Lyrics Jasën Blu – My Kontri

My Kontri Lyrics – Jasën Blu

Singer: Jasën Blu
Title: My Kontri

Naija na my kontiri, but e be
Like say na stranger I be (for my fatherland)
See dem SARS, Army and Police, den dey kill
Omo Naija destiny (Oh yea yea)

Slow steady den dey rob every hood of the promises
They made to we (Yea yea)
And when I die for my kontiri
Mama, make you no cry for me

Ojo ti pe wey we dey talki say Nigeri-yah go better
But every four years same animals dey run the same jungle yeh
Upon the plenti plenti goodie goodie wey The Baba take-i blessi we
My brother tell me when, beta beta go dey happen for my kontiri

If you love this kontiri o, make you stand up
If e tire you like me everybody stand up
If the matta dey worry you o, make we stand up
Make we stand up, (make we stand up!)

As you dey hear dis song, my brother raise your hands up
We go run dis fight, the world go understand us

Ijoba lie for my kontiri
Den no getti mercy for you and me (for the motherland)
Eniyan die for my kontri, Lekki Toll Gate
Na cemetery (October 2020)

We been don ready but den no ready know
Say asiko don reach for freedom of the masses yea
Buh we go rise for di country
And we go trample on the enemy

Ojo ti pe wey we dey talki say Nigeri-yah go better
But every four years same animals dey run the same jungle yeh
Upon the plenti plenti goodie goodie wey The Baba take-i blessi we
My brother tell me when, beta beta go dey happen for my kontiri

If you love this kontiri o, make you stand up
If e tire you like me everybody stand up
If the matta dey worry you o, make we stand up
Make we stand up, (make we stand up!)

As you dey hear dis song, my brother raise your hands up
We go run dis fight, the world go understand us
If the matta dey worry you o, make we stand up
Make we stand up, (make we stand up!)

October twenty, twenty twenty is plenty
Many dreams were cut short many souls, emptied
From their body all of a sudden just for protesting
End SARS no be threaten, na dem change the settings

Omo naija sha lemi, mi oni f’owo osi juwe mi
Ile baami on se telomi l’awon mo’yami fi gbemimi
For toll gate, who be the enemy, police or solider abi shey na me
Freedom fighter kajii Fulani, ab’awon t’ori camera Kelani

Ijoba kan ge wa, bi tailor wan tie ran wa
Pa wa ti bi obe to sour, ko si’se f’awon odo wa
Why youth no go loot, why hide the pot of soup
Why you no dey tell the truth, the people knew you sent the troop

Your people aje pako, ijoba ajebutter
E ti gbagbe p’omo taa ba ko, la gbe’le taa ba ti ko ta
Naija we losing it e w’epo wa ninu gutter
Eje ton san mo mean, leader of tomorrow slaughtered

If you love this kontiri o, make you stand up
If e tire you like me everybody stand up
If the matta dey worry you o, make we stand up
Make we stand up, (make we stand up!)

As you dey hear dis song, my brother raise your hands up
We go run dis fight, the world go understand us
If the matta dey worry you o, make we stand up
Make we stand up, (make we stand up!)

If you love this kontiri o, make you stand up
If e tire you like me everybody stand up
If the matta dey worry you o, make we stand up
Make we stand up, (make we stand up!)

As you dey hear dis song, my brother raise your hands up
We go run dis fight, the world go understand us
If the matta dey worry you o, make we stand up
Make we stand up, (make we stand up!)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Montaigne - Now in space
SSHVDOW - DEATHLESS

My Kontri – Terjemahan / Translation

Naija na kontiri saya, tetapi e be
Seperti katakan na orang asing aku (untuk tanah airku)
Melihat dem SARS, tentara dan polisi, den dey membunuh
Omo Naija Destiny (oh ya ya)

DEY DEY yang stabil lambat merampok setiap kap janji
Mereka membuat untuk kita (ya ya)
Dan ketika saya mati untuk Kontiri saya
Mama, membuatmu tidak menangis untukku

Ojo ti pe wey kita dey talki mengatakan nigeri-yah pergi lebih baik
Tetapi setiap empat tahun hewan yang sama meraih hutan yang sama ya
Pada plenti plenti goodie goodie wey baba take-i blessi kita
Saudaraku memberitahuku kapan, Beta Beta Go Dey terjadi untuk Kontiri

Jika Anda menyukai Kontiri ini O, membuat Anda berdiri
Jika e Ban Anda menyukai saya semua orang berdiri
Jika Matta Dey mengkhawatirkan Anda, buatlah kita berdiri
Membuat kita berdiri, (membuat kita berdiri!)

Saat Anda mendengarkan lagu dis, saudara saya mengangkat tangan Anda
Kami menjalankan pertarungan dis, dunia mengerti kami

Ijoba berbohong untuk Kontiri saya
Den No Getti Mercy untuk Anda dan saya (untuk tanah air)
Eniyan mati untuk Kontri saya, Gerbang Tol Lekki
Na Cemetery (2020 Oktober)

Kami sudah siap tetapi tidak siap tahu
Katakanlah asiko don meraih kebebasan massa ya
BUH kita bangkit untuk negara di
Dan kami menginjak-injak musuh

Ojo ti pe wey kita dey talki mengatakan nigeri-yah pergi lebih baik
Tetapi setiap empat tahun hewan yang sama meraih hutan yang sama ya
Pada plenti plenti goodie goodie wey baba take-i blessi kita
Saudaraku memberitahuku kapan, Beta Beta Go Dey terjadi untuk Kontiri

Jika Anda menyukai Kontiri ini O, membuat Anda berdiri
Jika e Ban Anda menyukai saya semua orang berdiri
Jika Matta Dey mengkhawatirkan Anda, buatlah kita berdiri
Membuat kita berdiri, (membuat kita berdiri!)

Saat Anda mendengarkan lagu dis, saudara saya mengangkat tangan Anda
Kami menjalankan pertarungan dis, dunia mengerti kami
Jika Matta Dey mengkhawatirkan Anda, buatlah kita berdiri
Membuat kita berdiri, (membuat kita berdiri!)

Oktober dua puluh, dua puluh dua puluh banyak
Banyak mimpi memotong banyak jiwa, dikosongkan
Dari tubuh mereka tiba-tiba hanya untuk memprotes
Akhiri SARS tidak akan mengancam, na dem mengubah pengaturan

Omo naija sha lemi, mi oni f’owo osi juwe mi
Ile Baami on se telomi l’awon mo’yami fi gbemimi
Untuk gerbang tol, yang menjadi musuh, polisi atau solider abi shey na me
Freedom Fighter Kajii Fulani, Ab’awon T’ori Kamera Kelani

Ijoba kan ge wa, biciting bi dasi ran wa
PA WA TI BI OBE UNTUK SUR, KO SI’SE F’AWON ODO WA
Mengapa pemuda tidak rampasan, mengapa menyembunyikan pot sup
Mengapa kamu tidak percaya kebenaran, orang-orang tahu kamu mengirim pasukan

Orang-orang Anda Aje Pako, Ijoba Ajebutter
E Ti Gbage P’omo Taa Ba Ko, La Gbe’le Taa Ba Ti Ko Ta
Naija kita kehilangan itu e wa ninu selokan
Eje Ton San Mo berarti, pemimpin besok dibantai

Jika Anda menyukai Kontiri ini O, membuat Anda berdiri
Jika e Ban Anda menyukai saya semua orang berdiri
Jika Matta Dey mengkhawatirkan Anda, buatlah kita berdiri
Membuat kita berdiri, (membuat kita berdiri!)

Saat Anda mendengarkan lagu dis, saudara saya mengangkat tangan Anda
Kami menjalankan pertarungan dis, dunia mengerti kami
Jika Matta Dey mengkhawatirkan Anda, buatlah kita berdiri
Membuat kita berdiri, (membuat kita berdiri!)

Jika Anda menyukai Kontiri ini O, membuat Anda berdiri
Jika e Ban Anda menyukai saya semua orang berdiri
Jika Matta Dey mengkhawatirkan Anda, buatlah kita berdiri
Membuat kita berdiri, (membuat kita berdiri!)

Saat Anda mendengarkan lagu dis, saudara saya mengangkat tangan Anda
Kami menjalankan pertarungan dis, dunia mengerti kami
Jika Matta Dey mengkhawatirkan Anda, buatlah kita berdiri
Membuat kita berdiri, (membuat kita berdiri!)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Jasën Blu – My Kontri

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=EaLFRRTyH6s