Dreams Lyrics – Boy spyce
Singer: Boy spyce
Title: Dreams
Ohh ohhh ohhh ohhh
Yeah Yeah yeah yeah
You sabi book, you sabi book die
Me I dey sing and I sabi write rhymes
Different dreams and different lifes
Oh oh
And you sabi cook, you sabi cook die
Amala and Ewedu, I go miss am die
But you deserve a better life
Uh uh uh uh uh uhh
Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Le le ye uh uh uh
Anytime you miss mе make you call my line ah
If you give mе visa I go come walahi ah
Anytime you miss me make you call my line ah ah ah ah
Five years and the – don pass
You no call and you no flash back
I follow you but you no follow back [but you no follow back
You finish school, you finish university
Me I dey sing I dey follow my destiny
And my team demma bringing the best in me
Oh oh oh
I dey shut down shows, you dey bag degrees
You don turn doctor, you cure the sicWhile I dey sing song wey uplift the weak
Different lifes and different dreams
Oh oh oh
And I feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Le le ye uh uh uh
Anytime you miss me make you call my line ah
If you give me visa I go come walahi ah
Anytime you miss me make you call my line ah ah ah ah
Sho ma wale, wale, le kankan
Baby
Sho ma wale, wale, le kankan
Oh Wale oh oh oh
Wale Wale le kankan
Baby
Sho ma wale, wale, le kankan
Le kankan
Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Janis Ian - Never Laid a Hand On Your Heart
BETWEEN FRIENDS - Orange juice
Dreams – Terjemahan / Translation
Ohh ohhh ohhh ohhh
Yeah yeah yeah
You Sabi Book, You Sabi Book Die
Saya, saya dey bernyanyi dan saya sabi menulis sajak
Mimpi yang berbeda dan kehidupan yang berbeda
Oh oh
Dan Anda sabi memasak, Anda sabi masak mati
Amala dan Ewedu, aku pergi merindukan aku mati
Tetapi Anda layak mendapatkan kehidupan yang lebih baik
Eh uh uh uh uh uhh
Merasa sangat tidak lengkap, seperti yang Anda bungkus tas Anda untuk pergi
Dan saya dey menatapmu melalui jendelaku, uh uh uh uh uh uh
Tetapi Anda harus mengejar impian Anda
Anda punya pesawat untuk ditangkap dengan enam
PE Mi Lori Telepon Jika Anda Don Mencapai Yunani
Le le ye uh uh uh
Kapan saja Anda kehilangan saya membuat Anda menelepon garis saya ah
Jika Anda memberi saya visa, saya akan datang walahi ah
Kapan saja kamu merindukanku membuatmu menelepon barisku ah ah ah ah
Lima tahun dan – Don Pass
Anda tidak menelepon dan Anda tidak kembali
Saya mengikuti Anda tetapi Anda tidak mengikuti kembali [tetapi Anda tidak mengikuti kembali
Anda menyelesaikan sekolah, Anda menyelesaikan universitas
Saya saya dey bernyanyi saya dey mengikuti takdir saya
Dan demma tim saya membawa yang terbaik dalam diri saya
Oh oh oh
Saya dey menutup pertunjukan, Anda derajat dey tas
Anda tidak mengubah dokter, Anda menyembuhkan Sicwhile I Dey menyanyikan lagu Wey mengangkat yang lemah
Life yang berbeda dan mimpi yang berbeda
Oh oh oh
Dan saya merasa sangat tidak lengkap, seperti yang Anda bungkus tas Anda untuk pergi
Dan saya dey menatapmu melalui jendelaku, uh uh uh uh uh uh
Tetapi Anda harus mengejar impian Anda
Anda punya pesawat untuk ditangkap dengan enam
PE Mi Lori Telepon Jika Anda Don Mencapai Yunani
Le le ye uh uh uh
Kapan saja Anda merindukan saya membuat Anda menelepon garis saya ah
Jika Anda memberi saya visa saya akan datang walahi ah
Kapan saja kamu merindukanku membuatmu menelepon barisku ah ah ah ah
Sho Ma Wale, Wale, Le Kankan
Sayang
Sho Ma Wale, Wale, Le Kankan
Oh wale oh oh oh
Wale Wale Le Kankan
Sayang
Sho Ma Wale, Wale, Le Kankan
Le Kankan.
Merasa sangat tidak lengkap, seperti yang Anda bungkus tas Anda untuk pergi
Dan saya dey menatapmu melalui jendelaku, uh uh uh uh uh uh
Tetapi Anda harus mengejar impian Anda
Anda punya pesawat untuk ditangkap dengan enam
PE Mi Lori Telepon Jika Anda Don Mencapai Yunani
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Boy spyce – Dreams
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases