Below Lyrics – Interludetheartist
Singer: Interludetheartist
Title: Below
Chargy……she hot like a bread toaster
Natural beauty…imma call your mama “Mother Nature”
Your behind….my biggest motivation
Ghana girl when she come….she bringing the energy
I suppose be your lover no wan be your enemy
But you dey take my loving and my heart for vanishing
I go find another shawty wey go like my garnishing
Shaybee naija niyen
You look like a foreign girl
The feeling is epic girl
But you dey jonse you no dey treat me well
I make you girl wanna kon kon kon kon below
E be my 808 wеy dey make am go low
If you no like thе vibe oya pack and go
The person you dey f#ck with na king of the jungle
I be the lion king and scar na my uncle
Make you no come dey jonse make you no come dey fumble
Oya bring that booty over, that booty wey dey bubble bubble
Your boyfriend e be hungry and an angry man so him no fit to dey chop a knuckle
So anytime he sees me passing by make him sit down and be humble
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
N1N3 - Loose Endz
Abstract - Titanic
Below – Terjemahan / Translation
Chargy …… dia seksi seperti roti pemanggang roti
Keindahan Alami … Imma Memanggil Mama Anda “Alam Ibu”
Anda di belakang …. motivasi terbesar saya
Gadis Ghana ketika dia datang …. dia membawa energi
Saya kira kekasih Anda no Wan menjadi musuh Anda
Tapi kamu dey mengambil cinta dan hatiku untuk menghilang
Saya pergi mencari wey shawty lain pergi seperti hiasan saya
Shaybee Naija Niyen.
Anda terlihat seperti gadis asing
Perasaan itu adalah gadis epik
Tapi kamu dey Jonse kamu tidak pernah memperlakukanku dengan baik
Aku membuatmu gadis ingin Kon Kon Kon di bawah ini
E menjadi 808 saya karena dey membuat saya menjadi rendah
Jika Anda tidak seperti vibe oya pack dan pergi
Orang yang kamu bercinta dengan na raja hutan
Aku menjadi raja singa dan bekas luka pamanku
Membuat Anda tidak datang dey jonse membuat Anda tidak datang dey meraba-raba
Oya bawa barang rampasan itu, booty wey gelembung gelembung
Pacarmu dia lapar dan pria yang marah sehingga dia tidak cocok untuk dey memotong buku jari
Jadi kapan saja dia melihatku lewat membuatnya duduk dan menjadi rendah hati
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Interludetheartist – Below
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases