Sinner Lyrics – AudioFriday
Singer: AudioFriday
Title: Sinner
Intro
Lord, i know say i be Sinner
I know say…i know say i dey do bad tins
Forgive me
Lord have mercy
VERSE 1
Lord forgive me
I committed a sin
I f#ck my neighbor wife
Yes na me get their pikin
See the husband no Sabi
And the pikin be like me
And for night I no fit sleep
I dey reason everything
See wahala
Na because of my prick
I see correct backside
And I been dey try resist
Till she find come my house
And I been no plan for this
But I been dey fantasize
Say I wanna give her D
E don happen now
2mins e burst
I go chop forbidden fruit
Now i gotta pay the cost
Oluwa tеba wa loke
E sofun mi kin gbo
Body no be firewood
Ema binu еjo mi ko
CHORUS
Many days i think am why
Why be say people dey smile
And why be say people dey cry
Why be say people dey high
Well everyday’s a chance to fly
Yesterday e don go
E don pass
Everything’s gone be alright
Cos’ we’re heading to the light yeah
VERSE 2
Lord forgive me
I no do better tin
I be police officer
And i don go kill person
I no know when i pull the trigger
Cos’ e vex me
Now street don scatter
Everybody be protesting
When i won shalaye
Omo dis people no let me
Slap for my eye
Another kick for my testees
Upper cut dem gimme
Dem break bottle for my head see
Blood boi dem deck me
Dem carry motor shenk me
Na so i die
Na why i dey your front
And that time i dey feel like
Ki lo de gan na
Oluwa epp your boy
Make this pain comot
Abeg wash my sins na
Make the stains comot
CHORUS
Many days i think am why
Why be say people dey smile
And why be say people dey cry
Why be say people dey high
Well everyday’s a chance to fly
Yesterday e don go
E don pass
Everything’s gone be alright
Cos’ we’re heading to the light yeah
VERSE 3
Oluwa
Ema edarijimi
I too dey chop food
Especially if it’s beans
And correct bread
Wey soft die
With fried plantain
And 5 Champagnes
But for real
I’m bagging the cheese
And i dey try vibe
High frequency
But sometimes i dey taya gan
Pass michelline
Just gimme the strength
Ka ma fi shey hit
And we dey carry the message
Put it down for the streets
CHORUS
Many days i think am why
Why be say people dey smile
And why be say people dey cry
Why be say people dey high
Well everyday’s a chance to fly
Yesterday e don go
E don pass
Everything’s gone be alright
Cos’ we’re heading to the light yeah
And forgive us our trespasses
As we forgive them that trespass against us
And lead us not into temptation
But deliver us from evil
For thine is the kingdom
And the power
And the glory
Forever
Amen
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Black Chocolate - FTISLAND
Yello - Jungle Bill
Sinner – Terjemahan / Translation
Intro
Tuhan, saya tahu mengatakan saya menjadi orang berdosa
Saya tahu mengatakan … saya tahu saya mengatakan saya melakukan kaleng buruk
Maafkan aku
Tuhan memiliki belas kasihan
Ayat 1
Tuhan mengampuni saya
Saya melakukan dosa
Saya bercinta dengan istri tetangga saya
Ya na saya mendapatkan pikin mereka
Lihat suaminya no sabi
Dan pikin menjadi seperti saya
Dan untuk malam saya tidak tidur
Saya alasan semuanya
Lihat Wahala
Na karena tusukanku
Saya melihat bagian belakang yang benar
Dan saya sudah mencoba menahan diri
Sampai dia menemukan rumahku
Dan saya tidak pernah merencanakan ini
Tapi aku sudah fantasi
Katakan aku ingin memberinya d
E don terjadi sekarang
2mins E Burst
Saya pergi memotong buah terlarang
Sekarang saya harus membayar biayanya
Oluwa tеba wa loke
E sofun mi kin gbo
Tubuh tidak menjadi kayu bakar
Ema Binu еjo mi ko
PADUAN SUARA
Banyak hari saya pikir saya
Mengapa dikatakan orang senyum dey
Dan mengapa dikatakan orang dey menangis
Mengapa dikatakan orang dey tinggi
Baik setiap hari adalah kesempatan untuk terbang
Kemarin E Don Go
E Don Pass
Semuanya hilang baik -baik saja
Cos ‘Kami menuju ke cahaya ya
Ayat 2
Tuhan mengampuni saya
Saya tidak melakukan timah yang lebih baik
Saya menjadi petugas polisi
Dan saya tidak pergi membunuh orang
Saya tidak tahu kapan saya menarik pelatuknya
Cos ‘e vex me
Sekarang Street Don Scatter
Semua orang memprotes
Saat saya memenangkan shalaye
Omo dis lets tidak biarkan aku
Menampar mata saya
Tendangan lain untuk testis saya
Cut dem atas gimme
Dem break botol untuk kepalaku lihat
Blood Boi Dem Deck Me
Dem membawa motor shenk saya
Na jadi aku mati
Na kenapa aku dey frontmu
Dan waktu itu saya rasakan
Ki lo de gan na
Oluwa Epp anak laki -laki Anda
Buatlah rasa sakit ini Comot
Abeg mencuci dosa -dosa saya na
Membuat noda comot
PADUAN SUARA
Banyak hari saya pikir saya
Mengapa dikatakan orang senyum dey
Dan mengapa dikatakan orang dey menangis
Mengapa dikatakan orang dey tinggi
Baik setiap hari adalah kesempatan untuk terbang
Kemarin E Don Go
E Don Pass
Semuanya hilang baik -baik saja
Cos ‘Kami menuju ke cahaya ya
Ayat 3
Oluwa
Ema Edarijimi
Saya juga memangkas makanan
Terutama jika itu kacang
Dan perbaiki roti
Wey Soft Die
Dengan pisang raja goreng
Dan 5 sampanye
Tapi nyata
Saya mengantongi keju
Dan saya mencoba getaran
Frekuensi tinggi
Tapi terkadang saya dey taya gan
Lulus Michelline
Beri saja kekuatannya
Ka ma fi shey hit
Dan kami membawa pesan itu
Letakkan di jalanan
PADUAN SUARA
Banyak hari saya pikir saya
Mengapa dikatakan orang senyum dey
Dan mengapa dikatakan orang dey menangis
Mengapa dikatakan orang dey tinggi
Baik setiap hari adalah kesempatan untuk terbang
Kemarin E Don Go
E Don Pass
Semuanya hilang baik -baik saja
Cos ‘Kami menuju ke cahaya ya
Dan maafkan kami pelanggaran kami
Saat kita memaafkan mereka yang melanggar terhadap kita
Dan menuntun kita untuk tidak menggoda
Tapi berikan kita dari kejahatan
Karena kamu adalah kerajaan
Dan kekuatannya
Dan kemuliaan
Selamanya
Amin
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics AudioFriday – Sinner
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases