Afro Highlife Lyrics – Fireboy DML
Singer: Fireboy DML
Title: Afro Highlife
Fireboy here so
Yah, yah
They no know say we dey around
‘Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f’owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f’owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba
See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh
Arabaribiraba
They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance, dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Kalan.FrFr. - Facetime
Sxdtune - It's Not the Same
Afro Highlife – Terjemahan / Translation
Fireboy di sini
Yah, yah
Mereka tidak tahu mengatakan kita di sekitar
‘Karena kita dey muncul tanpa pemberitahuan
Tapi saat mereka mendengarkan suaranya oh ah
Mereka mulai datang
Ti n ba ti pe e, ko ma dAHun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f’owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f’owo gbe, sho ma)
Saya tahu Anda menyukai cara saya terdengar oh ah
Oya berbalik
Saya baru saja memasuki tempat itu
Tapi aku pertunjukan killy dey
Dan dem dey sudah mencintaiku
Saat Anda Dey melihat saya begitu
Memenangkan ni pe kileleyi?
Afro Highlife Oh, Afro
Ki la tun gbe de?
Afro Highlife Oh, Afro
Menang ni pe wetin kami bawa datang oh
Afro Highlife Oh, Afro
Wetin, orang -orang saya akan mendengar?
Afro Highlife Oh, Afro
Zaki Oya memberi mereka oh
Arabaribiraba
Lihat semua orang ingin faaji
Na mengapa dem dey memanggilku alhaji
Aku tahu kamu baru saja sadar
Musiknya membuatku merasa hidup
Beri mereka bass
(Mereka harus menari)
Dan jika Anda memberi mereka gitar
(Dan Dem Go Dance)
Abegi bermain trompet oh
(Mereka harus menari)
Buatlah Dem Tahu Siapa Kami
(Dan Dem Go Dance)
Saya baru saja memasuki tempat itu
Tapi aku pertunjukan killy dey
Dan dem dey sudah mencintaiku
Saat Anda Dey melihat saya begitu
Memenangkan ni pe kileleyi oh?
Afro Highlife Oh, Afro
Ki la tun gbe de?
Afro Highlife Oh, Afro
Menang ni pe wetin kami bawa datang oh
Afro Highlife Oh, Afro
Wetin, orang -orang saya akan mendengar?
Afro Highlife Oh, Afro
Oya berikan mereka oh
Arabaribiraba
Mereka harus menari
Dan dem pergi menari
Mereka harus menari
Dan dem pergi menari, menari
Afro Highlife Oh Afro
Afro Highlife Oh Afro
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Fireboy DML – Afro Highlife
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases