Lyrics Azixx – Distance

 
Distance Lyrics – Azixx

Singer: Azixx
Title: Distance

I Dey lockdown, no be pandemic wey Dey bother me
But my brain don shut down (e don shut down)
Cuz you’re nowhere to be found
And I feel i lost a part of me

Cuz you’re nowhere to be found, it’s what I mean by distance
Cuz i only getti one life and I wan live this life with you
Kele demma plenty oh but me book a table for two
Cuz I got you for life

Girl just you and i
This love no go die
Distance is a liar
Ohhh u try

A special kind of vibe
You give me every timе
Your stubborn-head Dey choke е me
But Na why u be vibe

Somebody find my baby
Somebody find My
X2
Lori iro, ni love ti wan so oh

I no wan getti that type of love
Call Ambulance ko tete ma bo
I wan OD ontop this your love
Arewa lomo

Omo gidi
Swear your body necessary
No be just to uhnn , I love company oh
If una your ur matter

I go still Dey kolo kolo kolo
Arewa lomo
Omo gidi
Swear your body necessary

No be just to uhnn , I love company oh
If una your ur matter
I go still Dey Follow Follow Follow you go
Cuz i only getti one life and I wan live this life with you

Kele demma plenty oh but me book a table for two
Cuz I got you for life
Girl just you and i
Dis love no go die

Distance is a liarrrrrr
Ohhh u try
A special kind of vibe
You give me everytime

Your stubborn-head Dey choke e me
But Na why u be vibe
Na why you be vibe
Yege Na why you be vibe

Girl you change my life
Oh I oh i
Somebody find my baby
Somebody find My

X2
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
B. Able - I Will See, I Will Come, I Will Conquer
Eraze - 330

Distance – Terjemahan / Translation

I dey lockdown, tidak menjadi pandemi wey dey mengganggu saya
Tapi otakku Don Shut down (E Don Shut Down)
Karena Anda tidak dapat ditemukan
Dan aku merasa kehilangan bagian dari diriku

Karena Anda tidak dapat ditemukan, itulah yang saya maksud dengan jarak
Karena aku hanya mendapatkan satu kehidupan dan aku akan menjalani hidup ini denganmu
Kele demma banyak oh tapi aku memesan meja untuk dua orang
Karena aku menangkapmu seumur hidup

Gadis hanya kamu dan aku
Cinta ini tidak mati
Jarak adalah pembohong
Ohhh kamu coba

Jenis getaran khusus
Anda memberi saya setiap waktu
Dey kepala keras kepala Anda mencekik saya
Tapi na kenapa kamu getaran

Seseorang menemukan bayi saya
Seseorang menemukan saya
X2.
Lori iro, ni love ti wan jadi oh

Saya tidak akan mendapatkan jenis cinta
Panggil ambulans ko Tete Ma Bo
I Wan OD Ontop Ini Cintamu
Arewa lomo.

Omo Gidi.
Bersumpahlah tubuh Anda
Tidak hanya untuk uhhn, saya suka perusahaan oh
Jika una urusan Anda

Aku Masih Masih Dey Kolo Kolo Kolo
Arewa lomo.
Omo Gidi.
Bersumpahlah tubuh Anda

Tidak hanya untuk uhhn, saya suka perusahaan oh
Jika una urusan Anda
Saya masih mengikuti dey Ikuti Ikuti Ikuti Anda pergi
Karena aku hanya mendapatkan satu kehidupan dan aku akan menjalani hidup ini denganmu

Kele demma banyak oh tapi aku memesan meja untuk dua orang
Karena aku menangkapmu seumur hidup
Gadis hanya kamu dan aku
Dis cinta tidak pergi mati

Jaraknya adalah pembohong
Ohhh kamu coba
Jenis getaran khusus
Anda memberi saya setiap kali

Dey yang keras kepala Anda tersedak e me
Tapi na kenapa kamu getaran
Na kenapa kamu getaran
Yege na kenapa kamu getaran

Gadis kamu mengubah hidupku
Oh aku oh aku
Seseorang menemukan bayi saya
Seseorang menemukan saya

X2.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Azixx – Distance

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases