Β
Rara Rira Lyrics β Brymo
Singer: Brymo
Title: Rara Rira
Me and my guys
Our party no dey end
Miss white dey for house
She go stay with us till the dawn
We dey talk the talk we dey work
We dey pay for things wey we want
All the dreams of yesterday
Dem go come true tomorrow
Everybody wey we meet
For the places wey we dey go
Dem like to jolly
Like to talk sh#t
And do the things dem dey talk
We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much
And wait for God to come
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira
Me and my guys
Our party no dey end
Conversation till dawn
Shayo for we cups
We dey talk big talk we dey work
We dey like things wey be posh
All the dreams of yesterday
Must to come true tomorrow
Everytime we dey for town
We dey make the people happy
Dem dey talk to us, they walk to us
Say dem like the way we dey roll
We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much
And wait for God to come
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara
Me and the people
Our hard work been no dey pay
The world dey turn
We dey constantly on the run
Everybody dey come
Dem dey bring chains and the cuffs
Dark skin people dey run run
Some dey wait for help from the Lord
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Vanni G - I Say Yeah (Radio Edit)
Adventure Club & GSPR - All In
Rara Rira β Terjemahan / Translation
Saya dan teman -teman saya
Pesta kami tidak ada akhir dey
Nona White Dey untuk rumah
Dia pergi bersama kami sampai fajar
Kami Dey Talk the Talk We Dey Work
Kami membayar untuk hal -hal yang kami inginkan
Semua impian kemarin
Dem akan menjadi kenyataan besok
Semua orang kita bertemu
Untuk tempat -tempat yang kita lakukan
Dem suka riang
Suka berbicara omong kosong
Dan melakukan hal -hal yang dem dey berbicara
Kami tidak mendapatkan waktu untuk meributkan dey
Wahala dey kita pergi
Hidup terlalu singkat untuk terlalu khawatir
Dan tunggu Tuhan datang
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam Bam Bubam Bam Bay
Rara Rira
Bam Bam Bubum Bam Bay
Rara Rira
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam Bam Bubam Bam Bay
Rara Rira
Bam Bam Bubum Bam Bay
Rara Rira
Saya dan teman -teman saya
Pesta kami tidak ada akhir dey
Percakapan sampai fajar
Shayo untuk kita cangkir
Kami Dey Talk Talk Besar Kami bekerja
Kami sangat menyukai hal -hal yang mewah
Semua impian kemarin
Harus menjadi kenyataan besok
Setiap kali kami dey untuk kota
Kami membuat orang -orang bahagia
Dem dey berbicara dengan kami, mereka berjalan ke kami
Katakanlah dem seperti cara kami menggulung
Kami tidak mendapatkan waktu untuk meributkan dey
Wahala dey kita pergi
Hidup terlalu singkat untuk terlalu khawatir
Dan tunggu Tuhan datang
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam Bam Bubam Bam Bay
Rara Rira
Bam Bam Bubum Bam Bay
Rara Rira
Bam Bam Bubam Bam Bay
Rara Rira
Rara rira areh rara rira
Bam Bam Bubam Bam Bay
Rara Rira
Bam Bam Bubum Bam Bay
Rara
Saya dan orang -orang
Kerja keras kami tidak ada pembayaran dey
The World Dey Turn
Kami terus -menerus dalam pelarian
Semua orang Dey datang
Dem dey membawa rantai dan manset
Orang kulit gelap lari lari
Beberapa dey menunggu bantuan dari Tuhan
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Brymo β Rara Rira
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We donβt provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music π
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases