Lyrics Burna Boy – Dangote

 
Dangote Lyrics – Burna Boy

Singer: Burna Boy
Title: Dangote

Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
No level, no level
(It’s Kel P Vibes)

Ay, Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o

Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o

Me I dey hustle gan gan
Choko, make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo f*ck up

I go show you my colour
Shey wan ro pe mi o l’opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty

Enu mi ole so tan
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle

Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?

Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me no no, no no

Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?

If I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you cash, I go be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?

If I get money, you go know o
Still I go hustle ’til thy kingdom come
Because because
Dangote, Dangote (oh)

Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?

Who I be?
Wey make I no go find money o?
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan

Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo f*ck up

I go show you my colour
Shey wan ro pe mi l’opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty

Enu mi ole so tan
Oh no no o
Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gorgon

Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan

Bami lu gongon yen
Dangote
Dey find money ro ro
Find money ye ye

Find money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun

Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o?

Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money?

Find money, find money
Why me no go find money?
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Leonard Cohen - The Future
Lakeyah - From The Bottom

Dangote – Terjemahan / Translation

Dinggote, dangkote.
Dakanot masih dey menemukan uang o
Tidak ada level, tidak ada level
(Ini adalah getaran KEL P)

Ay, dikanote, dikanote
Dakanot masih dey menemukan uang o
Saya tidak pernah berbunyi, saya tidak berdebu
Saya tidak ada dey tidur pada uang o

Siapa aku?
Siapa aku?
Wey membuat saya tidak mencari uang o
Saya tidak pernah mengirim siapa siapa pun

Saya, saya dey hustle gan gan
Choko, membuatmu holle, ma lo pergi
Saya tidak olodo, saya tidak be bolo
Wo omo ke ba lo f * ck up

Saya menunjukkan warna saya
Shey wan ro pe mi o l’opolo
EMI Gan Gan Mo Yan Wan Lopolo
Masalahnya banyak

Enu mi jadi tan
Oh tidak, tidak
Buat una dengarkan dengan baik
Ketika saya dey berjuang dan saya meraih keramaian

Wetin I dey ditemukan?
Kaluba I dey menemukan
Ketika saya dey bergerak dari satu tempat ke tempat lain
Wetin I dey ditemukan?

Na dolar I dey menemukan
Dan aku tidak melakukannya ya ya
Ya ya
Dan banyak orang tidak memberi tahu saya, tidak, tidak, tidak

Moni Lati Lowo o
ODI Don Don
Tori Iya Mi o Bi Mo Odoyo
Apakah karena saya dey lakukan untuk cinta?

Jika saya mendapatkan uang tunai, saya pergi Jaiye Lokpopo
Saya pergi memberi Anda uang tunai, saya pergi menjadi sponsor Anda
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Apakah karena saya dey lakukan untuk cinta?

Jika saya mendapatkan uang, Anda tahu o
Masih aku pergi keramaian kerajaanmu datang
Karena karena
Dakanot, dangote (oh)

Dakanot masih dey menemukan uang o
Saya tidak pernah berbunyi, saya tidak berdebu
Saya tidak ada dey tidur pada uang o
Siapa aku?

Siapa aku?
Wey membuat saya tidak mencari uang o?
Saya tidak pernah mengirim siapa siapa pun
Saya, saya dey hustle gan gan

Choko
Membuatmu bergegas, ma lo pergi
Saya tidak olodo, saya tidak be bolo
Wo omo ke ba lo f * ck up

Saya menunjukkan warna saya
Shey wan ro pe mi l’opolo
EMI Gan Gan Mo Yan Wan Lopolo
Masalahnya banyak

Enu mi jadi tan
Oh tidak, tidak
Emi gan gan lo ton begitu
Abi kamu lupa bilang aku menjadi gorgon

Mo man korin gongon lori garan
Mo man korin gongon lori garan
Biere lowo kel p
Tori Owun Gongon Lolu Gangan

Bami Lu Gongon Yen
DINGOTE.
Dey menemukan uang RO RO
Temukan Uang Ye Ye

Cari uang no no
Siapa aku akan tidur dey oh tidak
Datang dey sleep ye ye
Mo Ni Ji Masuun

Alakija dey mencari uang
Dayote dey menemukan uang o
Etedola Dey mencari uang
Kenapa aku tidak mencari uang o?

Ah ahn mencari uang
AdeleKe Dey menemukan uang o
Adenuga Dey mencari uang
Kenapa aku tidak mencari uang?

Cari uang, cari uang
Kenapa aku tidak mencari uang?
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Burna Boy – Dangote

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music thru Amazon Music 🙂