Lyrics Ayra Starr – Rush lyrics

 
Rush lyrics Lyrics – Ayra Starr

Singer: Ayra Starr
Title: Rush lyrics

Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wun chop

E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli

Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush
But e dey rush

E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody Dey crush
The kind money we touch

But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush

There’s no dulling with us
Jofunmi Japata
I dey go Ghana
You never touch

You dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Ajeh

Ajeh ajeh
Can never take my cake away
Ajeh
You can’t count my grace

I just dey my lane
I just dey my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money

Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy

Dem won dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well
E be much

No be hype, everybody Dey crush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well

E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Pitbull - We Run This
Coco O. - Choral

Rush lyrics – Terjemahan / Translation

Gadis sabi tidak ada dey juga suka bicara
Hewan Dey dalam bentuk manusia
Padi man tidak ada yang suka bekerja
Tapi Anda harus bergegas jika Anda memotong

E no finish, dem wan melawan kami
Jika mereka mereka menjalankan mereka, tidak fit mengejar ketinggalan
Saya tidak ada bentuk dey mengatakan saya terlalu benar
No Come Dey Form Say You Too Like Kami

Saya tidak ada waktu getty untuk kebencian dan energi yang buruk
Gat Mi Mind on My Money
Make You Dance Like Poco Lee
Brokoli hijau mantap

Mantap di gilingan saya tidak menang mendengar apa yang mereka inginkan telelaku
Kudi na fantasi saya
Dem memenangkan dey periksa apakah keran saya tidak terburu -buru
Tapi e dey rush

E dey terburu -buru dengan baik
E menjadi banyak
Jangan hype, semua orang dey naksir
Uang baik yang kami sentuh

Tapi e dey rush
E dey terburu -buru dengan baik
E menjadi banyak
Jangan hype semua orang dey naksir

Tidak ada yang membosankan dengan kami
Jofunmi japata
I dey go ghana
Anda tidak pernah menyentuh

Anda dey membentuk papas
Uang jenis apa yang belum pernah kita lihat sebelumnya
Kosi elomi, gat saya merasa saya satu -satunya
Ajeh

Ajeh Ajeh
Tidak pernah bisa mengambil kue saya
Ajeh
Anda tidak bisa menghitung rahmat saya

Saya hanya dey jalur saya
Saya hanya dey jalur saya
Saya tidak ada waktu getty untuk kebencian dan energi yang buruk
Gat Mi Mind on My Money

Make You Dance Like Poco Lee
Brokoli hijau mantap
Mantap di gilingan saya tidak menang mendengar apa yang mereka inginkan telelaku
Kudi na fantasi saya

Dem memenangkan dey periksa apakah keran saya tidak terburu -buru
Tapi e dey rush
E dey terburu -buru dengan baik
E menjadi banyak

Jangan hype, semua orang dey naksir
Uang baik yang kami sentuh
Tapi e dey rush
E dey terburu -buru dengan baik

E menjadi banyak
Jangan hype semua orang dey naksir
Tidak ada yang membosankan dengan kami
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Ayra Starr – Rush lyrics

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases