Believe Lyrics – Boyyblink
Singer: Boyyblink
Title: Believe
INTRO
Ha ha ha ha ha
Hey hey
Halla mah name you know
Ha!
VERSE 1
Hello Sisi
Why you dey shy say you no get money
Hello mummy
Why you dey cry say you no get shi shi
Hello daddy
Why you dey cry say you you no get pikin
Just believe in God iyo and believe in yourself
Hello bobo o
Why you dey vex say you no get work iyo
Hello brother o
Why you dey vex say you no get wife iyo
Hello sister o
Why you dey vex say you no get boo iyo
Just believe in God iyo and believe in beliеve in yourself
Hey hеy hey
CHORUS
Hello Sisi o
Hello Sisi o
Hello Sisi…
Hello mummy o
Hello mummy o
Hello mummy…
Hello daddy o
Hello daddy o
Hello daddy…
Just believe in God iyo and believe in yourself
VERSE 2
How e dey be..
Dem say na when man e work na man go chop
Shey you dey see..
But how monkey go work and baboon dey chop
For overseas
Politicians dey chop
We citizens dey suffer
Just believe in God iyo and believe in yourself hey!
Some people don die in vein
Some people dey work no pay
Some people don run away
We dey pray for peace to reign
Na which kind life we dey live so
Pray for peace to release o
Some people sef don mad o
Some people sef don kolo
CHORUS
Hello Sisi o
Hello Sisi o
Hello sisi…
Hello mummy o
Hello mummy o
Hello mummy…
Hello daddy o
Hello daddy o
Hello daddy…
Just believe in God iyo and believe in yourself
VERSE 3
See me so (see me so)
As i dey o (as I dey o)
See me so (we me so)
As i dey o (as i dey o)
I say see me so (see me so)
As i dey o (as i dey o)
I believe in God iyo and i believe in myself hey hey hey
CHORUS
Hello Sisi o
Hello Sisi o
Hello Sisi..
Hello mummy o
Hello mummy o
Hello mummy..
Hello daddy o
Hello daddy o
Hello daddy..
Just believe in God iyo and believe in yourself
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Jay Trunks - Socially awkward freestyle
Cold 187um - The Psychopathic Assassin
Believe – Terjemahan / Translation
Intro
Ha ha ha ha ha
Hei hei
Nama Halla Mah Anda tahu
Ha!
Ayat 1
Halo Sisi
Mengapa Anda malu mengatakan Anda tidak mendapatkan uang
Halo Mummy
Mengapa Anda Dey Cry mengatakan Anda tidak mendapatkan shi shi
Halo Ayah
Mengapa Anda Dey Cry mengatakan Anda tidak mendapatkan pikin
Percayalah pada Tuhan Iyo dan percaya pada diri sendiri
Halo Bobo o
Mengapa Anda dey vex mengatakan Anda tidak mendapatkan pekerjaan iyo
Halo saudara o
Mengapa Anda Dey Vex mengatakan Anda tidak mendapatkan istri iyo
Halo saudari o
Mengapa Anda dey vex mengatakan Anda tidak mendapatkan boo iyo
Percayalah pada Tuhan Iyo dan percaya pada orang yang percaya pada diri sendiri
Hei dia hei
PADUAN SUARA
Halo Sisi o
Halo Sisi o
Halo Sisi …
Halo Mummy O.
Halo Mummy O.
Halo Mummy …
Halo ayah o
Halo ayah o
Halo ayah …
Percayalah pada Tuhan Iyo dan percaya pada diri sendiri
Ayat 2
Bagaimana bisa ..
Dem bilang na ketika man e bajukan na man pergi memotong
Shey kamu dey lihat ..
Tapi bagaimana monyet bekerja dan babon dey chop
Untuk luar negeri
Politisi dey chop
Kami warga negara menderita
Percayalah pada Tuhan Iyo dan percayalah pada dirimu, hei!
Beberapa orang tidak mati dalam nada
Beberapa orang dey bekerja tanpa bayaran
Beberapa orang tidak melarikan diri
Kami dey berdoa untuk perdamaian untuk memerintah
Na kehidupan yang baik yang kita jalani begitu
Berdoa untuk perdamaian untuk melepaskan o
Beberapa orang sef don mad o
Beberapa orang menyala Don Kolo
PADUAN SUARA
Halo Sisi o
Halo Sisi o
Halo Sisi …
Halo Mummy O.
Halo Mummy O.
Halo Mummy …
Halo ayah o
Halo ayah o
Halo ayah …
Percayalah pada Tuhan Iyo dan percaya pada diri sendiri
Ayat 3
Lihat saya begitu (lihat saya begitu)
Seperti saya dey o (seperti saya dey o)
Lihat aku begitu (kita aku begitu)
Seperti saya dey o (seperti saya dey o)
Saya mengatakan melihat saya begitu (lihat saya begitu)
Seperti saya dey o (seperti saya dey o)
Saya percaya pada tuhan iyo dan saya percaya pada diri saya sendiri hei hei
PADUAN SUARA
Halo Sisi o
Halo Sisi o
Halo Sisi ..
Halo Mummy O.
Halo Mummy O.
Halo Mummy ..
Halo ayah o
Halo ayah o
Halo Ayah ..
Percayalah pada Tuhan Iyo dan percaya pada diri sendiri
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Boyyblink – Believe
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases