Lyrics Blackmagic – Never Forget

 
Never Forget Lyrics – Blackmagic

Singer: Blackmagic
Title: Never Forget

Nor be today
Wey corruption don dey reign
Politician dey oppress
Na state fund dem dey loot

Military dey oppress
Police dey shoot e youth e o
Oga civillian dey oppress
Na him workers e dey abuse

We’re fighting for a change
Were fighting for our rights
But if e go work
Then my people must unite iyoo

Make we no forget
1966
Nzeogwu start e coup
Muritala retaliate

Na the trouble wey we dey
We need to undo
But if e go work
Then my people must unite iyo

I no go Forget, I no go forget
I no go forget ooh
I will never forget, it go dey for my mind
Forever and ever i would remember

I will never forget, it go dey for my mind
Forever and ever i would remember
Nor be today
Wey hypocrisy dey reign

Na love you dey preach
But What you’re practicing is greed
Na money wey you love
Na people you dey hate

When we dey find who to blame
We go point e finger based on faith
We go point e finger based on tribe
Meanwhile we na all the same o

Dey hustle for the change
Hustle for a better life
We need to do the work
The change must come from you and i

Cos if e go work
My people must unite iyooo
I no go Forget, I no go forget
I no go forget ooh

I will never forget, it go dey for my mind
Forever and ever i would remember
I will never forget, it go dey for my mind
Forever and ever i would remember

I love God and my country
I stand for both of them in truth
Waving a flag singing the anthem if them like make Them shoot
The struggles of our heroes past will never be in vain

Who ordered the lekki massacre i just need a name
Or names
And yeah we stopping with these games
These gestapoish regimes

And Hypocrisy and things
We all just need to change
And It starts from you and me
Freedoms got a heavy price

We all chip in to pay
We need to organise
We need to cooperate
Oneness na the way

Loving na the way
Accountability the way
Transparency the way
Wahala for them

Wey say Nigeria nor go great iyoo
I no go Forget, I no go forget
I no go forget ooh
I will never forget, it go dey for my mind

Forever and ever i would remember
I will never forget, it go dey for my mind
Forever and ever i would remember
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
RJLDiablo - Just Friends.
Kwick - Can't Help Myself

Never Forget – Terjemahan / Translation

Juga hari ini
Korupsi Wey Don Reign Reign
Politisi dey repress.
NA Negara Dana DEG DEY Loot

Militer Dey menindas
Polisi Dey menembak e youth e o
Oga civillian dey menindas
Na dia worker e dey penyalahgunaan

Kami berjuang untuk perubahan
Sedang berjuang untuk hak-hak kita
Tetapi jika pergi bekerja
Maka orang-orang saya harus menyatukan Iyoo

Membuat kita tidak lupa
1966.
Nzeogwu Mulai E Kudeta
Muritala membalas

Na masalah wey kita dey
Kita perlu membatalkan
Tetapi jika pergi bekerja
Maka orang-orang saya harus menyatukan IYO

Aku tidak akan melupakan, aku tidak akan melupakan
Saya tidak akan melupakan ooh
Saya tidak akan pernah lupa, itu pergi dey untuk pikiran saya
Selamanya saya akan ingat

Saya tidak akan pernah lupa, itu pergi dey untuk pikiran saya
Selamanya saya akan ingat
Juga hari ini
Wey kemunafikan dey memerintah

Na mencintaimu dey berkhotbah
Tapi apa yang Anda lakukan adalah keserakahan
Na money wey love
Na orang yang kamu benci

Ketika kita dey menemukan siapa yang harus disalahkan
Kita pergi titik e berdasarkan keyakinan
Kita pergi titik e berdasarkan suku
s#mentara itu kita semua sama o

Dey hustle untuk perubahan
Keramaian untuk kehidupan yang lebih baik
Kita perlu melakukan pekerjaan
Perubahan harus datang dari Anda dan saya

Karena jika pergi bekerja
Orang-orangku harus menyatukan Iyooo
Aku tidak akan melupakan, aku tidak akan melupakan
Saya tidak akan melupakan ooh

Saya tidak akan pernah lupa, itu pergi dey untuk pikiran saya
Selamanya saya akan ingat
Saya tidak akan pernah lupa, itu pergi dey untuk pikiran saya
Selamanya saya akan ingat

Saya mencintai Tuhan dan negara saya
Saya berdiri untuk mereka berdua dalam kebenaran
Melambaikan bendera bernyanyi lagu kebangsaan jika mereka suka membuat mereka menembak
Perjuangan masa lalu pahlawan kita tidak akan pernah sia-sia

Yang memesan pembantaian lekki saya hanya perlu nama
Atau nama
Dan ya kami mampir dengan game-game ini
Rezim gestapoish ini.

Dan kemunafikan dan hal-hal
Kita semua hanya perlu berubah
Dan itu dimulai dari Anda dan saya
Kebebasan mendapat harga yang berat

Kami semua chip untuk membayar
Kita perlu mengatur
Kita perlu bekerja sama
Keesaan na jalan

Mencintai na jalan
Pertanggungjawaban cara.
Transparansi dengan cara itu
Wahala untuk mereka

Wey bilang Nigeria atau Go Great Iyoo
Aku tidak akan melupakan, aku tidak akan lupa
Saya tidak akan melupakan ooh
Saya tidak akan pernah lupa, itu pergi dey untuk pikiran saya

Selamanya saya akan ingat
Saya tidak akan pernah lupa, itu pergi dey untuk pikiran saya
Selamanya saya akan ingat
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Blackmagic – Never Forget

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases