Lyrics Froshking – Audition

Audition Lyrics – Froshking

Singer: Froshking
Title: Audition

Rocks Beat
Shey na love or business?
Shey na me or na rolex
I won know girl your interest

I hear say you be runs girl
My friends warn me I no hear
You dey tell your friends say you want Benz
And na raba wey you want first

She tell me she wan buy this
She wan pay bills
She wan make i dey pay her salary
Before a kiss

She give me list
She want to start to dey order me
She tеll me she wan buy this
She wan pay bills

Shе wan make i dey pay her salary
Before she gree
She give me list
(You say wetin?)

And I’m like noooo
Shawty I no like your condition
I no want your audition
If you like make you goooo

If you want my attention
You go give me submission
Cos I no fit be your puppet (Hmmmmm)
Girl I no want be your pocket (Uuoooo)

Cos I no fit be your puppet (Hmmmmm)
Girl I no want be your pocket (Uuooooooo)
No be say I no fit to give am money
And no be say I no fit to give am loving

And if to say she no dey do me like corny
I for like to dey dey dey

Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Ipank - Dicelah Awan
OnlyGodKnows - Celebrate

Audition – Terjemahan / Translation

Rocks Beat.
Shey Na Love atau Business?
Shey na saya atau na rolex
Saya tidak akan tahu gadis minat Anda

Saya mendengar suara Anda berlari gadis
Teman-teman saya memperingatkan saya, saya tidak mendengar
Anda dey memberi tahu teman-teman Anda mengatakan Anda ingin Benz
Dan na raba wey yang kamu inginkan dulu

Dia memberitahuku dia ingin membeli ini
Dia membayar tagihan
Dia ingin membuatku dey membayar gajinya
Sebelum ciuman

Dia memberi saya daftar
Dia ingin mulai memerintahkanku
Dia dia bisa membeli ini
Dia membayar tagihan

Dia WAN membuat saya dey membayar gajinya
Sebelum dia Gree.
Dia memberi saya daftar
(Kamu bilang basah?)

Dan aku seperti noooo
Shawty saya tidak suka kondisi Anda
Saya tidak ingin audisi Anda
Jika Anda suka membuat Anda goooo

Jika Anda ingin perhatian saya
Anda pergi memberi saya pengiriman
Karena saya tidak bugar menjadi boneka Anda (hmmmmm)
Gadis aku tidak ingin menjadi sakumu (Uuoooo)

Karena saya tidak bugar menjadi boneka Anda (hmmmmm)
Gadis aku tidak ingin menjadi sakumu (Uuooooooo)
Tidak bisa dikatakan saya tidak cocok untuk memberi saya uang
Dan tidak dikatakan saya tidak cocok untuk memberi saya cinta

Dan jika mengatakan dia tidak pernah membuatku seperti klise
Saya ingin dey dey dey

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=_8RmkPyVKE0