Enjoy your life Lyrics – Hezgawd
Singer: Hezgawd
Title: Enjoy your life
Pararirorarara
Ye ye ye ye ye
Mannnabadman
Anything i do dey must to talk o
Everywhere i go dey must to talk o
Wetin my eyes e don see i no fit hear am
Wetin my ears don hear i no fit see am
They wan to stain my white o
They see as i fresh dey come dey eye o
The money for bank dey make me fine o
Me i no send dem
Me i no send
I just dey live my life
They want to stain my white o
They see as i fresh dey come dey eye o
The money for bank dey make me fine o
Me i no send dem
Me i no send
I just dey live my life
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my brother
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my sister
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
You only live once that’s the code
I can’t come and kill myself
You do your own make i do my own
No dey do pass yourself
Good life yes i’m living that good life o
Good life yes i’m living that good life o
Mo jaiye mi jejely eni to lowo lon flenjo
Mo jaiye mi properly see me no dey send anybody o
Mo jaiye mi jejely eni to lowo lon flenjo
Mo jaiye mi properly see me no dey send anybody o
They wan to stain my white o
They see as i fresh dey come dey eye o
The money for bank dey make me fine o
Me i no send dem
Me i no send
I just dey live my life
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my brother
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my sister
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my brother
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
Enjoy your life o
Enjoy your life o
Enjoy your life my sister
Enjoy your life o
Enjoy your life o
This life na jeje o
Popodipopo pdapadipopo
Popodipopo papadipopo
Popodipopo papadipopo
Arararara orororo
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Young K - I.F.L.Y.
God-Rot - Liar's Eyes
Enjoy your life – Terjemahan / Translation
Pararirorarara
Kamu kamu kamu kamu kamu
Mannnabadman
Apa pun yang saya lakukan dey harus bicara o
Kemana -mana saya pergi dey harus bicara o
Basah mataku dan lihat aku tidak bugar mendengar aku
Basah telingaku tidak mendengar aku tidak cocok melihat am
Mereka ingin menodai putih saya
Mereka melihat saat aku segar datang dey eye o
Uang untuk bank dey membuatku baik -baik saja
Saya saya tidak mengirim dem
Saya saya tidak mengirim
Saya hanya menjalani hidup saya
Mereka ingin menodai o putih saya
Mereka melihat saat aku segar datang dey eye o
Uang untuk bank dey membuatku baik -baik saja
Saya saya tidak mengirim dem
Saya saya tidak mengirim
Saya hanya menjalani hidup saya
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Nikmati Hidup Anda Adikku
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Hidup ini na jeje o
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Nikmati Hidup Anda Adikku
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Hidup ini na jeje o
Anda hanya hidup sekali itu kodenya
Saya tidak bisa datang dan bunuh diri
Anda melakukannya sendiri membuat saya melakukannya sendiri
Tidak ada dey do lewat dirimu sendiri
Hidup yang baik ya saya menjalani kehidupan yang baik itu o
Hidup yang baik ya saya menjalani kehidupan yang baik itu o
Mo jaiye mi jejely eni to lowo lon flenjo
Mo jaiye mi dengan benar melihat saya tidak ada dey kirim siapa saja o
Mo jaiye mi jejely eni to lowo lon flenjo
Mo jaiye mi dengan benar melihat saya tidak ada dey kirim siapa saja o
Mereka ingin menodai putih saya
Mereka melihat saat aku segar datang dey eye o
Uang untuk bank dey membuatku baik -baik saja
Saya saya tidak mengirim dem
Saya saya tidak mengirim
Saya hanya menjalani hidup saya
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Nikmati Hidup Anda Adikku
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Hidup ini na jeje o
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Nikmati Hidup Anda Adikku
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Hidup ini na jeje o
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Nikmati Hidup Anda Adikku
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Hidup ini na jeje o
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Nikmati Hidup Anda Adikku
Nikmati hidup Anda o
Nikmati hidup Anda o
Hidup ini na jeje o
POPODIPOPO PDAPADIPOPO
POPODIPOPO PAPADIPOPO
POPODIPOPO PAPADIPOPO
Arararara Orororo
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Hezgawd – Enjoy your life
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases