Monaco Lyrics – Dremo
Singer: Dremo
Title: Monaco
Niphkeys
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Of course i’m on my grind
Of course i’m on my grind
Na me dem dey find
But na money i dey find
Everyone asking me how do i get it popping?
I put in the work in the secret is simple
Man nobody blew over night
I gotta stay hungry i feel like a foodie
Cos boy i got bread on my mind
When i dey record i off all the light
I no dey my bed during the night
Cos owo laye mo so early mo mo
Omo i dey on my grind
Me i stay woke can’t crash
I stand before paper, na the money wey i dey after
I begin cash out , halogen kind shine
No dey compare me with a lantern
Omo normal life style i give your girl dubber-man style
But her uber don dey outside she dey come your side
Make you no kiss am sha , only if you wanna taste my child
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Of course i’m on my grind
(yeah yeah yeah yeah yeah)
Ofcause i’m on my grind
(yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
But na money i dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
Everyone asking me how do i get it popping?
Kuro n be, leave there
Me i dey, give them
Fi le be, tule
Me i still bin dey wonder how you dey see them
Cos me i no dey see them
Me i no dey feel them
Na ogun go kill them
Me i still dey hustle for my unborn children
Me i still dey
Me i still dey
Yes i’m the sh#t life no fit give me digbe
I put the work in i got dedication
All my little winnings call for celebration
Money slow to enter money quick to go
If money show i’m saving 20%
Of every single naira that i earn
Roll a blunt , light up , chandelier
Tables turn , bridges burn ,i’m aware
No regrets in my life i just live and learn
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Of course i’m on my grind
(yeah yeah yeah yeah yeah)
Of course i’m on my grind
(yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
But na money i dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
UC MULA - War
Yocomet - Summer High
Monaco – Terjemahan / Translation
Niphkeys
Memenangkan wa mi ni monaco
Saya telah bekerja rendah
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo
Memenangkan wa mi ni monaco
Saya telah bekerja rendah
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo
Tentu saja saya sedang menggiling saya
Tentu saja saya sedang menggiling saya
Na me dem dey temukan
Tapi uang yang saya temukan
Semua orang bertanya kepada saya bagaimana cara membuatnya bermunculan?
Saya melakukan pekerjaan dalam rahasia itu sederhana
Pria tidak ada yang meledak sepanjang malam
Saya harus tetap lapar saya merasa seperti pecinta kuliner
Cos boy saya punya roti di pikiran saya
Saat saya merekam saya dari semua cahaya
Saya tidak tahu tempat tidur saya di malam hari
Cos owo laye mo begitu awal mo mo
Omo saya dey pada gilingan saya
Saya, saya tetap bangun tidak bisa jatuh
Saya berdiri di depan kertas, na uang yang saya lakukan setelahnya
Saya mulai menguangkan, halogen jenis bersinar
Tidak ada dey membandingkan saya dengan lentera
Omo gaya hidup normal yang saya berikan dengan gaya dubber-man gadis Anda
Tapi uber don dey -nya di luar dia dey datang sisimu
Make You No Kiss Am Sha, hanya jika Anda ingin mencicipi anak saya
Memenangkan wa mi ni monaco
Saya telah bekerja rendah
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo
Memenangkan wa mi ni monaco
Saya telah bekerja rendah
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo
Tentu saja saya sedang menggiling saya
(ya ya ya ya ya)
Karena saya sedang menggiling saya
(ya ya ya ya ya)
Na me dem dey temukan
Ya ya ya yeah yeah yeah
Tapi uang yang saya temukan
Ya ya ya yeah yeah yeah
Semua orang bertanya kepada saya bagaimana cara membuatnya bermunculan?
Kuro n be, tinggalkan
Saya saya dey, berikan mereka
Fi le be, tule
Saya saya masih bin dey bertanya -tanya bagaimana Anda melihat mereka melihat mereka
Cos aku aku tidak melihat mereka melihat mereka
Saya, saya tidak merasakan mereka
Na ogun pergi membunuh mereka
Saya, saya masih terburu -buru untuk anak -anak saya yang belum lahir
Saya saya masih dey
Saya saya masih dey
Ya, saya adalah kehidupan sial, tidak cocok, beri saya digbe
Saya menempatkan pekerjaan di saya mendapat dedikasi
Semua kemenangan kecil saya membutuhkan perayaan
Uang lambat untuk memasuki uang dengan cepat
Jika uang tunjukkan saya menabung 20%
Dari setiap naira yang saya hasilkan
Gulung tumpul, menyala, lampu gantung
Tabel berputar, jembatan terbakar, saya sadar
Tidak ada penyesalan dalam hidup saya, saya hanya hidup dan belajar
Memenangkan wa mi ni monaco
Saya telah bekerja rendah
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo
Memenangkan wa mi ni monaco
Saya telah bekerja rendah
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo
Tentu saja saya sedang menggiling saya
(ya ya ya ya ya)
Tentu saja saya sedang menggiling saya
(ya ya ya ya ya)
Na me dem dey temukan
Ya ya ya yeah yeah yeah
Tapi uang yang saya temukan
Ya ya ya yeah yeah yeah
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Dremo – Monaco
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases