Lyrics BadManSpillz – SeniorMadMan

 
SeniorMadMan Lyrics – BadManSpillz

Singer: BadManSpillz
Title: SeniorMadMan

Blackboy
Oh nuh nuh nah na na
Dem been dey give me problem
But my God passy dia problem

Dem been no want dey sendi me
But where I come from
Nobody send anybody
Make you dey for your government

For every corner wey you dey
Na men dey govern am
I be king for my area
Na who first craze, na em be Seniormadman [Senior

[Oh nuh nuh nah
Na who first craze na em be Seniormadman
[See
Dem no dey put phone for back pocket go ATM

You go hear word
Mеn go run you street
Your eye oh, you go see blood
Dem no dеy telli blind man say rain dey fall for outside

I say na wahala
For the place wey dem come from [uh nuh no
And if you no sabi do this one
Omo na long talk [uh nuh no

I say I never never never never never never see another type [nuh nuh yea
I say na problem for the place wey I come from
Zanga the place wey I come from
Ghetto boy, get over, get it on

Say she never get another kind of love
From this
From this street
Konji, pon this beat

Na condition, make crayfish bend
Better soup, na money kill am
If life show you pepper
Shey you go use am do pepper soup

No food for lazy man
No be for who get restaurant
If trust dey this life
Shey water for no dey cook fish oh

Dem been dey give me problem
But my God passy dia problem
Dem been no want dey sendi me
But where I come from

Nobody send anybody
Make you dey for your government
For every corner wey you dey
Na men dey govern am o

I be king for my area
Na who first craze, na em be Seniormadman [Senior
[Oh nuh nuh nah
Na who first craze na em be Seniormadman o

[I tell her say na
Pikin wey dey find party rice
No suppose to fear dance
I get am before, oga that one no be property

When the men dey dance, you sef
Go shaky body, you sef
[You sef go dance ololo
[oh nuh nuh yeah ee yeah

BMS, Yea… sheesh…yea..okay!
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Walker, Stan - I Got You (I Feel Good)
Beabadoobee - If You Want To

SeniorMadMan – Terjemahan / Translation

Blackboy.
Oh nuh nuh nah na na
Dem pernah memberi saya masalah
Tapi masalah god god passy

Dem tidak ingin Dey Sendi Me
Tapi dari mana saya berasal
Tidak ada yang mengirim siapa saja
Membuat Anda dey untuk pemerintahan Anda

Untuk setiap sudut Wey You Dey
Na pria dey gotham
Saya menjadi raja untuk daerah saya
NA yang pertama kali menggila, Na EM menjadi Seniormadman [Senior

[Oh nuh nuh nah
Na siapa yang pertama menggila na em beenormadman
[Lihat
Dem No Dey meletakkan telepon untuk saku belakang ATM

Anda pergi mendengar kata
Mulia pergi jalan Anda
Matamu oh, kamu pergi melihat darah
Dem tidak ada kata orang buta mengatakan hujan dey jatuh untuk di luar

Saya katakan na wahala
Untuk tempat Wey Dem berasal dari [uh nuh no
Dan jika Anda tidak sabi lakukan yang ini
Omo na long talk [uh nuh no

Saya katakan saya tidak pernah tidak pernah tidak pernah melihat tipe lain [nuh nuh ya
Saya katakan na masalah untuk tempat Wey saya berasal
Zanga tempat Wey saya berasal
Ghetto Boy, Pergi, Dapatkan

Katakanlah dia tidak pernah mendapatkan cinta lain
Dari ini
Dari jalan ini
Konji, pon detak ini

Kondisi NA, membuat tikungan udang karang
Sup yang lebih baik, uang na bunuh pagi
Jika hidup menunjukkan lada
Shey Anda pergi menggunakan sup merica

Tidak ada makanan untuk pria malas
Tidak ada untuk siapa yang mendapatkan restoran
Jika percaya dey kehidupan ini
Air shey tanpa ikan masak dey oh

Dem pernah memberi saya masalah
Tapi masalah god god passy
Dem tidak ingin Dey Sendi Me
Tapi dari mana saya berasal

Tidak ada yang mengirim siapa saja
Membuat Anda dey untuk pemerintahan Anda
Untuk setiap sudut Wey You Dey
Na pria dey goth am o

Saya menjadi raja untuk daerah saya
NA yang pertama kali menggila, Na EM menjadi Seniormadman [Senior
[Oh nuh nuh nah
Na yang pertama menggila na em be seniormadman o

[Aku katakan padanya, Na
Pikin wey dey menemukan beras pesta
Tidak seharusnya takut menari
Saya mengerti sebelumnya, oga yang tidak menjadi properti

Ketika pria dey menari, Anda sef
Go Shaky Tubuh, sef Anda
[KAMU SEF GO DANCE OLOLO
[oh nuh nuh ya ee ya

BMS, ya … Sheesh … ya..Okay!
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics BadManSpillz – SeniorMadMan

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases