Lyrics Djinee – Ego

 
Ego Lyrics – Djinee

Singer: Djinee
Title: Ego

Ah-ahh
Yeah
If I die now, I go happy say
Say when I dey this world

I don fall in love
Which one you dey?
Wey you dey treat me so?
I don beg, I don do everything

But you tell me say you need time
And you no fit dey with me
Na so I bad?
Anyway I dey go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Yeah!
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do

Anything for you, I go die for you
Everybody dey laugh me
‘Cause dem know you be my life
I don say I go marry

‘Cause in you I see my wife, baby oh!
I go take am for bus, I go take am for train
For this place I no fit stay
Ewo! If you help me see Ego

Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego

Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
I know say you dey hear my voice

‘Cause this song na im I write for you
I dey go find one place wey I go hide my head
‘Cause I wan start my whole life anew
Ewo! If you help me see Ego

Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego

Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego

Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego

Make you tell am I don go
She no look me and so, so, so
Eh! (ewo, Ego, Ego, ewo)
Ego, Ego, Ego

(Ewo! If you help me see Ego)
(Make you tell am I don go)
Why you do me so?
Why you do me like this oh

Why you do me so? (Ewo!)
(I don go)
I dey beg, I dey beg
I don pack my load go (See Ego)

(Tell am I don go) oh, oh
If I die now, I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Geiger, Teddy - Air Dry
tactic0011 - Tardy

Ego – Terjemahan / Translation

Ah-Ahh.
ya
Jika saya mati sekarang, saya pergi dengan senang hati
Katakan ketika saya dey dunia ini

Saya tidak jatuh cinta
Mana yang kamu dey?
Key you dey memperlakukan saya begitu?
Saya tidak memohon, saya tidak melakukan segalanya

Tapi Anda bilang bilang kamu butuh waktu
Dan Anda tidak cocok dengan saya
Na jadi aku buruk?
Lagi pula aku dey pergi

Ewo! Jika Anda membantu saya melihat ego
Membuat Anda memberi tahu apakah saya tidak pergi
Dia tidak menatapku dan begitu
Don mengemas muatan saya pergi

Ewo! Jika Anda membantu saya melihat ego
Membuat Anda memberi tahu apakah saya tidak pergi
Dia tidak menatapku dan begitu
Don mengemas muatan saya pergi

Ya!
Tidak bisa dikatakan saya tidak menunjukkan bagaimana perasaan saya
Tidak bisa dikatakan aku tidak pernah menunjukkan kamu bilang aku dey nyata
Semua orang tidak tahu mengatakan saya cocok

Apapun untukmu, aku mati untukmu
Semua Dey Tertawa Aku
Karena Dem tahu kamu menjadi hidupku
Saya tidak mengatakan saya pergi menikah

Karena kamu, aku melihat istriku, sayang oh!
Saya pergi untuk naik bus, saya pergi untuk kereta
Untuk tempat ini saya tidak fit tetap
Ewo! Jika Anda membantu saya melihat ego

Membuat Anda memberi tahu apakah saya tidak pergi
Dia tidak menatapku dan begitu
Don mengemas muatan saya pergi
Ewo! Jika Anda membantu saya melihat ego

Membuat Anda memberi tahu apakah saya tidak pergi
Dia tidak menatapku dan begitu
Don mengemas muatan saya pergi
Saya tahu bilang kamu dey mendengar suaraku

Karena lagu ini na aku menulis untukmu
Aku dey pergi menemukan satu tempat, aku akan menyembunyikan kepalaku
Karena aku mulai memulai seumur hidupku
Ewo! Jika Anda membantu saya melihat ego

Membuat Anda memberi tahu apakah saya tidak pergi
Dia tidak menatapku dan begitu
Don mengemas muatan saya pergi
Ewo! Jika Anda membantu saya melihat ego

Membuat Anda memberi tahu apakah saya tidak pergi
Dia tidak menatapku dan begitu
Don mengemas muatan saya pergi
Ewo! Jika Anda membantu saya melihat ego

Membuat Anda memberi tahu apakah saya tidak pergi
Dia tidak menatapku dan begitu
Don mengemas muatan saya pergi
Ewo! Jika Anda membantu saya melihat ego

Membuat Anda memberi tahu apakah saya tidak pergi
Dia tidak menatapku dan begitu, begitu
Eh! (Ewo, ego, ego, ewo)
Ego, ego, ego

(Ewo! Jika Anda membantu saya melihat ego)
(Membuat Anda memberi tahu apakah saya tidak pergi)
Kenapa kamu melakukannya?
Mengapa kamu melakukan aku seperti ini oh

Kenapa kamu melakukannya? (Ewo!)
(Saya tidak pergi)
Aku dey memohon, aku dey memohon
Saya tidak mengemas beban saya (lihat ego)

(Katakan aku tidak pergi) oh, oh
Jika saya mati sekarang, saya pergi dengan senang hati
Katakan ketika saya dey dunia ini
Saya tidak jatuh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Djinee – Ego

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases