Lyrics Beekay – No Vex

 
No Vex Lyrics – Beekay

Singer: Beekay
Title: No Vex

Upon the shege wey i see for this love, i don fall again
Upon the fire wey dem pour for my head, i don born again
My guy tell me, o ja mi lara je
O ja mi lara je gan

Omo duro na, me i no fit help myself
No vex for me, i don fall in love again
No vex for me, i don fall in love again
I been dey tell my friend say i no go do again

But as i see you, say your matter be the case
Erinma you are hard like a spanish guitar
Why so hard to give love as a contract
I don fall again and your beauty is auto-play

So finе, i no lie, i don loose my mind
See my eyеs
My guy tell me, o ja mi lara je
O ja mi lara je gan

Omo duro na, me i no fit help myself
No vex for me, i don fall in love again
No vex for me, i don fall in love again
No vex for me, i don fall in love again

No vex for me, i don fall in love again
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Payson Alleris - Good guy
Lillicat - Timebomb

No Vex – Terjemahan / Translation

Di atas Shege Wey, saya melihat cinta ini, saya tidak jatuh lagi
Di atas api wey dem tuang untuk kepalaku, aku tidak dilahirkan kembali
Cowok saya memberitahu saya, O ja mi lara je
O JA MI LARA JE GAN

Omo duro na, saya tidak cocok membantu diri saya sendiri
No Vex untukku, aku tidak jatuh cinta lagi
No Vex untukku, aku tidak jatuh cinta lagi
Saya telah memberi tahu teman saya mengatakan saya tidak pergi melakukannya lagi

Tapi seperti yang saya lihat, katakan masalah Anda menjadi masalahnya
Erinma Anda keras seperti gitar Spanyol
Mengapa begitu sulit untuk memberikan cinta sebagai kontrak
Saya tidak jatuh lagi dan kecantikan Anda adalah bermain otomatis

Jadi lebih baik, saya tidak bohong, saya tidak kehilangan pikiran
Melihat eye saya
Cowok saya memberitahu saya, O ja mi lara je
O JA MI LARA JE GAN

Omo duro na, saya tidak cocok membantu diri saya sendiri
No Vex untukku, aku tidak jatuh cinta lagi
No Vex untukku, aku tidak jatuh cinta lagi
No Vex untukku, aku tidak jatuh cinta lagi

No Vex untukku, aku tidak jatuh cinta lagi
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Beekay – No Vex

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases