem Pakam.
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Seperti bermain seperti bermain dia dey mendekati saya o aha!
Godaan o Saya tergoda untuk menyentuh Oaha!
Soo lembut soo hangat dia diberkahi O AHA!
Gadis jenis ini saya yakin saya tidak jatuh o cos
Na Manchester Hee di depannya!
HEA BACA ARSENAL HEE!
Dia sabi tari o hee!
Saya tidak cocok Comot My Eye Ohee! Ha
Saya tidak mengirim dia tidak mengirim dia ingin mengikuti saya goaha!
Kebingungan Wey Dey Kepalaku O Boy aku tahu Noaha!
I dey mentransmisikan dia dey menerima tidak menjadi hal kecil Oaha!
Heee haaaaa na jadi e dey do me cos
Na Manchester Hee di depannya!
HEA BACA ARSENAL HEE!
Dia sabi tari o hee!
Saya tidak cocok Comot My Eye Ohee! Haa.
Dia dey shake bum bumnya
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Dia minum anggur pagi untuk bagian depan saya
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Bawa Dey Go o Non-Stop
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Pemas Pam Pam
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Dia dey shake bum bumnya
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Dia dey menggiling saya untuk bagian depan saya
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Dia dey menggiling aku adalah anggur dey
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Hei Pekem Pakam.
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
NWA NA IDI terlalu banyak yoo0
Empat yooo.
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Tiga banyak yooo.
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Lima yo hooo heee he ee
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Chai Pekem Pe Kam Pakam
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
NWA NA ACHOM mengubah na-alias
Dia berdey anggur pagi untuk depan
Ahaa ono no no no no ooo
IYE YE YEI.
Tidak, tidak, tidak, tidak, tidak, tidak, tidak, tidak,
Oh tuan o!
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Ladonsyl – Change
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases