Lyrics Bizzonthetrack – Ariwo

 
Ariwo Lyrics – Bizzonthetrack

Singer: Bizzonthetrack
Title: Ariwo

Me wey since I’ve been doing things
I no be small boy I’ve been singing since
Na who dey find me, i dey my peace
Omo No dey try me, I no get leash

Ask my baby (Ewo)
Ask Ikeji (You know)
Plenty Plenty want me
But me Thinking bout me family

I’ve been on the road now
Haven’t checked my phone in a while
So many things dey me mind
This music is all me got

I got to let it out
Shebi Eni to ra ariwo
Lo ye ko pariwo
You no dey gimme money

You no dey add to me journey
Why you come dеy pariwo
Wetin we come dеy do
Tell me make I sabi o

Wetin we come dey do
Tell me make I sabi o
Shebi Eni to ra ariwo lo ye ko pariwo
You no dey gimme money

You no dey add to me journey
Wetin we come dey do
Tell me make I no sabi o
Wetin we come dey do

Tell me make I sabi o
Eh! Make you roll up for me
Make you roll make you light up my Gee
One time

Call her for me
Call the girl wey I like for me
I don drink
I don high

I like am
I can’t lie
Look into my eyes can you see
Say your love no fit do me

I gaz chase the money
Shebi Eni to ra ariwo lo ye ko pariwo
You no dey gimme money
You no dey add to me journey

Why you come dey pariwo
Wetin we come dey do
Tell me make I sabi o
Wetin we come dey do

Tell me make I sabi eh
Eh! Make you roll up for me
Make you roll make you light up my Gee
One time

Call her for me
Call the girl wey I like e for me
I don drink
I don high

I like am
I can’t lie
Look into my eyes can you see
Say your love no fit do me

I gaz chase the money
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
KidSnorlax - WISH OR PRAYER
The Mountain Goats - I Meant Every Word I Said in New Delhi

Ariwo – Terjemahan / Translation

Saya Wey sejak saya sedang melakukan sesuatu
Saya tidak menjadi anak kecil saya sudah bernyanyi sejak itu
Na siapa dey menemukan saya, saya dey perdamaian saya
Omo No Dey Cobalah aku, aku tidak punya tali

Tanyakan bayi saya (ewo)
Tanyakan Ikeji (Anda tahu)
Banyak banyak ingin aku
Tapi saya berpikir tentang saya keluarga

Saya sudah di jalan sekarang
Belum memeriksa telepon saya dalam beberapa saat
Begitu banyak hal yang memperhatikan saya
Musik ini semua saya dapatkan

Saya harus mengeluarkannya
Shebi Eni ke Ra Ariwo
Lo ye ko pariwo
Anda tidak ada uang betime dey

Anda tidak pernah menambahkan kepada saya perjalanan
Kenapa kamu datang dari Pariwo
Basah kita datang tidak melakukannya
Katakan padaku, buat aku sabi o

Basah kita datang dey lakukan
Katakan padaku, buat aku sabi o
Shebi Eni ke Ra Ariwo Lo Ye Ko Pariwo
Anda tidak ada uang betime dey

Anda tidak pernah menambahkan kepada saya perjalanan
Basah kita datang dey lakukan
Katakan padaku, buat aku tidak sabi o
Basah kita datang dey lakukan

Katakan padaku, buat aku sabi o
Eh! Membuat Anda menggulung untuk saya
Membuat Anda menggulung membuat Anda menyalakan wah saya
Satu kali

Panggil dia untukku
Panggil gadis, wey aku suka untukku
Saya tidak minum
Saya tidak tinggi

Saya suka AM.
Saya tidak bisa berbohong
Lihatlah mataku, bisakah kamu melihat
Katakan cintamu tidak cocok untuk saya

Saya gaz mengejar uang
Shebi Eni ke Ra Ariwo Lo Ye Ko Pariwo
Anda tidak ada uang betime dey
Anda tidak pernah menambahkan kepada saya perjalanan

Mengapa kamu datang dey pariwo
Basah kita datang dey lakukan
Katakan padaku, buat aku sabi o
Basah kita datang dey lakukan

Katakan padaku, buat aku sabi eh
EH! Membuat Anda menggulung untuk saya
Membuat Anda menggulung membuat Anda menyalakan wah saya
Satu kali

Panggil dia untukku
Hubungi gadis wey aku suka e untukku
Saya tidak minum
Saya tidak tinggi

Saya suka AM.
Saya tidak bisa berbohong
Lihatlah mataku, bisakah kamu melihat
Katakan cintamu tidak cocok untuk saya

Saya gaz mengejar uang
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Bizzonthetrack – Ariwo

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases