Lyrics Chuvano – Nobody Holy

 
Nobody Holy Lyrics – Chuvano

Singer: Chuvano
Title: Nobody Holy

So many catapult dem fire
But in the end dem Dey inspire
Now I Dey kpolongo
My music be the jam oh

Gbobo any place wey dem enter
Oh Alubarika
I’m grateful for the times
Many people truly support me

Abeg no go stain my white
U know nothing about my life
Future present or past
Allow me to live my life

Orobo don dey beef lepa
E No be by force to slim or fat
Jejely live your life
Cos Nobody holy pass

Nobody holy
Nobody holy
Nobody holy
Nobody holy oh

Spiritual
Diamond from the gutter
Afro beast with the ginger
Pe my music don Dey enter

All over Africa, Mo le ginger oh gan
Tiny Boy with d flows
Anytime they see me
They wan book for the next show

Baba God don Dey bless
H Money Business dem gbadun the logo gan
Oluwa dariji me oh
I know me no perfect

Na U arrange me oh
Dem try to damage me oh
When Bad man gather
You isolate me oh

Abeg no go stain my white
U know nothing about my life
Future present or past
Allow me to live my life

Orobo don dey beef lepa
E No be by force to slim or fat
Jejely live your life
Cos Nobody holy pass

Nobody holy
Nobody holy
Nobody holy
Nobody holy oh

I am a war
Musical indaboski
Afro BEAST
And Nobody can tame me

I pass corona
So Nobody get my vaccine
My flows are so positioned from above
You cannot chance me

Shey ofè race mi?
Ogbeni jeka losi tracks
I get freestyles
Wey gbedu pass your hottest tracks

Na cos of me wey your girlfriend no Dey sleep for house
She’s steady in my bed
Doing ahh ahh from steady knacks
Omo logo

TinyBoy of Africa
Dem don Dey dread oh
Since Campus days of short nicker
If I talk now

Dem say I don Dey run my mouth
But all around the boy
Dem a see
Alubarika
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
The Wiggles - Ooey, Ooey, Ooey Allergies!
Center Kiddo - Shopping Spree

Nobody Holy – Terjemahan / Translation

Begitu banyak kebakaran ketapult
Tetapi pada akhirnya dem dey menginspirasi
Sekarang saya dey kpolongo
Musik saya menjadi selai oh

GBOBO TEMPAT WEY DEM MASUKKAN
Oh alubarika.
Saya berterima kasih untuk saat itu
Banyak orang benar-benar mendukung saya

Abeg no go st noda putihku
Kamu tidak tahu apa-apa tentang hidupku
Masa depan sekarang atau masa lalu
Izinkan saya menjalani hidup saya

Orobo Don Dey Beef Lepa
E tidak dengan paksa ke langsing atau lemak
JEJELY HIDUP HIDUP ANDA
Karena tidak ada yang lulus suci

Tidak ada yang kudus
Tidak ada yang kudus
Tidak ada yang kudus
Tidak ada yang suci oh.

Rohani
Berlian dari selokan
Afro Beast dengan jahe
Pe musik saya don dey masuk

Di seluruh Afrika, Mo Le Ginger Oh Gan
Bocah kecil dengan aliran D
Kapan saja mereka melihat saya
Mereka memesan untuk acara berikutnya

Baba dewa don dey memberkati
H UANG BISNIS DEM GBADUN LOGO GAN
Oluwa dariji aku oh
Saya tahu saya tidak sempurna

Na kamu mengaturku oh
Dem mencoba untuk merusakku oh
Ketika pria jahat berkumpul
Anda mengisolasi saya oh

Abeg no go st noda putihku
Kamu tidak tahu apa-apa tentang hidupku
Masa depan sekarang atau masa lalu
Izinkan saya menjalani hidup saya

Orobo Don Dey Beef Lepa
E tidak dengan paksa ke langsing atau lemak
JEJELY HIDUP HIDUP ANDA
Karena tidak ada yang lulus suci

Tidak ada yang kudus
Tidak ada yang kudus
Tidak ada yang kudus
Tidak ada yang suci oh.

Saya seorang perang
Musical Indaboski.
Afro Beast.
Dan tidak ada yang bisa menjinakkanku

Saya lulus Corona
Jadi tidak ada yang mendapatkan vaksin saya
Arus saya sangat diposisikan dari atas
Anda tidak bisa kebetulan saya

Shey ofè balap mi?
OGBENI JEKA LOSI LACKS
Saya mendapatkan Freestyles
Wey Gbedu lulus trek terpanas Anda

Na cos of me wey pacar Anda tidak ada dey tidur untuk rumah
Dia stabil di tempat tidurku
Melakukan ahh ahh dari pernak-pernik yang mantap
Omo logo

TinyBoy of Africa.
Dem dey dey takut oh
Sejak hari kampus Nicker pendek
Jika saya berbicara sekarang

Dem bilang aku dey dey menjalankan mulutku
Tapi di sekitar bocah itu
Dem a See
Alubarika.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Chuvano – Nobody Holy

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases