Lyrics IcyDre – Its Ok

 
Its Ok Lyrics – IcyDre

Singer: IcyDre
Title: Its Ok

Icy Dre-Its Ok lyrics
No dey matter say
No dey matter that
No dey matter say ur mama say i be patapa

Oh my baby boo
I love u nenye matter faa
All i want be say to make u my real owner
Ur mama warn u gon

Ur papa warn u gon
Ur mama tell u say if u love me yewoa gbewo gon
Ur mama warn u gon
Ur papa warn u gon

Ur mama tell u say if u love me yewoa gbe ooooh
Its ok its ok its ok
Its ok its ok its ok ah
I go love u love u. X2

All my life na u dey hold me down
I swear walahi ur love is so divine oo
For my koko na u be the sugar
Brodo na u be the butter

Why i no go love u over
Ur mama warn u gon
Ur papa warn u gon
Ur mama tell u say if u love me yewoa gbewo gon

Ur mama warn u gon
Ur papa warn u gon
Ur mama tell u say if u love me yewoa gbe ooooh
Its ok its ok its ok

Its ok its ok its ok ah
I go love u love u. X2
For ur loving baby why i no go die
I swear walahi u dey boost my mind oo

I say hold me tight and do me proper
Hold me tight and do me better
Oh my dedevinye
Its ok its ok its ok

Its ok its ok its ok ah
I go love u love u. X2
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Yung Zombi - Drain My Blood
Tayeh - Friends

Its Ok – Terjemahan / Translation

Lirik es-dre-nya ok
Tidak ada materi dey
Tidak ada masalah dey itu
Tidak ada dey materi bilang mama bilang aku menjadi patapa

Oh baby boo
Aku mencintaimu nenye matter faa
Semua yang saya inginkan katakan untuk membuat Anda pemilik sebenarnya
Mama kamu memperingatkan kamu gon

Kamu papa memperingatkan kamu gon
Mama ur katakan kamu katakan jika kamu mencintaiku yewoa gbewo gon
Mama kamu memperingatkan kamu gon
Kamu papa memperingatkan kamu gon

Mama kamu katakan kamu katakan jika kamu mencintaiku yewoa gbe ooooh
Tidak apa-apa ok itu ok
Itu ok itu ok ok ah
Aku pergi cinta kamu mencintaimu. X2.

Sepanjang hidupku na kamu dey menahanku
Aku bersumpah walahi, cintamu sangat ilahi Oo
Untuk koko na saya menjadi gula
Brodo na kamu menjadi mentega

Kenapa aku tidak pergi cinta kamu
Mama kamu memperingatkan kamu gon
Kamu papa memperingatkan kamu gon
Mama ur katakan kamu katakan jika kamu mencintaiku yewoa gbewo gon

Mama kamu memperingatkan kamu gon
Kamu papa memperingatkan kamu gon
Mama kamu katakan kamu katakan jika kamu mencintaiku yewoa gbe ooooh
Tidak apa-apa ok itu ok

Itu ok itu ok ok ah
Aku pergi cinta kamu mencintaimu. X2.
Untuk bayi yang penuh kasih kenapa aku tidak mati
Aku bersumpah Walahi kamu dey meningkatkan pikiranku oo

Saya katakan pegang saya erat-erat dan bantu saya
Pegang aku erat-erat dan bagiku lebih baik
Oh my dedevinye.
Tidak apa-apa ok itu ok

Itu ok itu ok ok ah
Aku pergi cinta kamu mencintaimu. X2.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics IcyDre – Its Ok

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases