Lyrics Joeboy – Count On Me

 
Count On Me Lyrics – Joeboy

Singer: Joeboy
Title: Count On Me

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit

Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed

God dey my side so you can’t stress me
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit

I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
As I reach here e be like magic

I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey

I’m never stopping ye
Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration

Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o

Mo ma ja o ja o ja o
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean

I don’t know what I am about ye
No fit count me out
m#th*rf#ck*r no fit count me out out out
‘Cause I no dey shout doesn’t mean

I don’t know what I am about o na
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
NBA YoungBoy - Toxic Punk
Cian Ducrot - Not Usually Like This

Count On Me – Terjemahan / Translation

Aku tahu bilang kamu dey pikir bilang aku aku tidak cocok
Anda pikir bilang saya, saya tidak mencapai
Tapi saya mengerti mengatakan Anda tidak ada pemberitahuan
Tapi saya berdiri cocok

Dem pergi bicara
Dem cocok untuk benang yang ingin mereka katakan
Tapi saya tidak mengirim omong kosong
Saya terlalu diberkati

Tuhan dey sisiku sehingga kamu tidak bisa membuatku stres
Ketika saya mencapai di sini e menjadi seperti sihir
Aku tahu kamu tidak memahaminya kamu
Saya menjatuhkan hit.

Saya menjatuhkan hit
Dan na jadi pergi dey
Aku tidak pernah berhenti kamu
Ketika saya mencapai di sini e menjadi seperti sihir

Aku tahu kamu tidak memahaminya kamu
Saya menjatuhkan hit.
Saya menjatuhkan hit
Dan na jadi pergi dey

Aku tidak pernah berhenti kamu
Sekarang Anda melihat saya ‘pon televisi Anda
Semua yang saya lakukan na motivasi mereka
Getaran dan perayaan yang baik

Terus bergerak dengan tekad
Jadi ké ma lo wa o
Bersinar terang yang bisa Anda lihat dari jauh o
Anda tidak dapat menahan saya kembali mo ma ja o

Mo ma ja o ja o ja o
Sey Anda tidak cocok menghitung saya
Jadi Anda tidak cocok menghitung saya
Hanya karena aku tidak berarti dey berteriak

Saya tidak tahu apa saya tentang kamu
Tidak cocok menghitung saya
m#th*rf#ck*r tidak cocok menghitung saya keluar
Karena aku tidak berarti dey berteriak

Saya tidak tahu apa saya tentang o na
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Joeboy – Count On Me

Kindly like and share our content. Silahkan follow blog kami untuk mengikuti perkembangan lagu terbaru dan terbaik

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases