Lyrics Fave Christian – The Convo (Po-Po)

Β 
The Convo (Po-Po) Lyrics – Fave Christian

Singer: Fave Christian
Title: The Convo (Po-Po)

Your Fave
Wise
Ewero
Wetin dey sup

Nothing much, bro
Day don break everywhere bright
Ah ah
Turn your back make u see wetin dey Sup

Who be that babe na
No be your babe
The other guy for corner don dey eye am
If 2 by 2 dey abeg gimme make I knack am

Easy my guy your temper too dey hot
E fit be im brother, cousin or a doc
Mmmmmmh
If e like make e be im pastor nu

Driver or agbero
E go chop knock nu
Hehehe
Small small oo

Any small thing they go call the po-po o
Peace na the only way to settle matters o
Sha u be my guy o
Make we approach am o

Hey
Ogbe mi close eye
No dey eye my babe
You get your babe you still dey eye my babe

No be my fault she say she dey single
She dey single she wan mingle
Taa shut up
No dey too talk

Gimme 2 by 2 me I no dey too shout
(siren)
Guy observe
Men on black

Men on black
Make we japa
Haaaa
Po-Po no fit catch we

Yeaaa
Po-Po no fit catch we
Haaaa
Po-Po no fit catch we

Yeaaa
Po-Po no fit catch we
(Outro)
K.B Mix
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
basecamp (KOR) - λ°©ν™© (Wandering)
Casper Sage - Rearrange

The Convo (Po-Po) – Terjemahan / Translation

Fave Anda
Bijak
Ewero
Wetin dey sup

Tidak banyak, bro
Hari tidak istirahat di mana -mana cerah
ah ah
Putar punggung Anda, buatlah Anda melihat SUP Wetin Dey

Siapa itu sayang na
Tidak jadilah bayimu
Pria lain untuk sudut don dey eye am
Jika 2 dengan 2 dey abeg gimme membuat saya bak mandi am

Mudah pria saya, temperamen Anda terlalu panas
E fit be im brother, cupusin atau a doc
Mmmmmmh
Jika e suka membuat e menjadi pendeta nu

Pengemudi atau agbero
E Go Chop Knock Nu
hehehe
OO kecil kecil

Hal kecil apa pun yang mereka sebut po-po o
Peace na satu -satunya cara untuk menyelesaikan masalah o
Sha u be guy o
Membuat kita mendekati am o

Hai
Ogbe mi mata dekat
Tidak ada dey eye sayang
Kamu mendapatkan bayimu kamu masih dey eye sayang

Tidak menjadi salahku dia bilang dia lajang
Dia lajang dia wan mingle
Taa tutup mulut
Tidak ada dey juga bicara

Beri 2 kali 2 aku aku tidak terlalu berteriak
(sirene)
Pria mengamati
Pria di Black

Pria di Black
Membuat kita japa
Haaaa
Po-po no fit tangkap kami

Yeaaa
Po-po no fit tangkap kami
Haaaa
Po-po no fit tangkap kami

Yeaaa
Po-po no fit tangkap kami
(Outro)
Campuran K.B.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Fave Christian – The Convo (Po-Po)

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music πŸ™‚

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases