Lyrics Brymo – Patience And Goodluck

 
Patience And Goodluck Lyrics – Brymo

Singer: Brymo
Title: Patience And Goodluck

If you get drunk he go be like say you don’t know enough
And if you smoke grass he go be like say you won know alot
But I know something wey you know no at all
Say to take time you go make time I talk am before before

Some people know say
Say the drug for sorrow na attitude
If you wait you go soon find out say
Goodtimes go come around again

Patience and goodluck
Dem dey close like hair and skin
If you love somebody
Only to find say you no love them again

And the fire wey dey burn don quench
You no feel am again
Well me I know say the passion wey die
Fit to rise again

To take time, you go make time
I dey talk am again and again
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain

If you try you go soon find out say
Good things go come
And here to stay
Patience and goodluck

Dem dey close like hair and skin
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain
If you try you go soon find out say

Good times go come around again
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
PLAZA - All Mine
Brother Ali - Neowoke

Patience And Goodluck – Terjemahan / Translation

Jika Anda mabuk, dia pergi seperti mengatakan Anda tidak cukup tahu
Dan jika Anda merokok rumput, ia menjadi seperti mengatakan Anda menang banyak tahu
Tapi saya tahu sesuatu yang Anda tahu tidak sama sekali
Katakanlah untuk meluangkan waktu Anda meluangkan waktu saya berbicara sebelumnya sebelumnya

Beberapa orang tahu katakan
Katakan obat untuk sikap na kesedihan
Jika Anda menunggu, Anda segera mencari tahu
Selamat datang lagi datang lagi

Kesabaran dan goodluck
Dem dey dekat seperti rambut dan kulit
Jika Anda mencintai seseorang
Hanya untuk menemukan mengatakan Anda tidak mencintai mereka lagi

Dan api wey dey membakar don quench
Anda tidak merasa lagi
Baik saya saya tahu mengatakan gairah wey mati
Cocok untuk bangkit lagi

Untuk meluangkan waktu, Anda meluangkan waktu
Saya berbicara lagi dan lagi dan lagi
Beberapa orang berbicara berkata
Katakanlah untuk menunggu, na sia -sia, rasa sakit

Jika Anda mencoba Anda segera mencari tahu
Hal -hal baik datang
Dan di sini untuk tinggal
Kesabaran dan goodluck

Dem dey dekat seperti rambut dan kulit
Beberapa orang berbicara berkata
Katakanlah untuk menunggu, na sia -sia, rasa sakit
Jika Anda mencoba Anda segera mencari tahu

Saat -saat indah pergi lagi
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Brymo – Patience And Goodluck

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases