Lyrics Boyyblink – Die By Fire

 
Die By Fire Lyrics – Boyyblink

Singer: Boyyblink
Title: Die By Fire

Jam am
It fizzy beatz
Na so na, how e dey be na?
Halla mah name you know

She…
This year, dem go die by fire
All the people wey dey curse us, die by fire (die by fire)
I say this year, dem go burn by fire

All the people wey dey conjure burn by fire, burn by fire
This year (die by fire)
Bad people (die by fire)
Wicked people (die by fire)

Witches and wizards (die by fire)
Poverty too (go away)
Bad people (go away)
Bad village people (go away)

All of dem must go away hey!
I’m the king of the king unit, everybody know
Anywhere i enter say my face dey show
Joanna dey call me but me i no gree go

Omo, omo, me i no gree go
One way or the other dem go find something Halla
Small girls, bad girls, dem go find something scatter
Small boys, bad boys dem wan hammar sharp, sharp

But patience boys like me, we dey wait for God’s time, eh
Kpakrikpu (anytime wey we dey enter)
Kpakrikpu (everybody demma feel am)
Kpakrikpu (everybody demma dance am)

Kpakrikpu (eh, eh, eh) *2
This year, dem go die by fire
All the people wey dey curse us, die by fire (die by fire)
I say this year, dem go burn by fire

All the people wey dey conjure burn by fire, burn by fire
This year (die by fire)
Bad people (die by fire)
Wicked people (die by fire)

Witches and wizards (die by fire)
Poverty too (go away)
Bad people (go away)
Bad village people (go away)

All of dem must go away hey!
Hello, how’re you doing sir
I’ve been calling you since but you’re not picking sir
How the family now, how the children sir?

I hear say your first daughter (Ada) is now pregnant sir
Hmmmmmmmm
Girls of nowadays are funny sir
One way or the other dem go find work sir

Meanwhile the last time i saw your daughter sir
She was inside our compound with Boniface sir
This year, dem go die by fire
All the people wey dey curse us, die by fire (die by fire)

I say this year, dem go burn by fire
All the people wey dey conjure burn by fire, burn by fire
This year (die by fire)
Bad people (die by fire)

Wicked people (die by fire)
Witches and wizards (die by fire)
Poverty too (go away)
Bad people (go away)

Bad village people (go away)
All of dem must go away hey!
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Shadeemus - Clovis
Swamburger - Mother Power

Die By Fire – Terjemahan / Translation

Jam am
Itu bersoda beatz
Na so na, bagaimana bisa menjadi na?
Nama Halla Mah Anda tahu

Dia…
Tahun ini, dem pergi dengan api
Semua orang yang mengutuk kita, mati dengan api (mati dengan api)
Saya katakan tahun ini, dem pergi terbakar dengan api

Semua orang yang wey dey menyulap terbakar dengan api, terbakar dengan api
Tahun ini (mati dengan api)
Orang jahat (mati dengan api)
Orang jahat (mati dengan api)

Penyihir dan Penyihir (mati dengan api)
Kemiskinan juga (pergi)
Orang jahat (pergi)
Orang desa yang buruk (pergi)

Semua dem harus pergi hei!
Saya adalah Raja King Unit, semua orang tahu
Di mana saja saya masuk mengatakan wajah dey wajah saya
Joanna dey panggil aku tapi aku aku tidak pergi pergi

Omo, omo, aku aku tidak pergi pergi
Dengan satu cara atau lainnya Dem pergi temukan sesuatu halla
Gadis kecil, gadis nakal, dem pergi mencari sesuatu yang tersebar
Anak laki -laki kecil, anak laki -laki nakal dem wan hammar tajam, tajam

Tapi kesabaran anak laki -laki menyukai saya, kami menunggu waktu Tuhan, eh
Kpakrikpu (kapan saja wey kami dey masuk)
Kpakrikpu (semua orang demma merasa am)
Kpakrikpu (Everybody Demma Dance AM)

Kpakrikpu (eh, eh, eh) *2
Tahun ini, dem pergi dengan api
Semua orang yang mengutuk kita, mati dengan api (mati dengan api)
Saya katakan tahun ini, dem pergi terbakar dengan api

Semua orang yang wey dey menyulap terbakar dengan api, terbakar dengan api
Tahun ini (mati dengan api)
Orang jahat (mati dengan api)
Orang jahat (mati dengan api)

Penyihir dan Penyihir (mati dengan api)
Kemiskinan juga (pergi)
Orang jahat (pergi)
Orang desa yang buruk (pergi)

Semua dem harus pergi hei!
Halo, bagaimana kabarmu pak
Saya telah menelepon Anda sejak itu tetapi Anda tidak memilih Pak
Bagaimana keluarga sekarang, bagaimana anak -anak Pak?

Saya mendengar mengatakan putri pertama Anda (ADA) sekarang hamil pak
Hmmmmmmmm
Gadis -gadis saat ini adalah Pak yang lucu
Dengan satu cara atau lainnya Dem pergi mencari pekerjaan Pak

s#mentara terakhir kali saya melihat putri Anda Pak
Dia berada di dalam kompleks kami dengan Boniface Sir
Tahun ini, dem pergi dengan api
Semua orang yang mengutuk kita, mati dengan api (mati dengan api)

Saya katakan tahun ini, dem pergi terbakar dengan api
Semua orang yang wey dey menyulap terbakar dengan api, terbakar dengan api
Tahun ini (mati dengan api)
Orang jahat (mati dengan api)

Orang jahat (mati dengan api)
Penyihir dan Penyihir (mati dengan api)
Kemiskinan juga (pergi)
Orang jahat (pergi)

Orang desa yang buruk (pergi)
Semua dem harus pergi hei!
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Boyyblink – Die By Fire

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases