Lyrics DJ Neptune & Patoranking – Gaza

 
Gaza Lyrics – DJ Neptune & Patoranking

Singer: DJ Neptune & Patoranking
Title: Gaza

Yaa
Greatness
Wi…Wi…Wi…Willis giddem
Giddem

DJ Neptune
Hit me
Every time I come around
Girl dem a show me love

Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na him be the man
Who dey make the people discuss

Onyeoma jagaban
Yes! make you report
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza

Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja

Push up on the lighter
Lighter, lighter, lighter
Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo

No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
Madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more

COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke
My mandi e restrict my airflow I panji
You give me 20 na still shandi

Nkechi dey whine am till 2:30
Fire, take am go higher
Plenty chikala want my bulala
Send me your aza, block me for plaza

If you want am follow me go Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza

Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter

Lighter, lighter, lighter
Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down

The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man
Wey dey make the people discuss
Onyeoma jagaban

Yes! make you report
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza

Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter

Lighter, lighter, lighter
DJ Neptune
World best
Milla Mix

Wi…Wi…Wi…Willis giddem
Greatness republic
You already know
Neptune Record

Sound of Neptune
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Xaxanity - Still In Love Wif U
RaeLynn - Why I Got A Truck

Gaza – Terjemahan / Translation

Yaa.
Kebesaran
Wi … wi … wi … willis giddem
Giddem.

Dj neptune.
Pukul aku
Setiap kali saya datang
Gadis Dem A Show Me Love

Kapan saja saya boogie down
Gadis Dem Wan membebaskannya
Yang mendapatkan uang na dia menjadi pria itu
Siapa yang membuat orang berdiskusi

Onyeoma jagaban.
Ya! membuat Anda melaporkan
Ikuti aku ke Gaza
Gaza, Gaza, Gaza

Ikuti aku ke Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey ganja?
Ganja, Ganja, Ganja

Mendorong ke atas pada yang lebih ringan
Lebih ringan, lebih ringan, lebih ringan
Udeme na sahabatku pankololo
Saya hanya ingin Siddon dey shack kololo

Tidak ada waktu untuk membuang waktu, Jastololo
Gbedu Wey Dey Burst Brain Neptune Jogodo
Madness Dey untuk lantai dansa
Gadis manis wey dey merengek mengatakan dia ingin lebih

Covid no dey takut dokter asli
Seseorang pergi memberitahu Kate Henshaw e choke
Mandi e membatasi aliran udara saya, saya Panji
Anda memberi saya 20 na masih shandi

NKECHI DEY WHINE AM hingga 2:30
Api, ambil saya pergi lebih tinggi
Banyak chikala ingin bulala saya
Kirimkan Aza Anda, blokir saya untuk Plaza

Jika Anda ingin saya mengikuti saya gaza
Ikuti aku ke Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Ikuti aku ke Gaza

Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey ganja?
Ganja, Ganja, Ganja
Mendorong ke atas pada yang lebih ringan

Lebih ringan, lebih ringan, lebih ringan
Setiap kali saya datang
Gadis Dem A Show Me Love
Kapan saja saya boogie down

Gadis Dem Wan membebaskannya
Yang mendapatkan uang na hin menjadi pria itu
Wey Dey membuat orang berdiskusi
Onyeoma jagaban.

Ya! membuat Anda melaporkan
Ikuti aku ke Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Ikuti aku ke Gaza

Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey ganja?
Ganja, Ganja, Ganja
Mendorong ke atas pada yang lebih ringan

Lebih ringan, lebih ringan, lebih ringan
Dj neptune.
Dunia terbaik.
Milla mix.

Wi … wi … wi … willis giddem
Republik Keaguman
Anda sudah tahu
Catatan Neptunus

Suara Neptunus
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics DJ Neptune & Patoranking – Gaza

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases