Vawu Lyrics – Erigga
Singer: Erigga
Title: Vawu
Intro:
Omo carry all those your computer beef eh go saka tirogo
For computer village or any computer center
[Comrade drop me here, I dey smell violence
[Stop me here, stop me, comrade stop this bike
Cause na invisible gun wey nobody dey see
If say life na Call of duty
Chorus:
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much them dey make
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
Verse 1:
Your man na bum
28 still dey live with him mum
[Devil] if e say e wan test me
My gun go speak in tongue
Street life no be for you
Na the drugs dey spoil you
Aje your mum dey call you
Go home before she comes
We dey your voice since but to we na chichichum
We chop your girl spit am like cheap chewgun [she no sweet
If e pain am well well
Am make e bring e gun
Always with the burner
Water gun no fit kill King Kong
Kill King Kong?
Chorus:
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much them dey make
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
Verse 2:
If you ain’t get property
I suggest you address me properly
We are not bruv we are not bloods
I fit put your full gang on salary
Why I no go dey with the stick
When this boys dey behave like Nama
You see that Ella when dey shark you
Na $2k we take dey jam am
I Lick her mango she no know when
She let her man go
Boyfriend na IG billionaire like shatta bundle
That night when she sneak out na me she come see
How she want take sleep house when money no dey the country
Take dollars
Chorus:
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them be snake
Fugazi all of them na fake
Verse 3:
I no be Moses but
But my stick dey make your chick dey turn
To snake heavens know say no be zobo
Come
Torley no be mokit watch the way you take dey talk to me
Na you head this bottle wan site, na big mistake
So don′t F with me
You suppose dey house dey bomb site
Your chairman Nai be my guy your chairman no go wan try
This thing when you try are you kidding me
Guy hold my watch, Ap flog e head with Belt Luis
E clear for he eye movie Na Molly dey we
Who dem be where dem dey how much dem pay where dem stay
Look my snap the baby dey
Why she no go c#m when the boy dey pay
I Dey give her cruise, I Dey make her screws dey loose
I enjoy her juice, mechanic she sabi to handle tools
Chorus:
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
All na mouth them them dey snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them be snake
Fugazi all of them na fake
Outro:
As for all those comrades that love vawulence
Take your time relax
No dey rush
Like who dey f#ck
Another man wife
Your own time go c#m
But for now
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Searil - Memories of yesterday
Park Ji Woo - US
Vawu – Terjemahan / Translation
Intro:
Omo bawa semua daging sapi komputer Anda eh go saka tirogo
Untuk desa komputer atau pusat komputer mana pun
[Kamerad menjatuhkan saya di sini, saya mencium bau kekerasan
[Hentikan aku di sini, hentikan aku, kawan hentikan sepeda ini
Menyebabkan na tak terlihat senjata tidak ada yang melihat
Jika mengatakan hidup na call of duty
Paduan suara:
Siapa mereka berada di tempat mereka dey
Kertas boi berapa banyak dem dey
Siapa mereka berada di tempat mereka dey
Kertas boi berapa banyak yang mereka hasilkan
Semua na mulut mereka menjadi ular
Fugazi semuanya na palsu
Semua na mulut mereka menjadi ular
Fugazi semuanya na palsu
Ayat 1:
Pria Anda na bum
28 Masih dey tinggal bersamanya ibu
[Iblis] Jika e bilang e wan uji saya
Pistol saya pergi berbicara di lidah
Hidup jalanan tidak cocok untuk Anda
Na obat dey merusakmu
Aje ibumu dey meneleponmu
Pulang sebelum dia datang
Kami suaramu sejak tapi untuk kita chichichum
Kami memotong ludah gadis Anda seperti chewgun murah [dia tidak manis
Jika E Nyeri Saya Baik
Saya membuat E membawa senjata E
Selalu dengan pembakar
Pistol air tidak bugar bunuh king kong
Bunuh King Kong?
Paduan suara:
Kertas boi berapa banyak dem dey
Siapa mereka berada di tempat mereka dey
Kertas boi berapa banyak yang mereka hasilkan
Semua na mulut mereka menjadi ular
Fugazi semuanya na palsu
Semua na mulut mereka menjadi ular
Fugazi semuanya na palsu
Ayat 2:
Jika Anda tidak mendapatkan properti
Saya sarankan Anda menyapa saya dengan benar
Kami bukan bruv kami bukan darah
Saya cocok menempatkan geng penuh Anda dengan gaji
Mengapa saya tidak pergi dey dengan tongkat
Saat ini anak laki -laki dey berperilaku seperti nama
Anda melihat ella itu saat dey hiu Anda
Na $ 2k kami mengambil dey selai am am
Aku menjilat mangga -nya, dia tidak tahu kapan
Dia membiarkan suaminya pergi
Pacar na ig miliarder seperti shatta bundel
Malam itu saat dia menyelinap keluar dari aku, dia datang melihat
Bagaimana dia ingin mengambil rumah tidur saat tidak ada uang
Mengambil dolar
Paduan suara:
Siapa mereka berada di tempat mereka dey
Kertas boi berapa banyak dem dey
Siapa mereka berada di tempat mereka dey
Kertas boi berapa banyak dem dey
Semua na mulut mereka menjadi ular
Fugazi semuanya na palsu
Semua mulut mereka menjadi ular
Fugazi semuanya na palsu
Ayat 3:
Saya tidak menjadi Musa tapi
Tapi tongkat saya dey membuat cewek Anda berputar
UNTUK SNAKE SURA TAHU KATAKAN Jadilah Zobo
Datang
Torley no be mokit menonton cara Anda membawa dey berbicara dengan saya
Na Anda mengepalai situs botol ini, na kesalahan besar
Jadi tidak dengan saya
Anda mengira situs bom dey dey house
Ketua Anda nai menjadi pria saya ketua Anda tidak pergi wan coba
Hal ini saat Anda mencoba apakah Anda bercanda
Guy memegang arloji saya, AP Flog E Head With Belt Luis
E Clear for He Eye Movie Na Molly Dey We
Siapa dem di mana dem dey berapa banyak dem membayar di mana dem tinggal
Lihat snap saya bayi dey
Mengapa dia tidak pergi c#m saat bocah itu membayar
Aku dey memberinya pelayaran, aku membuat sekrupnya longgar
Saya menikmati jus, mekanik dia sabi untuk menangani alat
Paduan suara:
Siapa mereka berada di tempat mereka dey
Kertas boi berapa banyak dem dey
Siapa mereka berada di tempat mereka dey
Kertas boi berapa banyak dem dey
Semua na mulut mereka dey snake
Fugazi semuanya na palsu
Semua mulut mereka menjadi ular
Fugazi semuanya na palsu
Outro:
Adapun semua kawan yang menyukai vawulence
Luangkan waktu Anda Santai
Tidak ada Dey Rush
Seperti siapa dey f#ck
Istri pria lain
Waktu Anda sendiri pergi c#m
Tapi untuk saat ini
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Erigga – Vawu
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases