Overtake Don Overtake Overtake Lyrics – Fela Kuti
Singer: Fela Kuti
Title: Overtake Don Overtake Overtake
Chorus}
I get my money
Plan my plan finish
Start to go for market
Start to go for shopping
Before I reach market nko o?
Government show don enter
My plan don spoil o
Government show don enter
My plan don spoil o
Overtake don overtake overtake!
Ah! Abeg let us get down
Into another underground spiritual game
Abeg, after my “paso, paso”
You go dey help me end am with “wen”
Because dem go hear wen, yeah!
Paso, paso, paso, paso…
Wen!
When thеy want to call, eh
When they want to call, yе
When they want to call Nigerian government
Dem give am name, “Federal Military Government”
For Libya dem give am name, “Liberation Council”
For Liberia dem give am name, “Redemption Council”
For Zaire dem give am name, “Revolutionary Council”
Dem get different different names
For different different governments
But the correct name for them
Na “soldier go, soldier come”
Soldier go, soldier come!
Soldier go, soldier come
Federal Military Government
Libya Liberation Council
Liberia Redemption Council
Zaire Revolutionary Council
Soldier go, soldier come
Soldier go, soldier come
When Obasanjo and Yar’Adua
Chop belly full and go
Them put civilian friends for there
Them shout, “Second republic!”
People wey no know dey happy
People wey know them dey look
Dem baptize the civilian government
Them name am federal government
Me I know by their name
Me I call them “soldier put, soldier go”
Soldier go, soldier come!
Soldier come, soldier go!
Na so our lives for Africa dey roll
Since them say we get independence
The civilian government wey them dey
Na soldier dey protect them
When our lives roll small
E go go knock head for wall
When our lives roll small
E go go knock head for tree
When our lives roll small
E go go knock head for stone
When I see say our lives dey roll
Like one yeye ball
Wey one yeye wind
Dey blow from one yeye corner
“Kalakuta Show”
Yeye rolling!
Gaga gugu, gaga gugu!
Woko woko, woko woko!
Look the man he dey waka
Hungry dey run for him face
“Mr. Follow Follow”
Yeye rolling!
Mr. Follow Follow!
Mr. Follow Follow, make you open eye
Mr. Follow Follow, make you open sense
“Zombie o, Zombie”
Yeye rolling!
Zombie o, zombie!
Zombie no go go unless you tell am to go and stop
Attention, quick march, left turn
Right turn, about turn, quick march
Quick march, left turn, right turn
About turn, quick march, left turn
“Shuffering and Shmiling”
Yeye rolling!
Suffering and smiling!
Every day my people dey inside bus
Forty-nine sitting, ninety-nine standing
Them dey faint, them dey wake like c#ck
Every day na the same thing
“Unknown Soldier”
Yeye rolling!
Unknown soldier!
That my mama wey you kill
She is the only mother of Nigeria
Which kind injustice be this?
Wetin concern government inside?
If na unknown soldier
Them turn blue into red
Them turn pink into green
Soldier go, soldier come!
Soldier come, soldier go!
The reason suffer our suffer
He don dey show him face to us
When black man want to start business, na big wahala
Na big wahala, he go run orisirisi running
When he start the business nko? Another wahala
Another wahala, he go beg orisirisi begging
To settle wahala, na to start wahala again
To start wahala again you go fall orisirisi falling
And things don come change again
Soldier don put everybody for reverse
Na back the country take dey walk
Soldier don put everybody for reverse
Na back the country take dey walk
Soldier don put everybody for reverse
Ah, I beg, we wan change the mood of this music now
We wan inject second bass and the big conga drums
Oya! Pop!
Na from back!
If them wan to knock your head
Eh-eh, na from back o
If them wan to knock your head
Eh-eh, na from back o
If you wan to run, be running
Eh-eh, na from back o
If you wan to run, be running
Eh-eh, na from back o
If you wan to beg, be begging
Eh-eh, na from back o
If you wan to beg, be begging
Eh-eh, na from back o
If you wan to fall, be falling
Eh-eh, na from back o
If you wan to fall, be falling
Eh-eh, na from back o
If you wan to get wahala
Eh-eh, na from back o
If you wan to get wahala
I say, na from back o
If anybody wan to try to run forward
Soldier boots go kick am back
Eh-eh, na from back o
Ah! Oya, pass o and wen
Pass o, pass o, pass o, pass o…
Wen!
Ah! Oya, second bass… pop!
My friend wan come buy fan
Him dey sweat for him dey sleep for room
Him dey fall level of tree
The fan na seventy-five naira
My friend him dey follow salary
Him dey try to save and save and save
Every time he nearly buy the fan
Government go add ten naira more
Every time he nearly buy the fan
Government go start one activity
Till the fan reach two hundred naira
My friend nearly die, he never die
My friend he no wan die
Die-die no dey for him dictionary
For where? Huh…
Him dey try to save and save again
Him save for one year and six months
Inside cupboard
Under pillow
Under, under cooking pot
Inside socks
Under carpet
Him dey on his way to buy the fan
When alarm come blow
Government announce second tier
Everything come tear to pieces
Everything come expensive
Even water become expensive
Second bass, jare… pop!
Fan don become seven hundred naira
Me and my friend start to look ourselves
He remain small make my friend dey cry
Na laugh laugh he catch monkey
Na now he come understand him life
Enjoyment can never come him way
Na now him life dey go reverse
In Africa, him fatherland
One more time…
Soldier go, soldier come!
Soldier come, soldier go!
Na so Africa man life dey be
Suffer don daburu him sense
When you wear police uniform
Na to collect money for road
Abi I lie?
When you wear police uniform
Na to collect money for road
I no dey lie!
Police station don turn to bank
D.P.O. na bank manager
Police station don turn to bank
I.G. na managing director
Na big e wahala for man to waka for road at anytime
So you see, my brothers
Overtake don overtake overtake, eh-yah
Overtake don overtake overtake, eh-yah
Overtake don overtake overtake!
Eh-yah
Eh-yah
Eh-yah…
That my mama wey you kill
She is the only mother of Nigeria
Which kind injustice be this?
Wetin concern government inside?
If na unknown soldier
Them turn blue into red
Them turn pink into green
I get my money
Plan my plan finish
Start to go for market
Start to go for shopping
Before I reach market nko o?
Government show don enter
My plan don spoil o
Government show don enter
My plan don spoil o
Overtake don overtake overtake!
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Kelly Danté - Bondi Blue
Cooper's Stuff - I will be okay
Overtake Don Overtake Overtake – Terjemahan / Translation
Paduan suara}
Saya mendapatkan uang saya
Rencanakan rencanaku selesai
Mulai pergi ke pasar
Mulai pergi berbelanja
Sebelum saya mencapai Pasar NKO O?
Pertunjukan pemerintah Don Enter
Rencana saya tidak merusak o
Pertunjukan pemerintah Don Enter
Rencana saya tidak merusak o
Menyalip Don Berlayar Menyulap!
Ah! Abeg mari kita turun
Ke dalam permainan spiritual bawah tanah lain
Abeg, setelah “Paso, Paso” saya ”
Anda pergi dey membantu saya berakhir dengan “Wen”
Karena DEM pergi mendengar Wen, ya!
Paso, Paso, Paso, Paso …
Benar-benar!
Ketika mereka ingin menelepon, eh
Ketika mereka ingin menelepon, yЕ
Ketika mereka ingin memanggil pemerintah Nigeria
Dem memberi nama saya, “Pemerintah Militer Federal”
Untuk Libya Dem beri nama, “Dewan Pembebasan”
Untuk Liberia Dem beri nama, “Dewan Penebusan”
Untuk Zaire Dem beri nama, “Dewan Revolusi”
Dem mendapatkan nama berbeda yang berbeda
Untuk berbagai pemerintahan yang berbeda
Tapi nama yang benar untuk mereka
NA “Soldier Go, Soldier Ayo”
Prajurit pergi, tentara datang!
Soldier Go, Soldier datang
Pemerintah Militer Federal
Dewan Pembebasan Libya
Dewan Penebusan Liberia
Zaire Revolusioner Council
Soldier Go, Soldier datang
Soldier Go, Soldier datang
Ketika Obasanjo dan Yar’adua
Potong perut penuh dan pergi
Mereka menempatkan teman-teman sipil untuk di sana
Mereka berteriak, “Republik Kedua!”
Orang-orang tidak tahu dey bahagia
Orang-orang, Wey kenal mereka terlihat dey
Dem membaptis pemerintah sipil
Mereka nama am pemerintah federal
Saya saya tahu dengan nama mereka
Saya, saya menyebutnya “tentara, prajurit pergi”
Prajurit pergi, tentara datang!
Soldier datang, tentara pergi!
Na jadi hidup kita untuk roll dey afrika
Karena mereka mengatakan kita mendapatkan kemerdekaan
Pemerintah sipil Wey mereka dey
Na prajurit dey melindunginya
Ketika hidup kita bergulir kecil
E pergi pergi ketukan kepala untuk dinding
Ketika hidup kita bergulir kecil
E pergi pergi ketukan kepala untuk pohon
Ketika hidup kita bergulir kecil
E pergi pergi ketukan kepala untuk batu
Ketika saya melihat mengatakan hidup kita dey roll
Seperti bola yeye
Wey One Yeye Wind
Dey meniup dari satu sudut Yeye
“Kalakuta Show”
Yeye berguling!
Gaga Gugu, Gaga Gugu!
WOKO WOKO, WOKO WOKO!
Lihat pria dia dey waka
Dey lapar berlari untuknya wajah
“Tuan Ikuti Ikuti”
Yeye berguling!
Tn. Ikuti Ikuti!
Tn. Ikuti Ikuti, membuat Anda membuka mata
Tn. Ikuti Ikuti, buat Anda masuk akal
“Zombie O, Zombie”
Yeye berguling!
Zombie O, Zombie!
Zombie tidak pergi pergi kecuali Anda mengatakan kepada saya untuk pergi dan berhenti
Perhatian, Maret Cepat, belok kiri
Belok kanan, tentang belokan, pawai cepat
Maret cepat, belokan kiri, belokan kanan
Tentang belokan, pawai cepat, belokan kiri
“Bergeseran dan Shmiling”
Yeye berguling!
Penderitaan dan tersenyum!
Setiap hari umat saya dey di dalam bus
Empat puluh sembilan duduk, sembilan puluh sembilan berdiri
Mereka dey pingsan, mereka dey bangun seperti ayam
Setiap hari na hal yang sama
“Soldier Tidak Dikenal”
Yeye berguling!
Prajurit tidak dikenal!
Bahwa mama saya wey Anda bunuh
Dia adalah satu-satunya ibu dari Nigeria
Ketidakadilan apa yang menjadi ini?
Wetin memperhatikan pemerintah di dalam?
Jika na prajurit tidak dikenal
Mereka berubah biru menjadi merah
Mereka menjadi merah muda menjadi hijau
Prajurit pergi, tentara datang!
Soldier datang, tentara pergi!
Alasannya menderita menderita
Dia dey dey menunjukkan kepadanya
Ketika pria kulit hitam ingin memulai bisnis, Na Big Wahala
Na besar wahala, dia menjalankan orisirisi berlari
Kapan dia memulai bisnis NKO? Wahala lain
Wahala lain, dia pergi meminta orisiriisasi memohon
Untuk menyelesaikan Wahala, NA untuk memulai Wahala lagi
Untuk memulai Wahala lagi Anda jatuh ORISIRISI jatuh
Dan hal-hal Don datang berubah lagi
Soldier Don menempatkan semua orang untuk mundur
NA Back the Country Ambil Dey Walk
Soldier Don menempatkan semua orang untuk mundur
NA Back the Country Ambil Dey Walk
Soldier Don menempatkan semua orang untuk mundur
Ah, saya mohon, kami ingin mengubah mood musik ini sekarang
Kami ingin menyuntikkan bass kedua dan drum Big Conga
OYA! Pop!
Na dari belakang!
Jika mereka ingin menjatuhkan kepala Anda
Eh-eh, na dari belakang o
Jika mereka ingin menjatuhkan kepala Anda
Eh-eh, na dari belakang o
Jika Anda dapat menjalankan, berlari
Eh-eh, na dari belakang o
Jika Anda dapat menjalankan, berlari
Eh-eh, na dari belakang o
Jika Anda ingin memohon, biarkan memohon
Eh-eh, na dari belakang o
Jika Anda ingin memohon, biarkan memohon
Eh-eh, na dari belakang o
Jika Anda ingin jatuh, jatuh
Eh-eh, na dari belakang o
Jika Anda ingin jatuh, jatuh
Eh-eh, na dari belakang o
Jika Anda ingin mendapatkan Wahala
Eh-eh, na dari belakang o
Jika Anda ingin mendapatkan Wahala
Saya katakan, na dari belakang o
Jika ada yang ingin berlari ke depan
Sepatu prajurit pergi tendangan kembali
Eh-eh, na dari belakang o
Ah! Oya, lulus o dan wen
Lulus o, lulus o, lulus o, lulus …
Benar-benar!
Ah! Oya, Bass Kedua … Pop!
Teman saya Wan datang membeli penggemar
Dia keringat dey baginya dey tidur untuk kamar
Dia dey jatuh level pohon
Kipas Na Seventy-Five Naira
Temanku dia dey ikuti gaji
Dia dey mencoba untuk menyimpan dan menyimpan dan menyimpan
Setiap kali dia hampir membeli kipas
Pemerintah menambahkan sepuluh naira lagi
Setiap kali dia hampir membeli kipas
Pemerintah memulai satu kegiatan
Sampai kipas mencapai dua ratus nira
Teman saya hampir mati, dia tidak pernah mati
Temanku dia tidak mau mati
Die-die no dey untuk dia kamus
Untuk dimana? Hah…
Dia dey mencoba untuk menabung dan menabung lagi
Dia menabung selama satu tahun dan enam bulan
Di dalam lemari
Di bawah bantal
Di bawah, di bawah panci memasak
Di dalam kaus kaki
Di bawah karpet.
Dia dey dalam perjalanan untuk membeli kipas
Ketika alarm datang pukulan
Pemerintah mengumumkan tingkat kedua
Semuanya robek berkeping-keping
E.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Fela Kuti – Overtake Don Overtake Overtake
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases