Β
No Dulling Lyrics β Boyyblink
Singer: Boyyblink
Title: No Dulling
Inna the one wey dey knack am eh
Halla mah name you know
Knack am!
Eyo no dulling
Mamas in the house no dulling
Papas in the house no dulling
No dulling
No dulling, aha
Eyo no dulling
Bobos in the house no dulling
Sisis in the house no dulling
No dulling
No dulling
This our new government e no easy o
Na so dem do carry all our money go
Dem think say me and you we no go know
Dem think say the secret e no go show
Everyday by day we pass inna the paper
Everyday to show dem face na wahala say, we self we don tire, dem wan make all we naija go gaga
Everyday by day we pass inna the paper
Everyday to show dem face na wahala say, we self we don tire, dem wan make all we naija go gaga
Eyo no dulling
Mamas in the house no dulling
Papas in the house no dulling
No dulling
No dulling, aha
Eyo no dulling
Bobos in the house no dulling
Sisis in the house no dulling
No dulling
No dulling
Eh o
No delay o
Make we dey pray o
Everyday eh o
My people eh, eh
Where dem dey eh
Dem get mind carry the people throway eh, for inside well
Nobody send, nobody wan care nobody wan show face
Omo we leaders eh
Na where dem dey?
Na where dem go?
We dey born throway
Dem no know say eh
People dey craze
We on colos, everyday by day iye
Holalala
Every time we shout, everytime we yarn
Nobody wan hear us
Holalala
Every time we waste our time dey do things wey no concern us
Eyo no dulling
Mamas in the house no dulling
Papas in the house no dulling
No dulling
No dulling, aha
Eyo no dulling
Bobos in the house no dulling
Sisis in the house no dulling
No dulling
No dulling
Eh o
No delay o
Make we dey pray o
Everyday eh o (Nack am)
Eh o
No delay o
Make we dey pray o
Everyday eh o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Blanket Approval - Sit Behind a Computer Screen
Alex Sid - Spinner
No Dulling β Terjemahan / Translation
Inna the One Wey Dey Knack Am Eh
Nama Halla Mah Anda tahu
Knack Am!
Eyo tidak membosankan
Mama di rumah tidak membosankan
Papas di rumah tidak membosankan
Tidak ada tumpul
Tidak membosankan, aha
Eyo tidak membosankan
Bobos di rumah tidak membosankan
Sisis di rumah tidak membosankan
Tidak ada tumpul
Tidak ada tumpul
Ini pemerintah baru kami tidak mudah o
Na jadi dem membawa semua uang kita pergi
Dem pikir katakan saya dan Anda tidak akan tahu
Dem Think Say the Secret E No Go Show
Setiap hari di siang hari kita lulus di koran
Setiap hari untuk menunjukkan Dem Face Na Wahala Say, We Self We Don Tire, Dem Wan Membuat Semua Kita Naija Go Gaga
Setiap hari di siang hari kita lulus di koran
Setiap hari untuk menunjukkan Dem Face Na Wahala Say, We Self We Don Tire, Dem Wan Membuat Semua Kita Naija Go Gaga
Eyo tidak membosankan
Mama di rumah tidak membosankan
Papas di rumah tidak membosankan
Tidak ada tumpul
Tidak membosankan, aha
Eyo tidak membosankan
Bobos di rumah tidak membosankan
Sisis di rumah tidak membosankan
Tidak ada tumpul
Tidak ada tumpul
Eh o
Tidak ada penundaan o
Membuat kita dey doa o
Setiap hari eh o
Orang -orang saya eh, eh
Dimana dem dey eh
Dem mendapatkan pikiran membawa orang -orang melempar eh, untuk di dalam sumur
Tidak ada yang mengirim, tidak ada yang ingin tidak ada yang akan ditunjukkan wajahnya
Omo kita pemimpin eh
Na dimana dem dey?
Na kemana perginya?
We Dey Born Throway
Dem tidak tahu katakan eh
Orang -orang menggila
Kami di colos, setiap hari demi hari iye
Holalala
Setiap kali kami berteriak, setiap kali kami benang
Tidak ada yang ingin mendengar kami
Holalala
Setiap kali kita membuang waktu kita, dey melakukan hal -hal yang tidak menjadi perhatian kita
Eyo tidak membosankan
Mama di rumah tidak membosankan
Papas di rumah tidak membosankan
Tidak ada tumpul
Tidak membosankan, aha
Eyo tidak membosankan
Bobos di rumah tidak membosankan
Sisis di rumah tidak membosankan
Tidak ada tumpul
Tidak ada tumpul
Eh o
Tidak ada penundaan o
Membuat kita dey doa o
Setiap hari eh o (nack am)
Eh o
Tidak ada penundaan o
Membuat kita dey doa o
Setiap hari eh o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Boyyblink β No Dulling
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We donβt provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music π
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases