Lyrics Brizzle Man – Fans

 
Fans Lyrics – Brizzle Man

Singer: Brizzle Man
Title: Fans

I know tonight i will there for my friends only
Dis is d stage am one
All i do is loving somebody
Someone broke my heart

All i do now i don’t love
Am afraid, i dey para
Am afraid of my friend
Bongo on his rate

So many people bad mouth me think say
So many people talk say watin he dey sing
Me i no sabi sing dis song
But me i dey try my best to do

No dey bad mouth me
No dey bad, no dey bad
No dey bad mouth me
Just dey appreciate say i dey drop something

I bе bad boy, am a bad boy
Am a bad boy, good boy, bad boy
So many things wey people don do for dis lifе
Make dis life tire me

But am trying hard to work hard
People dey chase me, people dey find me
Dem want make i do work with dem
But i no want do

Am here today to say am happy fans
Although d work no eazy me i no
People no say d thing no eazy
People shout say watin d guy sing

But me i no dey shout
Any song na song make you hear
Even though na small pikin sing am
Please appreciate to hear am

Dis thing he no eazy
Dis thing he no eazy
To become celeb hard o
To become celeb hard o

No be one dey job no be one
No be one dey job no be one
Hmmm unnn
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Desezzen - Die for me
Guardrail - Social Meteor

Fans – Terjemahan / Translation

Saya tahu malam ini saya hanya akan ada untuk teman -teman saya
Dis d is d stage am
Yang saya lakukan hanyalah mencintai seseorang
Seseorang menghancurkan hatiku

Semua yang saya lakukan sekarang saya tidak suka
Saya takut, saya dey paragril
Saya takut pada teman saya
Bongo pada tarifnya

Begitu banyak orang yang buruk menurut saya
Begitu banyak orang berbicara mengatakan watin dia dey bernyanyi
Aku aku tidak sabi menyanyikan lagu
Tapi saya saya dey mencoba yang terbaik untuk dilakukan

Tidak ada mulut yang buruk saya
Tidak ada dey buruk, tidak ada dey buruk
Tidak ada mulut yang buruk saya
Hanya menghargai mengatakan saya dey menjatuhkan sesuatu

Aku bocah nakal, anak nakal
Saya anak nakal, anak laki -laki yang baik, anak nakal
Begitu banyak hal yang tidak dilakukan orang untuk tidak kalah
Jadikan Dis Life Menarik Saya

Tapi aku berusaha keras untuk bekerja keras
Orang -orang dey mengejar saya, orang -orang dey menemukan saya
Dem ingin membuat saya bekerja dengan dem
Tapi saya tidak ingin melakukannya

Saya di sini hari ini untuk mengatakan saya penggemar yang senang
Meskipun D tidak bekerja dengan saya, saya tidak
Orang tidak mengatakan d hal tidak eazy
Orang -orang berteriak mengatakan Watin D Guy bernyanyi

Tapi aku tidak ada dey berteriak
Lagu apa pun yang membuat Anda mendengar
Meskipun na pikin kecil bernyanyi
Harap Hargai Mendengar AM

Hal dia tidak ezy
Hal dia tidak ezy
Menjadi seleb keras
Menjadi seleb keras

Tidak ada satu pekerjaan dey tidak menjadi satu
Tidak ada satu pekerjaan dey tidak menjadi satu
Hmmm unnn
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Brizzle Man – Fans

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases