Lonely Lyrics – Jay cross
Singer: Jay cross
Title: Lonely
Lonely
Huuuuh ye
See they call me jaycross o
When you no dey i dey miss you
When you come dey i go kiss you
See wetin you don’t know i go teach you
Cuz i be better guy i no go cheat you
When you no dey i dey miss you
When you come dey i go kiss you
Wetin you don’t know i go teach you
Cuz i be better guy i no go cheat you
Cuz i’ve been searching all days
I never see this kind love
So wetin go hinder me and you
I go pray make them fall
I go give to cesar
Anything wey cesar want
So just calm down baby boo
You know to me you belong
I love you for real i no dey play game
I don fall in love again
So if i don’t love you
Wetin i gain baby
So wetin i gain
Somebody call my baby
Because me i don dey worry
Everyday i just dey lonely
Somebody call my girl
I say call my baby
Me i don dey worry
Everyday i just dey lonely
Somebody call my girl
I see many girls but
I don’t want them
And i know many things but
I don’t want to tell
So anything them say
I don’t send them
I go fly out with my girl
For after ten
I see many girls but
I don’t want them
And i know many things but
I don’t want to tell
So anything them say
I don’t send them
I go fly out with my girl
For after ten
See me i just want to know
Shey you go dey
Our everlasting love
Make it no fail
So where you dey go
Igbawo loma de baby
Igbawo loma de
Me i just wanna know
Shey you go dey
Our everlasting love
Make it no fail
So where you dey go baby
Loma de baby
Igbawo loma de
Somebody call my baby
Because me i don dey worry
Everyday i just dey lonely
Somebody call my girl
I say call my baby
Me i don dey worry
Everyday i just dey lonely
Somebody call my girl
If i be the tea you be the sugar
Cuz na this your love
Dey give me ginger
So make i no lie
Aya mi n ja
As you are moving
From one place to another
If i be the tea you be the sugar o
Cuz na this your love
Dey give me ginger o
So make i no lie
Aya mi n ja o
As you are moving from
One place to another o
Sugar ni
Dey give me ginger nii
You know aya mi n ja ni
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
OkWick - Luna
Vina Panduwinata - Mutiara Yang Hilang
Lonely – Terjemahan / Translation
Kesepian
Huuuuh kamu
Melihat mereka memanggil saya jaycross o
Saat Anda tidak ada dey, aku merindukanmu
Saat kamu datang dey, aku pergi menciummu
Lihat Wetin Anda tidak tahu saya pergi mengajari Anda
Karena aku lebih baik, aku tidak akan menipumu
Saat Anda tidak ada dey, aku merindukanmu
Saat kamu datang dey, aku pergi menciummu
Wetin Anda tidak tahu saya pergi mengajari Anda
Karena aku lebih baik, aku tidak akan menipumu
Karena saya sudah mencari sepanjang hari
Saya tidak pernah melihat cinta yang baik ini
Jadi Wetin pergi menghalangi saya dan Anda
Saya pergi berdoa membuat mereka jatuh
Saya pergi ke Cesar
Apa pun yang diinginkan Cesar
Jadi tenang saja bayi boo
Anda tahu saya milik
I Love You Real I No Dey Play Game
Saya tidak jatuh cinta lagi
Jadi jika aku tidak mencintaimu
Wetin saya mendapatkan bayi
Jadi wetin saya mendapatkan
Seseorang menelepon bayi saya
Karena saya, saya tidak khawatir
Setiap hari aku hanya kesepian
Seseorang menelepon gadis saya
Saya mengatakan telepon bayi saya
Saya saya tidak khawatir
Setiap hari aku hanya kesepian
Seseorang menelepon gadis saya
Saya melihat banyak gadis tapi
Saya tidak menginginkannya
Dan saya tahu banyak hal tapi
Saya tidak ingin memberi tahu
Jadi apapun yang mereka katakan
Saya tidak mengirimkannya
Aku pergi terbang dengan gadisku
Untuk setelah sepuluh
Saya melihat banyak gadis tapi
Saya tidak menginginkannya
Dan saya tahu banyak hal tapi
Saya tidak ingin memberi tahu
Jadi apapun yang mereka katakan
Saya tidak mengirimkannya
Aku pergi terbang dengan gadisku
Untuk setelah sepuluh
Lihat saya, saya hanya ingin tahu
Shey kamu pergi dey
Cinta kita yang abadi
Jadikan Tidak Gagal
Jadi kemana kamu pergi
Igbawo loma de baby
Igbawo Loma de
Saya saya hanya ingin tahu
Shey kamu pergi dey
Cinta kita yang abadi
Jadikan Tidak Gagal
Jadi kemana kamu dey pergi sayang
Loma de baby
Igbawo Loma de
Seseorang menelepon bayi saya
Karena saya, saya tidak khawatir
Setiap hari aku hanya kesepian
Seseorang menelepon gadis saya
Saya mengatakan telepon bayi saya
Saya saya tidak khawatir
Setiap hari aku hanya kesepian
Seseorang menelepon gadis saya
Jika saya menjadi teh Anda menjadi gula
Karena ini cintamu
Dey beri aku jahe
Jadi buat saya tidak bohong
Aya mi n ja
Saat Anda pindah
Dari satu tempat ke tempat lain
Jika saya menjadi teh Anda menjadi gula o
Karena ini cintamu
Dey beri aku jahe o
Jadi buat saya tidak bohong
Aya mi n ja o
Saat Anda pindah
Satu tempat untuk o lainnya
Sugar Ni
Dey beri aku jahe nii
Anda tahu aya mi n ja ni
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Jay cross – Lonely
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases