See Finish Lyrics – Benyung
Singer: Benyung
Title: See Finish
O na na na na
Yeah
Say if dem know your story
Dem go see you finish o
If dem know your story dem go see you finish
Maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
Maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (Oh na na na na nahh)
From the ghetto wey I Dey
Many things my eyes the see na
Man the hustle just to chop
Another man dem wan to spoil am
Dem go push you to your grave
Dem no want see you make am
Dem go want to stop your shine
Baba God na him the give man
Dem they dance to my song
Still the form say dem no like am
Abi dem want to bring me down now
Say if dem know your story
Dem go see you finish o
If dem know your story dеm go see you finish
Maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
Maje kon riе fi fi fi fi fi fi fi (Oh na na na na nahh)
Dem go smile for your face
Dem go stab you for your back o
Fake friends everywhere
Dem no want make you get pass dem
Even if you drink garri ooh
Keep it to your self oh
If you chop money oh oooh
Keep it to your self oh
Dem they dance to my song
Still the form say dem no like am
Abi dem want to bring me down now
Say if dem know your story
Dem go see you finish o
If dem know your story dem go see you finish
Maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
Maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (Oh na na)
Maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
Maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (Oh na na)
Maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
Maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (Oh na na na nahh)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Restless Road - Hometown Tonight
JayEssMusic - Back2Back
See Finish – Terjemahan / Translation
O na na na na
ya
Katakan jika Dem tahu cerita Anda
Dem pergi melihat Anda selesai o
Jika Dem tahu kisah Anda Dem pergi melihat Anda selesai
Maje Kon Rie Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan
Maje Kon bersembunyi (oh na na na nahh)
Dari ghetto wey i dey
Banyak hal mataku lihat na
Manusia keramaian hanya untuk memotong
Pria lain dem wan untuk merusak AM
Dem pergi mendorong Anda ke kuburan Anda
Dem tidak ingin melihat Anda membuat saya
Dem pergi ingin menghentikan kilau Anda
Baba dewa na dia memberi manusia
Dem mereka menari dengan lagu saya
Masih formulir katakanlah tidak seperti saya
Abi Dem ingin menjatuhkanku sekarang
Katakan jika Dem tahu cerita Anda
Dem pergi melihat Anda selesai o
Jika Dem tahu cerita Anda, lihatlah Anda selesai
Maje Kon Rie Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan
Maje Kon difisi (oh na na na nahh)
Dem tersenyum untuk wajahmu
Dem pergi menusuk Anda untuk punggung Anda
Teman-teman palsu di mana-mana
Dem tidak ingin membuat Anda melewati dem
Bahkan jika Anda minum garri ooh
Simpan untuk diri Anda oh
Jika Anda memotong uang oh oooh
Simpan untuk diri Anda oh
Dem mereka menari dengan lagu saya
Masih formulir katakanlah tidak seperti saya
Abi Dem ingin menjatuhkanku sekarang
Katakan jika Dem tahu cerita Anda
Dem pergi melihat Anda selesai o
Jika Dem tahu kisah Anda Dem pergi melihat Anda selesai
Maje Kon Rie Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan
Maje Kon bersembunyi (oh na na)
Maje Kon Rie Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan
Maje Kon bersembunyi (oh na na)
Maje Kon Rie Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan Tan
Maje Kon bersembunyi (oh na na na nahh)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Benyung – See Finish
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases