Lyrics Brymo – Illusions

 
Illusions Lyrics – Brymo

Singer: Brymo
Title: Illusions

You carry boyi go yonder, you say he no go oh
Slavers boku round town hin brother tell am oh
Stand for your ground, make you no hurry follow go
Them dey sell people troway, my brother no go oh

The people them wey go river them never return oh
Them say na mami water carry everybody go oh
For full moon, papa go farm he never return oh, them say na the forest carry am swallow oh
Listen boyi, life no balance at all oh

You go place you no know, you no go return oh
Boyi feeling true, him heart dey beat for the road oh
Him fate na to follow them, follow journey go
Ah ah ah

Wetin I think I become ah
Ah ah ah
Na illusion them dey sell you so
Boyi look forth, him look out, no other place to go oh

He carry him few belongings, reluctantly follow go
For this life we dey, the things you do you know oh
E better to go reach the place find how e dey oh
I talk am, I shout am boyi still dey travel go

Na destiny dey push man where him dey go ah
He try am, he fight am, urge strong no be small
The tori e dey the place where him dey go ah
Ah ah ahhhh

Na wetin I think I become
Ah ah ahhhh
Na illusion dem dey promise you so
Oga master no wan know how him pig fat pass people oh

He say dem be property, with him dog dem equal oh
Boyi clean gun, he shave beard, Oga trust no other
He for adopt boyi, but him people hala
That night boyi take razor he shave am proper, the way Oga dey like am, no touch him moustache ah

Poison for soup, for family and the guys them
He slash master throat too from ear to ear ah
Ah ah ahhhh
Boyi na most wanted for strange country ah

Ah ah ah
He dey gather soldiers ah
From plantations he dey break boys free
[Clears throat] Ehn ehn

My people
The main reason we gather here today, na him concern us now
Na there we dey go next
Ah today on behalf of the people of the city and the township, the entire tribe and our very very race, we go unveil this statue of boyi

We go give our honorable personality himself the scissors to use cut the ribbon
For service to humanity and to race and eh we salute you sir
We salute you well well, because you really touch our lives, you don change our lives from generation to generation to come
Nothing go ever remain the same for us

Yes, this statue na the honor of your greatness
Thank you
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Jeshi - Coffee
4lung - $20

Illusions – Terjemahan / Translation

Anda membawa boyi pergi ke sana, Anda bilang dia tidak pergi oh
Slavers Boku Round Town Hin Brother Tell Am OH
Berdiri untuk tanah Anda, membuat Anda tidak terburu -buru ikuti pergi
Mereka dey menjual orang troway, kakakku tidak pergi oh

Orang -orang mereka wey pergi sungai mereka tidak pernah kembali oh
Mereka bilang air mami na bawa semua orang pergi oh
Untuk bulan purnama, Papa Go Farm dia tidak pernah kembali oh, mereka bilang na hutan membawa saya menelan oh
Dengarkan boyi, hidup tidak seimbang sama sekali oh

Anda pergi tempat Anda tidak tahu, Anda tidak pergi kembali oh
Boyi merasa benar, dia dey dey berdetak di jalan oh
Dia nasib na untuk mengikuti mereka, ikuti perjalanan pergi
Ah ah ah

Wetin saya pikir saya menjadi ah
Ah ah ah
Na ilusi mereka dey menjualmu begitu
Boyi lihat, dia melihat keluar, tidak ada tempat lain untuk pergi oh

Dia membawanya beberapa barang, dengan enggan mengikuti pergi
Untuk kehidupan ini kami dey, hal -hal yang Anda tahu oh
Lebih baik untuk mencapai tempat temukan bagaimana e dey oh
Saya berbicara, saya berteriak boyi masih dey bepergian pergi

Na destiny dey dorong pria di mana dia pergi ah
Dia mencoba, dia bertarung, mendesak kuat tidak ada yang kecil
Tori e dey tempat di mana dia dey pergi ah
Ah ah ahhh

Na wetin saya pikir saya menjadi
Ah ah ahhh
Na ilusi dem dey berjanji padamu
Oa master no wan tahu bagaimana dia babi gemuk pass orang oh

Dia bilang dem menjadi properti, dengan dia anjing dem sama oh
Boyi clean pist, dia mencukur jenggot, oa mempercayai orang lain
Dia untuk mengadopsi boyi, tetapi dia orang hala
Malam itu boyi mengambil pisau cukur dia mencukur pantas, seperti yang dilakukan Oga dey, tidak menyentuhnya kumis ah

Racun untuk sup, untuk keluarga dan mereka mereka
Dia juga memotong tenggorokan master dari telinga ke telinga ah
Ah ah ahhh
Boyi na paling dicari untuk negara aneh ah

Ah ah ah
Dia mengumpulkan tentara ah
Dari perkebunan dia membebaskan anak laki -laki
[Berdehem] Ehn Ehn

Rakyatku
Alasan utama kita berkumpul di sini hari ini, na dia menjadi perhatian kita sekarang
Na di sana kita pergi berikutnya
Ah hari ini atas nama orang -orang di kota dan kotapraja, seluruh suku dan ras kami, kami mengungkapkan patung boyi ini

Kami pergi memberikan kepribadian kami yang terhormat sendiri gunting untuk menggunakan potongan pita
Untuk layanan untuk kemanusiaan dan ras dan eh kami memberi hormat kepada Anda, tuan
Kami memberi hormat dengan baik, karena Anda benar -benar menyentuh hidup kami, Anda tidak mengubah hidup kami dari generasi ke generasi yang akan datang
Tidak ada yang tersisa untuk kita

Ya, patung ini na kehormatan kebesaran Anda
Terima kasih
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Brymo – Illusions

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases