Lyrics Joeboy – Focus

 
Focus Lyrics – Joeboy

Singer: Joeboy
Title: Focus

Oo no no ye ye ye
Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking
Oh and I no dey know wassup

Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find

Straight to the point make we no waste our time
Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know

If I’m the one you want
Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know

If I’m the one you want
Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo

You driving me crazy
I’m feeling so lazy
Tori moti moti moti
Moti moti moti moti baby

You driving me crazy
I’m feeling so lazy yeah
To like person no be crime
And if you like person show your sign

I know sey I be player those times
Oh no
So you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind

So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
Sey you no need to dey buga

You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want
Sey you no need to dey buga no no

You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want
Tori moti

Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy

I’m feeling so lazy ye
To like person no be crime
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind

Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Fredo Bang - Doin My Dance
TETRARCH - You Never Listen

Focus – Terjemahan / Translation

Oo no no ye ye ye
Fokus, sey me i dey coba fokus
Gadis na kamu berdey menyebarkan pemikiranku
Oh dan aku tidak tahu dey wassup

Sey kamu karena aku tahu basah pikiranmu
Dan aku pergi, biarkan kamu tahu wetin dey pikiran
Jadi kami cocok keduanya tahu
Basah kita dey menemukan

Langsung ke titik membuat kita tidak membuang waktu kita
Sey kamu tidak perlu dey buga
Anda tidak perlu membentuk dey
Dan Anda hanya perlu memberi tahu saya

Jika saya yang Anda inginkan
Sey kamu tidak perlu dey buga no no
Anda tidak perlu membentuk dey
Dan Anda hanya perlu memberi tahu saya

Jika saya yang Anda inginkan
Tori Moti.
Moti Moti Moti Moti Moti
Moti Shayo

Kamu membuat saya gila
Saya merasa sangat malas
Tori Moti Moti Moti
Moto moti moti moti baby

Kamu membuat saya gila
Aku merasa sangat malas ya
Untuk menyukai orang tidak menjadi kejahatan
Dan jika Anda suka orang menunjukkan tanda Anda

Saya tahu Sey saya menjadi pemain saat itu
Oh tidak
Jadi kamu untuk beri tahu aku basah dey pikiranmu
Dan aku pergi, biarkan kamu tahu wetin dey pikiran

Jadi kami cocok keduanya tahu
Basah kita dey menemukan
Langsung ke titik membuat kita tidak membuang waktu kita
Sey kamu tidak perlu dey buga

Anda tidak perlu membentuk dey
Dan Anda hanya perlu memberi tahu saya
Jika saya yang Anda inginkan
Sey kamu tidak perlu dey buga no no

Anda tidak perlu membentuk dey
Dan Anda hanya perlu memberi tahu saya
Jika saya yang Anda inginkan
Tori Moti.

Moti Moti Moti Moti Moti
Moti Shayo
Kamu membuat saya gila
Saya merasa sangat malas

Tori Moti.
Moti Moti Moti Moti Moti
Moti Baby.
Kamu membuat saya gila

Saya merasa sangat malas
Untuk menyukai orang tidak menjadi kejahatan
Sey kamu karena aku tahu basah pikiranmu
Dan aku pergi memberitahumu basah dey pikiranku

Basah kita dey menemukan
Langsung ke titik membuat kita tidak membuang waktu kita
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Joeboy – Focus

Kindly like and share our content. Silahkan follow blog kami untuk mengikuti perkembangan lagu terbaru dan terbaik

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases