Β
Kill & Throway Lyrics β Boyyblink
Singer: Boyyblink
Title: Kill & Throway
Elkanah bill bigure
Yeah, halla mah name you know ha!
E get something wey dey my mind
Something wey i no understand
But i go understand
Fit no be today, e go be tomorrow
But why man dem go dey carry life dey play eh
You know say we get one life so enjoy am today eh
Na wetin your fellow man do you wey you wan kill am throway eh?
You better get e conscience o, e conscience o
So wetin dey your mind right now na to kill and throway eh
Brother, you better get e conscience o
E conscience o
Oh why, oh why, oh why
Oh why, oh why, oh why
Oh why, oh why, oh why
Oh why, oh why, oh why
Why you wan kill and throway?
Why you wan kill and throway?
Why you wan kill and throway?
Brother, you better get e conscience o
E conscience o
Yeah, get conscience
So that you can live your life to the fullest
We gat one life, get patience
So that make you no go enter inside one chance, shey e make sense?
Brother you see, if you wish me well, i go wish you well o
Sister you see, if you wish me well, i go wish you well o (*2)
So wetin dey your mind right now na to kill and throway eh
Brother, you better get e conscience o
E conscience o
Oh why, oh why, oh why
Oh why, oh why, oh why
Oh why, oh why, oh why
Oh why, oh why, oh why
Why you wan kill and throway?
Why you wan kill and throway?
Why you wan kill and throway?
Brother, you better get e conscience o
E conscience o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Olivia King - Deck the Halls
Moose truffle - GTFO My Head
Kill & Throway β Terjemahan / Translation
Elkanah Bill Bigure
Ya, nama Halla mah Anda tahu ha!
E mendapatkan sesuatu yang wey dey pikiranku
Sesuatu yang saya tidak mengerti
Tapi saya mengerti
Fit no be Today, E Go Be Tomorrow
Tapi mengapa manusia dem pergi hidup dey mainkan eh
Anda tahu mengatakan kami mendapatkan satu hidup jadi nikmati hari ini eh
Na wetin sesamamu, apakah kamu wey you wan bunuh aku melempar eh?
Anda sebaiknya mendapatkan hati nurani o, E Conscience o
Jadi basah dey pikiranmu sekarang na untuk membunuh dan melempar eh
Saudara, Anda lebih baik mendapatkan hati nurani o
E Hati nurani o
Oh kenapa, oh kenapa, oh kenapa
Oh kenapa, oh kenapa, oh kenapa
Oh kenapa, oh kenapa, oh kenapa
Oh kenapa, oh kenapa, oh kenapa
Mengapa Anda ingin membunuh dan melempar?
Mengapa Anda ingin membunuh dan melempar?
Mengapa Anda ingin membunuh dan melempar?
Saudara, Anda lebih baik mendapatkan hati nurani o
E Hati nurani o
Ya, dapatkan hati nurani
Sehingga Anda dapat menjalani hidup Anda sepenuhnya
Kami mendapatkan satu kehidupan, mendapatkan kesabaran
Jadi itu membuat Anda tidak masuk ke dalam satu kesempatan, Shey E Mealth?
Saudara Anda melihat, jika Anda berharap saya baik -baik saja, saya pergi berharap Anda baik
Saudari yang Anda lihat, jika Anda berharap saya baik -baik saja, saya pergi dengan baik o (*2)
Jadi basah dey pikiranmu sekarang na untuk membunuh dan melempar eh
Saudara, Anda lebih baik mendapatkan hati nurani o
E Hati nurani o
Oh kenapa, oh kenapa, oh kenapa
Oh kenapa, oh kenapa, oh kenapa
Oh kenapa, oh kenapa, oh kenapa
Oh kenapa, oh kenapa, oh kenapa
Mengapa Anda ingin membunuh dan melempar?
Mengapa Anda ingin membunuh dan melempar?
Mengapa Anda ingin membunuh dan melempar?
Saudara, Anda lebih baik mendapatkan hati nurani o
E Hati nurani o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Boyyblink β Kill & Throway
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We donβt provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music π
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases