Lyrics Bella Alubo – Little Bum Bum

 
Little Bum Bum Lyrics – Bella Alubo

Singer: Bella Alubo
Title: Little Bum Bum

Mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
Mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
Mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
He say make I mukulu now

Mukulu mukulu now
Aunty make I sangerewa
I see him looking me now
He say he no want to shout

He no want clout
He just want him name to be the one wey dey my mouth
He say send your aza (aza aza aza)
I want to wire (wire wire wire)

He say shey na goskolo baby how you take me higher (higher, higher, higher)
Say this you face e o
Dey make I craze e o
He say mami gimme pami for cup

Baby I’m thirsty o
Say this you face e o
Dey make I craze e o
He say mami gimme goro wan chop

Baby I’m sleepy o
Mr Lover ojikologo
Isabella oya jikologo
Nakamura ojikologo

Bismillah oya jikologo
Hallelujah ojikologo
Mozzarella oya jikologo
Cinderella ojikolo-

Carry your pashmina oya jikologo
Ayyy with your little bum bum
He say he wan see me whine with my little bum
Ay ay with your biggy bum bum

Sister abeg help me whine with your biggy bum bum
Ehen ehen ehen ehen (all the guys)
Ehen ehen ehen ehen (in the building)
Ehen ehen ehen ehen (wey dey hustle, i see you okay)

Ehen ehen ehen ehen
Ehen ehen ehen ehen (all
The girls)
Ehen ehen ehen ehen (in the building)

Ehen ehen ehen ehen (wey dey hustle, wey be fine girls)
Ehen ehen ehen ehen
Tomato Jos dey come with tatashe be careful o
Too much stew wey get rodo wey dey pepper o

Oga no put mouth for something you no fit swallow yeah yeah yeah
Dey your side, make I dey my side
Mr Lover ojikologo
Isabella oya jikologo

Nakamura ojikologo
Bismillah oya jikologo
Hallelujah ojikologo
Mozzarella oya jikologo

Cinderella ojikolo-
Carry your pashmina oya jikologo
Ayyy with your little bum bum
He say he wan see me whine with my little bum

Ay ay with your biggy bum bum, sister abeg help me whine with your biggy bum bum
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Dwin, The Stoic, TiwaDara - The Tree
Digable Planets - Black Ego

Little Bum Bum – Terjemahan / Translation

Mukulu mukulu mukulu (Ayyy Ayyy)
Mukulu mukulu mukulu (Ayyy Ayyy)
Mukulu mukulu mukulu (Ayyy Ayyy)
Ia mengatakan membuat saya mukulu sekarang

Mukulu mukulu sekarang
Bibi make Saya sangerewa
Aku melihat dia mencari saya sekarang
Dia mengatakan dia tidak ingin berteriak

Dia tidak ingin pengaruh
Dia hanya ingin dia nama menjadi salah satu wey dey mulutku
Dia mengatakan mengirim aza Anda (aza aza aza)
Saya ingin kawat (kawat kawat kawat)

Dia mengatakan Shey na goskolo bayi bagaimana Anda membawa saya lebih tinggi (lebih tinggi, lebih tinggi, lebih tinggi)
Mengatakan ini Anda menghadapi e o
Dey membuat saya menggila e o
Dia mengatakan mami beri Pami untuk cup

Bayi saya haus o
Mengatakan ini Anda menghadapi e o
Dey membuat saya menggila e o
Dia mengatakan mami beri goro wan chop

Bayi saya mengantuk o
Mr Kekasih ojikologo
Isabella oya jikologo
Nakamura ojikologo

Bismillah oya jikologo
Haleluya ojikologo
Mozzarella oya jikologo
Cinderella ojikolo-

Membawa Anda pashmina oya jikologo
Ayyy dengan sedikit bum bum Anda
Dia mengatakan dia wan melihat saya merengek dengan gelandangan kecil saya
Ay ay dengan Anda biggy bum bum

Suster Abeg membantu saya merengek dengan Anda biggy bum bum
Ehen ehen ehen ehen (semua orang)
Ehen ehen ehen ehen (di gedung)
Ehen ehen ehen ehen (wey dey hiruk, saya melihat Anda baik-baik saja)

Ehen ehen ehen ehen
Ehen ehen ehen ehen (semua
Gadis-gadis)
Ehen ehen ehen ehen (di gedung)

Ehen ehen ehen ehen (wey dey hiruk, Wey menjadi gadis baik-baik saja)
Ehen ehen ehen ehen
Tomat Jos Dey datang dengan tatashe hati-hati o
Terlalu banyak rebusan wey get rodo wey dey lada o

Oga tidak menempatkan mulut untuk sesuatu yang Anda tidak fit walet ya yeah yeah
Dey sisi Anda, membuat saya dey sisi saya
Mr Kekasih ojikologo
Isabella oya jikologo

Nakamura ojikologo
Bismillah oya jikologo
Haleluya ojikologo
Mozzarella oya jikologo

Cinderella ojikolo-
Membawa Anda pashmina oya jikologo
Ayyy dengan sedikit bum bum Anda
Dia mengatakan dia wan melihat saya merengek dengan gelandangan kecil saya

Ay ay dengan bum bum biggy Anda, adik Abeg membantu saya merengek dengan Anda biggy bum bum
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Bella Alubo – Little Bum Bum

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases