Gimme Money Lyrics – AudioFriday
Singer: AudioFriday
Title: Gimme Money
VERSE 1
You don chop correct beans
With beta bread wey soft?
You don enter inside butter
When the bread dey hot?
So le je agemawo 25 lekan na
Oro yi ma se Pataki o
E tetile ke ma gbo
ph#rm#cy no get medicine
But dem det sell fresh bread
Dadi lati don marry
And e get 10 girlfriends
Dem dey collect vaccines
Wey dem never test well yеt
And I just dey observe thеir shots
I be like Ter Stegen
If you no sabi me
Make you try dey sabi me now
Na me bin mess for dah elevator
Wey you dey frown
Cos’ i dey bald
You no want gimme your number
Na so i drop the mess
For am undercover
Before she no wetin dey happen
I don comot for there
And the package wey I been drop
No be for here
When i do this beat
I no get any chorus for am
Na so i go my padi side
Wey him name na sugar
E say make i sit down
Roll po make we kill am
Na so we hit am
Sugar say shey e dey feel am
Say if we hear the beat wella wella
We go feel am
My padi come talk say
E dey hear something now
E say
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
Abegi o
Abegi o
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
Abegi o
Abegi o
VERSE 2
My dealer dey do me well
Because e dey collect transfer
100 thousand naira loud
100 thousand naira chow
If i don do am like dat
I go chill
And i can’t shout
I fit dey do anyhow
Pocket am put am ground
Holy communion wine
Mix am with small codeine
Aje
Na elele combination to sweet
Ohun lon pe ni koko
Ton fin pogi
We go just sell the Bobo
For industry
As i dey rap dem dey vex
Boi dem no get joy
And like team wey lose match
Una no get point
I’m out here everyday
When I’m killing ’em bars
I don tey for this tin
See wetin i observe
No be everybody dey cream their yansh
Toto wey dey find money
Go see prick at last
If dem tell u say
I sabi pass beans
Na scam
Wey go blow last last
But if you
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
Abegi o
Abegi o
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
If you gimme money
I’ll collect
Abegi o
Abegi o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Eloïse - Trick of the Moon
Kazuma Mitchell - White Stallion
Gimme Money – Terjemahan / Translation
Ayat 1.
Anda tidak memotong kacang yang benar
Dengan roti beta wey lunak?
Anda tidak masuk ke dalam mentega
Kapan roti dey panas?
Jadi le je agemawo 25 lekan na
ORO YI MA SE PATAKI O
E tetile ke ma gbo
Apotek tidak mendapatkan obat
Tapi dem det menjual roti segar
Dadi Lati Don menikah
Dan dapatkan 10 pacar
Dem Dey mengumpulkan vaksin
Wey DM tidak pernah menguji dengan baik Anda
Dan saya hanya dey mengamati tembakan mereka
Saya seperti ter Stegen
Jika Anda tidak sabi saya
Membuat Anda mencoba dey sabi saya sekarang
Na me bin mess for dah lift
Key You Dey Frown
Cos ‘i dey botak
Anda tidak ingin memberi nomor Anda
Na jadi saya jatuhkan kekacauan
Untuk menyamar
Sebelum dia tidak wetin dey terjadi
Saya tidak comot untuk di sana
Dan paket wey aku jatuh
Tidak ada untuk di sini
Ketika saya melakukan detak ini
Saya tidak mendapatkan chorus untuk saya
Na jadi saya pergi sisi PADI saya
Wey dia nama na gula
E katakan membuat saya duduk
Roll po membuat kita membunuhku
Na jadi kami memukul saya
Gula bilang shey e dey merasa pagi
Katakan jika kita mendengar beat wella wella
Kita pergi merasa
PADI saya Ayo bicara katakan
E Dey mendengar sesuatu sekarang
E say
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Abegi O.
Abegi O.
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Abegi O.
Abegi O.
Ayat 2.
Dealer saya dey melakukan saya dengan baik
Karena e de mengumpulkan transfer
100 ribu naira keras
100 ribu naira chow
Jika saya tidak melakukannya seperti dat
Saya pergi dingin
Dan aku tidak bisa berteriak
Saya cocok dengan dey lakukan
Saku saya menempatkan tanah
Anggur Komuni Suci
Campur dengan kodein kecil
Aje.
Kombinasi na elele untuk manis
Ohun lon pe ni koko
Ton fin pogi.
Kita pergi hanya menjual bobo
Untuk industri
Seperti saya rap rap dem dey vex
Boi Dem tidak mendapatkan sukacita
Dan seperti tim wey kehilangan pertandingan
Una tidak ada titik
Saya di sini setiap hari
Ketika saya membunuh bar
Saya tidak berperan untuk timah ini
Lihat basah saya amati
Tidak ada semua orang dey krim yansh mereka
Toto wey dey mencari uang
Pergi melihat tusukan akhirnya
Jika Dem beritahu Anda katakan
I sabi pass kacang
Na scam.
Wey pergi bertiup terakhir
Tetapi jika Anda
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Abegi O.
Abegi O.
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Jika Anda memberi uang
Saya akan mengumpulkan
Abegi O.
Abegi O.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics AudioFriday – Gimme Money
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
https://www.youtube.com/watch?v=ixpqbrB6fpI