Β
Tori Story Lyrics β ItizJayr
Singer: ItizJayr
Title: Tori Story
#INTRO
Hmm hmm hmm
Yeah ah
Hnmm yeah
Oh Ah ah ah ah
Hnmm ye e hmmm ye e
Yeh yeh yeh
#VERSE
For this kin matter
Halimo dey shout
Untop the case
My lanlord come house
Open matter
Na different shoutout
I con dey reason say
Shey na me get madame
Untop this matter
My landlord dey vex
Say make i comot
Am due for my rent
I no fit waka
Where i won see to let
Na thesame Tori
Make me leave
My pare- en- Π΅n- ent
#PRE-CHORUS
I dont Know o o
Make una help mΠ΅
Beg madame
Wetin i for do
To make you go ma- a β a β ad
I dont know o o
Make una hear
My Story
Wetin i for do β u β u -u
#CHORUS
I dont know o o
Wetin i for do
Wetin i for do
For you
For you
#CHORUS
I dont know o o
(Ah)
Wetin i for do
Wetin i for do
For you
For you
I dont know o o
(O wu o o ah)
Wetin i for do
Wetin i for do
For you
For you
#VERSE
I still dey waka
I waka dey tire
Madame dey shout
Say na me no dey tire
She want the goodies
And all her desire
As i dey hustle
I never retire
Back to Back
Na fire for fire
Everytime i tell her say
I no get the raba
She no look my side
She no even do normal
Because everything she wanting
Na Dolchi and Armani
#PRE-CHORUS
I dont Know o o
Make una help me
Beg madame
Wetin i for do
To make you go ma- a β a β ad
I dont know o o
Make una hear
My Story
Wetin i for do β u β u -u
#CHORUS
I dont know o o
Wetin i for do
Wetin i for do
For you
For you
I dont know o o
(Ah)
Wetin i for do
Wetin i for do
For you
For you
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Phish - Leaves
Bronze Radio Return - Sticks And Stones
Tori Story β Terjemahan / Translation
#intro
Hmm hmm hmm
Ya ah
Hnmm ya
Oh Ah ah ah ah
Hnmm kamu e hmmm kamu e
Yeh yeh yeh
#AYAT
Untuk hal kin ini
Halimo dey teriakan
Untop kasus
Rumah Lanlord datang saya
hal terbuka
Na shoutout yang berbeda
Saya con alasan dey katakanlah
Shey na saya mendapatkan madame
Untop hal ini
Saya pemilik dey menyakitkan hati
Katakanlah make i Comot
Apakah karena untuk sewa saya
Saya tidak fit waka
Di mana saya memenangkan melihat untuk membiarkan
Na THESAME Tori
Membuat saya meninggalkan
Saya pare- en- Π΅n- ent
# PRE-CHORUS
Saya tidak tahu o o
Membuat una bantuan Me
Beg madame
Wetin saya untuk do
Untuk membuat Anda pergi ma β sebuah β iklan
Aku tidak tahu o o
Membuat mendengar una
Ceritaku
Wetin i untuk melakukan β u β u-u
#PADUAN SUARA
Aku tidak tahu o o
Wetin saya untuk do
Wetin saya untuk do
Untuk kamu
Untuk kamu
#PADUAN SUARA
Aku tidak tahu o o
(Ah)
Wetin saya untuk do
Wetin saya untuk do
Untuk kamu
Untuk kamu
Aku tidak tahu o o
(O wu o o ah)
Wetin saya untuk do
Wetin saya untuk do
Untuk kamu
Untuk kamu
#AYAT
Aku masih dey waka
Saya waka dey ban
Madame dey teriakan
Katakanlah na saya tidak ada ban dey
Dia ingin barang
Dan semua nya keinginan
Seperti yang saya dey hiruk
Aku tidak pernah pensiun
Kembali ke Kembali
Na api untuk kebakaran
Setiap kali saya memberitahu dia berkata
Saya tidak mendapatkan raba yang
Dia tidak terlihat sisi saya
Dia tidak ada bahkan melakukan yang normal
Karena semua yang dia ingin
Na Dolchi dan Armani
# PRE-CHORUS
Saya tidak tahu o o
Membuat una membantu saya
Beg madame
Wetin saya untuk do
Untuk membuat Anda pergi ma β sebuah β iklan
Aku tidak tahu o o
Membuat mendengar una
Ceritaku
Wetin i untuk melakukan β u β u-u
#PADUAN SUARA
Aku tidak tahu o o
Wetin saya untuk do
Wetin saya untuk do
Untuk kamu
Untuk kamu
Aku tidak tahu o o
(Ah)
Wetin saya untuk do
Wetin saya untuk do
Untuk kamu
Untuk kamu
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics ItizJayr β Tori Story
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We donβt provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music π
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
https://www.youtube.com/watch?v=YcChsCKNIJo