Lyrics Falz – Everybody (Thank You)

 
Everybody (Thank You) Lyrics – Falz

Singer: Falz
Title: Everybody (Thank You)

Ah, everybody wey believe the movement
Everybody wey see the dream
Everybody wey show me love, oh
Everybody wey dey the team

Every single fan wey dey hail me
All the babes wey still dey scream
Everybody wey dey the story
Every actor in the film

Everybody wey play the music
All the radio stations
All the DJs and the VJs
Everybody wey give me rotation

Shout out to Femi Soro
Hala my man Aboki
Èyin o mọ bo șe bere
Àwọn ti day one ni mo n kí

You fit think say e easy for me
But àwa ti hussle low key
Shoutout to guys wey know me
Àwọn èyàn ti mọ lé pé ni homie

Shoutout to pops and mumsi
Àwọn èyàn tó support mi
Folakemi and Foladele, ah
Thank you wá compulsory

Everybody wey believe the movement
Everybody wey see the dream
Everybody wey show me love, oh
Everybody wey dey the team

Every single fan wey dey hail me
All the babes wey still dey scream
Everybody wey dey the story
Every actor in the film

Ah, Igojuwa God bless your soul
I know you dey for heaven, oh
Small, small dem don dey get to know
God don change my level, oh

I dey thank all the guys wey criticize
All the people wey no feed me lies
The people wey first recognize say
There’s more to me than meets the eyes

All the people wey dupe the boy
The wayo guys and 419ers
Now we dey sing, we dey break boundaries
Now we dey be like Paul and Silas

And my sax, e dey kill the beat
True, when I don’t feel defeat
Where you dey when we dey feed the street?
We paid the dues so we need to eat

Ah, everybody wey believe the movement
Everybody wey see the dream
Everybody wey show me love, oh
Everybody wey dey the team

Every single fan wey dey hail me
All the babes wey still dey scream
Everybody wey dey the story
Every actor in the film

(Even though it was hard at first)
(You held me down and pushed me up)
(So I thank you for loving me)
(Thank you, thank you)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Drake - For Real
Anna Jane Jackson - My Home Anna Jane Jackson

Everybody (Thank You) – Terjemahan / Translation

Ah, semua orang, Wey percaya gerakan itu
Semua orang Wey melihat mimpi itu
Semua orang wey menunjukkan cinta, oh
Semua orang wey dey tim

Setiap penggemar Wey Dey memuji saya
Semua babes wey masih berteriak dey
Semua orang wey dey cerita
Setiap aktor dalam film

Semua orang wey memainkan musik
Semua stasiun radio
Semua djs dan vjs
Semua orang Wey memberi saya rotasi

Berteriak kepada femi soro
Hala my man aboki
Èyin o mọ bo şe le
Àwọn ti day one ni mo n kí

Anda cocok berpikir mengatakan e mudah bagi saya
Tapi àwa ti hussle rendah kunci
Shoutout untuk kalian, Wey kenal aku
Àwọn èyàn ti mọ lé ni homie

Shoutout ke Pops dan Mumsi
Àwọn èyàn tó dukungan mi
Folakemi dan foladele, ah
Terima kasih wá wa

Semua orang Wey percaya gerakan itu
Semua orang Wey melihat mimpi itu
Semua orang wey menunjukkan cinta, oh
Semua orang wey dey tim

Setiap penggemar Wey Dey memuji saya
Semua babes wey masih berteriak dey
Semua orang wey dey cerita
Setiap aktor dalam film

Ah, Igojuwa Tuhan memberkati jiwamu
Aku tahu kamu dey untuk surga, oh
Kecil, don don dey kecil bisa tahu
Tuhan Don mengubah level saya, oh

Saya dey terima kasih semua orang Wey mengkritik
Semua orang wey tidak memberi makan saya kebohongan
Orang-orang pertama-tama mengenali mengatakan
Ada lebih banyak bagi saya daripada memenuhi mata

Semua orang wey menipu bocah itu
Guys wayo dan 419ers
Sekarang kita dey bernyanyi, kita mendiang batas
Sekarang kita seperti Paul dan Silas

Dan sax saya, e dey bunuh irama itu
Benar, ketika saya tidak merasa kalah
Di mana Anda berdebu ketika kami dey memberi makan jalan?
Kami membayar iuran sehingga kami perlu makan

Ah, semua orang, Wey percaya gerakan itu
Semua orang Wey melihat mimpi itu
Semua orang wey menunjukkan cinta, oh
Semua orang wey dey tim

Setiap penggemar Wey Dey memuji saya
Semua babes wey masih berteriak dey
Semua orang wey dey cerita
Setiap aktor dalam film

(Meskipun itu sulit pada awalnya)
(Anda menahan saya dan mendorong saya ke atas)
(Jadi saya berterima kasih karena mencintai saya)
(Terima kasih terima kasih)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Falz – Everybody (Thank You)

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases