Β
Better Thing Lyrics β Joeboy
Singer: Joeboy
Title: Better Thing
Do de do do
Do de do, de do do
Do de do, de do do
Do de do
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain (Why I no dey complain)
When bad belle Dey (When bad belle dey)
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing (ye ye ye)
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Jeremy Zucker & Chelsea Cutler - Brent Ii Ep
Picture This - Things Are Different
Better Thing β Terjemahan / Translation
Do de do do do
De de do, do do do
De de do, do do do
Do de do.
Makanan untuk meja saya
Mula untuk tanganku
Jika Anda tidak mengirim ketika saya tidak mendapatkan sebelum
Tidak khawatir saya, saya mengerti
Shebi Olowo Laye Mo
Abi ki n mo fe begitu
Na yang bekerja wey berpotongan
Na wetin bicara papa saya
Ingat hari lain
Tidak ada yang ingin melihat wajahku
Gbedu menyebarkan tempat itu
Na baba tuhan beri rahmat oh
Na kenapa aku tidak mengeluh dey
Saat Bad Belle Dey
Kami meriang hari ini
Tetapi basah papa saya katakanlah
Yang tidak seperti hal yang lebih baik
Yang tidak seperti hal yang lebih baik oh tidak
Yang tidak seperti hal yang lebih baik o Ye Ye Ye Ye
Yang tidak seperti hal yang lebih baik
Wetin menjadi intinya
Kenapa bocah itu berdey bergegas
Semuanya na oleh rahmat
Tidak ada dengan otot Anda
Shebi Olowo Laye Mo
Abi ki n mo fe begitu
Na yang bekerja wey berpotongan
Na wetin bicara papa saya
Ya ya ya kamu
Wetin menjadi intinya
Jika saya mendapatkan KPA dan saya tidak menetap anak laki-laki saya
Jika saya dey oke dan saya tidak memberikan mama sukacita
Na ketika Anda mendapatkan uang, hubungi Anda yakin boy
Wetin menjadi intinya
Jika saya mendapatkan KPA dan saya tidak menetap anak laki-laki saya
Jika saya dey oke dan saya tidak memberikan mama sukacita
Na ketika Anda mendapatkan uang, hubungi Anda yakin boy
Ingat hari lain
Tidak ada yang ingin melihat wajahku
Gbedu menyebarkan tempat itu
Na baba tuhan beri rahmat oh
Na kenapa aku tidak mengeluh dey (mengapa aku tidak mengeluh dey)
Ketika Bad Belle Dey (saat Bad Belle Dey)
Kami meriang hari ini
Tetapi basah papa saya katakanlah
Siapa yang tidak seperti hal yang lebih baik (Ye Ye Ye)
Yang tidak seperti hal yang lebih baik oh tidak
Yang tidak seperti hal yang lebih baik o Ye Ye Ye Ye
Yang tidak seperti hal yang lebih baik
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Joeboy β Better Thing
Kindly like and share our content. Silahkan follow blog kami untuk mengikuti perkembangan lagu terbaru dan terbaik
We donβt provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music π
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases