GRACE Lyrics – ASTROKULTURE
Singer: ASTROKULTURE
Title: GRACE
Say i don start to
Think again
Coz e be like say
Na only my matter
Wei just dey burst their brain
If i start to
Level up
Them go say
I no dey
Dey my lane
So i thank god
For blessings wei
Dey come my way
So i can’t complain
Na to double hustle
Everyday
Coz if money no fall
Say nobody go dey call my name
As you listen to my song
I just hope say
You dey hear the pain
I dey try to double up
But this hustle sef dey
Cause migraine
E dey burst my brain
Say as long
As night go dey
I believe say
Day go break
Goddie no go gimmе
Watin i no fit take
Make them stop
Dеy eye my grace
Say me i gats shayoo
Say me i gats shayoo
Say as tough
As it may be
As this la la
Dey with me
Inspiration no go
Finish for body
I go blow
And stay happy
Say me i gats shayooo
Say me i gats shayoo
Say hennessy
Dey sweet body
So me i want my
Money
Coz i no go like
To follow person
Gum body
Or to follow pesin
Beg pesin
Make these motherf#cking
Haters no go see pesin
Say me i don dey learn
Lesson
I be helper
I be helper
Till then cast pesin
Oluwa
Make e sure for me
Say i don start to
Think again
Coz e be like say
Na only my matter
Wei just dey burst their brain
If i start to
Follow up
Them go say
I no dey
Dey my lane
So i thank god
For blessings wei
Dey come my way
So i can’t complain
Say as long
As night go dey
I believe say
Day go break
Goddie no go gimme
Watin i no fit take
Make them stop
Dey eye my grace
Say me i gats shayoo
Say me i gats try shayoo
Say as tough
As it may be
As this la la
Dey with me
Inspiration no go
Finish for body
I go blow
And stay happy
Say me i gats shayooo
Say me i gats try shayoo
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Yvng zr - When it rains
Anuka Badoni - Remember you hate me
GRACE – Terjemahan / Translation
Katakan saya tidak mulai
Pikirkan lagi
COZ E Be Like Say
Na hanya masalah saya
Wei Just Dey meledak otak mereka
Jika saya mulai
Naik tingkat
Mereka pergi berkata
Saya tidak dey
Dey jalurku
Jadi saya berterima kasih kepada Tuhan
Untuk berkah Wei
Dey datang ke arahku
Jadi saya tidak bisa mengeluh
Na untuk menggandakan keramaian
Setiap hari
Karena jika uang tidak jatuh
Katakan tidak ada yang pergi menelepon nama saya
Saat Anda mendengarkan lagu saya
Saya hanya berharap berkata
Anda dey mendengar rasa sakitnya
Saya mencoba untuk menggandakan
Tapi ini keramaian sef dey
Menyebabkan migrain
E Dey meledak otak saya
Katakan selama itu
As Night Go Dey
Saya percaya berkata
Hari istirahat
Goddie No Go Gimmе
Watin I No Fit Take
Buat mereka berhenti
Mata saya rahmat saya
Katakan aku aku gats shayoo
Katakan aku aku gats shayoo
Katakanlah sebagai tangguh
Mungkin
Sebagai la la ini
Dey denganku
Inspirasi Tidak Pergi
Selesai untuk tubuh
Saya pergi meniup
Dan tetap bahagia
Katakan aku aku gats shayooo
Katakan aku aku gats shayoo
Katakan Hennessy
Tubuh manis dey
Jadi saya saya ingin saya
Uang
Karena saya tidak pergi seperti
Untuk mengikuti orang
Tubuh permen karet
Atau mengikuti pesin
Mohon pesin
Membuat motherf#cking ini
Pembenci tidak pergi melihat pesin
Katakan aku, aku tidak belajar
Pelajaran
Saya menjadi penolong
Saya menjadi penolong
Hingga saat itu melemparkan pesin
Oluwa
Pastikan saya yakin untuk saya
Katakan saya tidak mulai
Pikirkan lagi
COZ E Be Like Say
Na hanya masalah saya
Wei Just Dey meledak otak mereka
Jika saya mulai
Menindaklanjuti
Mereka pergi berkata
Saya tidak dey
Dey jalurku
Jadi saya berterima kasih kepada Tuhan
Untuk berkah Wei
Dey datang ke arahku
Jadi saya tidak bisa mengeluh
Katakan selama itu
As Night Go Dey
Saya percaya berkata
Hari istirahat
Goddie no go gimme
Watin I No Fit Take
Buat mereka berhenti
Dey Eye My Grace
Katakan aku aku gats shayoo
Katakanlah saya gats mencoba shayoo
Katakanlah sebagai tangguh
Mungkin
Sebagai la la ini
Dey denganku
Inspirasi Tidak Pergi
Selesai untuk tubuh
Saya pergi meniup
Dan tetap bahagia
Katakan aku aku gats shayooo
Katakanlah saya gats mencoba shayoo
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics ASTROKULTURE – GRACE
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases