Lyrics AudioFriday – Shawarma Vs Garri

 
Shawarma Vs Garri Lyrics – AudioFriday

Singer: AudioFriday
Title: Shawarma Vs Garri

Intro
Before before
Garri sef na if you like am
But now e compulsory

Whyy? whyyyyy?
Fellow Nigerians
This is just the beginning!
SHAWARMA VERSE 1

Shawarma dey here
Only for the rich kids
So stay there
Soft life no time

Me I stay fresh
Elegant cuisine you?
Fvck no!
Meat pie, donuts don’t come close

Sausage, fish rolls and puff puff?
No way!
I’m the king of the small chops
You go see me every time

For your bustop
Or your junction for that small shop
Dem dey sing my praises nonstop
Better ingredients full my body

E no be like you
Wey dey give person jedi
I get vegetables
Pepper, carrots, garlic

You no get anything Bro
So no dey wyn me
I get lettuce, Cucumbers and
Tomato sauce

The only tin u get
Na Sugar Groundnut
My Vitamins, Minerals
Balanced diet

Garri you too fake
Like China gadget
I get chicken, hot dogs
They’re beautiful

I get meat
Just incase you wan beef too
Izz simple
GARRI VERSE 1

No need for no introduction
Dem carry my own name
Win election
Just keep quiet and then

Check your cupboard
Try find to something
Wey you don lost
Na me

I be garri
I dey for people
In the time of buhari
I dey here before dem

Shehu Shagari
Been saving lives since before 1919
And Dadi Lati
With family of 6

Buy one bag of me
To sit down and drink
Na because of me
Dem get moni for school

Cassava, garri and ewa na d tools
When you try save money
I dey for you
Sapa flog you like

Pikin wey don late for school
But like starboy i dey for you
And i cheap die
You fit even pay for 2

I get many many fine dish
Drop small ice cubes
With fried fish
Carry beans carry suya

Fantastic
Add milk add sugar
I like this
Asin

Na me first start swallow
Eba for the boys dem
For the girls dem
Bro your thinking shallow

I no beef you
Cos’ with garri Imma killishi!
So bring it in
SHAWARMA VERSE 2

Your flows dry pass you
You wey you need water
To revive you
Even Goldenmorn dey outshine you

And semolina
Don dey take your title
Shey u fit use garri toast babe?
n#gg# saying shii

Talking about those days
People dey drink garri
And it’s so wild
Dem dey lose their vision

Dem dey go blind
But e me na future
So bro don’t cry
Dem dey take you

Behind closed doors
They’re ashamed of you
So don’t talk
I don finish dis guy for beat

Oh lord
GARRI VERSE 2
Nobody dey ashamed of me
Dem dey fall back

When dey no get moni
I dey everywhere like MTN
You dey talk like say
You get Empty head

If you no acknowledge me
Tie niyen
I’m depended upon by many men
I dey show for conference meeting

I’m chilling even with Ekiti Pikin
And I’m reigning in every season
You go bellefull with no shi shi
Majority of people dey pick me

Upper class middle class and
Sapa class need me
Finish!
Outro

Your lunch will not be imported
The dinner will be cassava, eba, ewa
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Specxfic - Villain
The Get Right Band - Wired

Shawarma Vs Garri – Terjemahan / Translation

Intro
Sebelumnya
Garri sef na jika Anda suka
Tapi sekarang w wajib

Mengapa? Mengapayyyy?
Sesama orang Nigeria
Ini baru permulaan!
Shawarma Verse 1

Shawarma dey di sini
Hanya untuk anak -anak kaya
Jadi tinggal di sana
Hidup lembut tidak ada waktu

Saya saya tetap segar
Masakan elegan Anda?
Fvck tidak!
Pie daging, donat tidak mendekat

Sosis, gulungan ikan dan puff puff?
Mustahil!
Saya raja daging kecil
Anda pergi menemui saya setiap saat

Untuk Bustop Anda
Atau persimpangan Anda untuk toko kecil itu
Dem dey menyanyikan pujian saya tanpa henti
Bahan yang lebih baik penuh tubuh saya

E tidak menjadi seperti Anda
Wey dey beri orang jedi
Saya mendapatkan sayuran
Merica, wortel, bawang putih

Anda tidak mendapatkan apapun bro
Jadi tidak ada dey wyn me
Saya mendapatkan selada, mentimun dan
Saos tomat

Satu -satunya kaleng yang kamu dapatkan
Na Sugar Groundnut
Vitamin saya, mineral
Diet seimbang

Garri kamu terlalu palsu
Seperti gadget Cina
Saya mendapatkan ayam, hot dog
Mereka cantik

Saya mendapatkan daging
Hanya memetikan Anda juga memiliki daging sapi
Izz sederhana
Garri Verse 1

Tidak perlu tanpa pengantar
Dem membawa nama saya sendiri
Memenangkan pemilihan
Tetap diam dan kemudian

Periksa lemari Anda
Coba temukan sesuatu
Wey kamu tidak kalah
Na Me

Saya menjadi Garri
Saya dey untuk orang
Di masa Buhari
Saya dey di sini sebelum dem

Shehu Shagari
Telah menyelamatkan nyawa sejak sebelum 1919
Dan Dadi Lati
Dengan keluarga 6

Beli satu kantong saya
Untuk duduk dan minum
Na karena saya
Dem mendapatkan moni untuk sekolah

Alat Cassava, Garri dan Ewa Na D
Saat Anda mencoba menghemat uang
I dey untuk Anda
Sapa mencambuk yang Anda sukai

Pikin wey don terlambat untuk sekolah
Tapi seperti starboy aku dey untukmu
Dan saya mati murah
Anda cocok bahkan membayar 2

Saya mendapatkan banyak hidangan enak
Jatuhkan es batu kecil
Dengan ikan goreng
Membawa kacang membawa sua

Fantastis
Tambahkan susu Tambahkan gula
saya suka ini
Seperti dalam

Na saya pertama kali mulai menelan
Eba untuk anak laki -laki dem
Untuk para gadis dem
Bro pikirmu dangkal

Aku tidak daging sapi
Cos ‘dengan Garri Imma Killishi!
Jadi bawa
Shawarma Verse 2

Aliran Anda kering melewati Anda
Anda wey Anda membutuhkan air
Untuk menghidupkan kembali Anda
Bahkan goldenmorn dey mengungguli Anda

Dan Semolina
Don dey ambil judul Anda
Shey kamu bugar menggunakan Garri Toast babe?
n#gg# mengatakan shii

Berbicara tentang hari -hari itu
People Dey Minum Garri
Dan itu sangat liar
Dem Dey kehilangan penglihatan mereka

Dem dey go buta
Tapi E Me Na Future
Jadi bro jangan menangis
Dem Dey Bawa Anda

Dibelakang pintu yang tertutup
Mereka malu padamu
Jadi jangan bicara
Saya tidak menyelesaikan dis dis guy untuk beat

Oh Tuhan
Garri Verse 2
Tidak ada yang malu padaku
Dem dey mundur

Saat dey no mendapatkan moni
Saya di mana -mana seperti MTN
Anda dey berbicara seperti mengatakan
Anda mendapatkan kepala kosong

Jika Anda tidak mengakui saya
Ikat Niyen
Saya bergantung pada banyak pria
I Dey Show untuk pertemuan konferensi

Aku bersantai bahkan dengan Ekiti Pikin
Dan saya memerintah di setiap musim
Anda pergi bellefull tanpa shi shi
Mayoritas orang Dey Pick Me

Kelas menengah kelas atas dan
Kelas Sapa membutuhkan saya
Menyelesaikan!
Outro

Makan siang Anda tidak akan diimpor
Makan malamnya adalah Cassava, Eba, Ewa
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics AudioFriday – Shawarma Vs Garri

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases