Lyrics Kendy – Only One

 
Only One Lyrics – Kendy

Singer: Kendy
Title: Only One

Give me space give ten yard cos i wan craze
Cos this kind gbedu no dey look face
E just dey scatter my rhythm and base eh ehn
I for like shout, but if i shout now i go turn tout

And if i turn tout i go draw crowd
But i no wan see anybody near my
Baby baby
You”re the only one wey drive me crazy yeah

Anytime i talk so na true
For you for you
Girl i fit to quit every hunting
Spend the rest of my life with you

Girl only you be my wife and concubine (wife and concubine)
Girl with you any other skirt thing i can’t combine (mmankwekwa)
Girl i swear if anybody cross thе line
I go do am chuku chuku like sey i bе porcupine

Inna the air inna the sea
Many birds and fishes my eyes dey see
But my heart no dey kokpodikpokpo for dem
My brain no dey kakadikaka for dem

I remember mama told me
Boy you better pray to have a good wife
Cos only then you gotta have a good life
If una no born six una go born five

Sailing north from the south, east to the west
I’ve been looking searching for the best
Looking for a treasure inna the chest
Special kind of woman wey go give my heart a rest

Then i found you
You came into my life and you make it brand new
Girl no doubt you’re only my boo
You dey give me love you give me times two

Give me your heart make i keep
Pour me your love make i drink up
Girl e be you i dey miss
Anytime we no dey link up

As long as we just dey carry on
I promise not to do you wrong
Baby you”re the only one for me
Cos only you be my wife and concubine

Girl with you any other skirt thing i can’t combine
Girl i swear if anybody cross the line
I go do am chuku chuku like sey i be porcupine
Inna the air inna the sea

Many birds and fishes my eyes dey see
But my heart no dey kokpodikpokpo for dem
My brain no dey kakadikaka for dem
Only one
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Elena Íviel Williams - I'm just your problem
Natasha Meleki - Into You

Only One – Terjemahan / Translation

Beri aku ruang Berikan sepuluh yard cos aku wan craze
Karena jenis ini gbedu no dey terlihat wajah
E hanya hamburan ritme dan dasar eh eh
Saya suka berteriak, tetapi jika saya berteriak sekarang saya giliran

Dan jika saya membalikkan saya menggambar kerumunan
Tapi saya tidak ingin melihat siapa pun di dekat saya
Baby Baby.
Anda hanya satu yang membuat saya gila ya

Kapan saja saya berbicara jadi na benar
Untukmu untukmu
Gadis aku cocok untuk berhenti setiap perburuan
Habiskan sisa hidupku bersamamu

Gadis hanya Anda menjadi istri dan selir saya (istri dan selir)
Gadis dengan Anda, rok lain, saya tidak bisa menggabungkan (mmankwekwa)
Gadis aku bersumpah apakah ada yang melintasi garis
Aku pergi, aku chuku chuku seperti sey aku landak

Inna the air inna laut
Banyak burung dan ikan mataku dey melihat
Tapi hatiku tidak dey kokpodikpo untuk dem
Otak saya bukan dey kakadikaka untuk dem

Saya ingat Mama memberi tahu saya
Anak laki-laki yang lebih baik Anda berdoa untuk memiliki istri yang baik
Karena hanya Anda harus memiliki kehidupan yang baik
Jika Una tidak dilahirkan enam Una, lahir lima

Berlayar ke utara dari selatan, timur ke barat
Saya sudah mencari yang terbaik
Mencari harta karun di dada
Jenis khusus wanita wey pergi beristirahat

Lalu aku menemukanmu
Anda datang ke dalam hidup saya dan Anda membuatnya baru
Gadis tidak diragukan lagi kamu hanya boo
Anda dey memberi saya cinta Anda memberi saya waktu dua

Beri aku hatimu membuatku tetap
Tuangkan aku cintamu membuatku minum
Gadis E baik Anda, saya merindukan
Kapan saja kita tidak menghubungkan dey

Selama kita hanya melakukan dey
Saya berjanji untuk tidak melakukan kesalahan
Sayang kamu hanya satu untukku
Karena hanya Anda yang menjadi istri dan selir saya

Gadis dengan Anda, rok lain, saya tidak bisa menggabungkan
Gadis aku bersumpah apakah ada yang melintasi garis
Aku pergi, aku chuku chuku seperti sey aku landak
Inna the air inna laut

Banyak burung dan ikan mataku dey melihat
Tapi hatiku tidak dey kokpodikpo untuk dem
Otak saya bukan dey kakadikaka untuk dem
Hanya satu
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Kendy – Only One

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases