Lyrics Alpha Ojini – Vigilante Bop

 
Vigilante Bop Lyrics – Alpha Ojini

Singer: Alpha Ojini
Title: Vigilante Bop

Lock up the cops and gbes
Issakaba cover their mouth
With spiritual bandage
Kanayo put them in handcuffs ehn

Living in bondage
Which way?
Dillinger, break all the laws in raps
And i did it my way

Roll am, okpa
Stone am for head
Ojini…
Since nineteen sixty we dey hustle for five naira

We no see tafawa
So f#ck a prime minister
I no go shock if nnpc open mouth
Tell us forty k for forty litres

If i had a chance, i’ll decapitate these n#gg#s
And still detain all their family sha
Alausa dey dobale for governor
Governor dobale for party leader

Nigeria police fit hold igbo for hand inside club
Arrest you for smoking shisha
I still see one for osapa wey cork gun
Because him wan ask us for particulars

After one hour na small photocopy put n#gg#s for soup
And na money kill am
Abba kyari oga dey find hushpuppi
But him commissioner na criminal

E dey do me like say make i turn issakaba
On top this olopa matter
Pull up for panti with six hundred n#gg#s
Dpo dey office dey chop amala

Bubu keep face like jonathan for campaign
E enter office e turn abacha
Everybody don curse am tire
E go hold am, insha allah

Heavenly felony, you know the matter
Abobbi i dagbo olopa
Cemetery nemesis, put them in agony
They carry abba kyari

I wish say, i wish say na me carry am
I for don stain all him beret with egusi
They know say na me
I spit on their uniform

Use am take clean c#m
Ojini said i’m the hardest
My mummy said i’m the rawest
My papa dey craze, omo lawless

Odumodu shooting on duress
Never, never
I did it with clear head
I no need tramadol

Before i bleed on a cop
Omo get up
They’re getting me fed up
Na wetin my ipo tell me, na setup

The thing be like lay-up
They talk say odumodu murder the poor boy
Heavenly father, my opposition dey verandah
They dey there dey burn up

They see me dey come up
They put the body for my name
Them dey lock up
Koti been dey lock us

They collect my money
And them no need search us
Yes, yes
Issakaba comot their head with spiritual machete

Inec, pass me the plastic
f#ck this government
f#ck ‘em…
20-10-20, them think say we forget

2023, you go collect
Lock up the cops and gbes
Abeg comot yansh for there
f#ck your bag of rice

I no wan collect
See them for saloon
Don dey wash your head
sh#t is just more of the same

More or less
Boys in black still causing hold up
Every hundred meters na roadblock
Hustle must pure, them no go fit hold us

f#ck those boys
Bring that guy make i search that one
Odumodublvck na person wey dey carry pass one type
Past this point

Chukwu a gozigo gi
Yes…
Crusher no dey my body
Na the lighter way the force man seize

Light my bazz
For their checkpoint, i dey look them
They dey smoke crack, e cast
Imagine, olopa get mind to ask me anything for weekend

Me, i just lock up
He chook hand for my pocket
He see chewing gum, he chop am
These men dey f#ck up

Them don see say wetin dey my wallet na my last card
So the b#stard say make i transfer
The thunder wey go fire you still dey warm up
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Pulse - Faith
Binou - WONT MOVE

Vigilante Bop – Terjemahan / Translation

Kunci polisi dan gbes
Issakaba menutupi mulut mereka
Dengan perban spiritual
Kanayo menempatkan mereka di borgol ehn

Hidup dalam perbudakan
Jalan yang mana?
Dillinger, melanggar semua undang -undang di RAPS
Dan saya melakukannya dengan cara saya

Roll Am, Okpa
Batu Am for Head
Ojini…
Sejak sembilan belas enam puluh kami hustle untuk lima naira

Kami tidak melihat Tafawa
Jadi Perdana Menteri
Saya tidak akan mengejutkan jika NNPC membuka mulut
Beri tahu kami empat puluh k selama empat puluh liter

Jika saya punya kesempatan, saya akan memenggal n#gg#s ini
Dan masih menahan seluruh keluarga mereka Sha
Alausa Dey Dobale untuk Gubernur
Gubernur Dobale untuk Pemimpin Partai

Polisi Nigeria cocok dengan igbo untuk klub di dalam klub
Menangkapmu karena merokok shisha
Saya masih melihat satu untuk senjata gabus osapa wey
Karena dia ingin meminta keterangan kami

Setelah satu jam Na fotokopi kecil, letakkan n#gg#s untuk sup
Dan na money bunuh am
Abba kyari oga dey temukan hushpuppi
Tapi dia komisaris na kriminal

E dey do me like say make i turn is Issakaba
Di atas masalah olopa ini
Tarik untuk Panti dengan enam ratus n#gg#s
Dpo dey kantor dey chop amala

Bubu tetap wajah seperti Jonathan untuk kampanye
E Masuk Kantor E Turn Abacha
Semua orang tidak mengutuk ban
E Go Hold Am, Insya Allah

Kejahatan surgawi, Anda tahu masalahnya
Abobbi i dagbo olopa
Musuh bebuyutan, membuat mereka kesakitan
Mereka membawa Abba Kyari

Saya berharap berkata, saya ingin mengatakan na saya membawa saya
I for Don Stain semua baretnya dengan Egusi
Mereka tahu katakan na aku
Saya meludahi seragam mereka

Gunakan AM Take Clean c#m
Ojini berkata aku yang paling sulit
Mummy saya berkata saya paling mentah
Kegilaan papa dey saya, omo lawless

Odumodu menembak tekanan
Tidak pernah, tidak pernah
Saya melakukannya dengan kepala jernih
Saya tidak butuh tramadol

Sebelum saya berdarah pada seorang polisi
Omo bangun
Mereka membuat saya muak
Na wetin ipo saya beritahu saya, na setup

Masalahnya seperti lay-up
Mereka berbicara mengatakan Odumodu membunuh anak malang itu
Bapa Surgawi, Oposisi Dey Verandah
Mereka dey disana dey terbakar

Mereka melihat saya dey muncul
Mereka menempatkan tubuh untuk nama saya
Mereka mengunci dey
Koti telah mengunci kami

Mereka mengumpulkan uang saya
Dan mereka tidak perlu mencari kami
Ya ya
Issakaba memadukan kepala mereka dengan parang spiritual

Inec, berikan aku plastiknya
Persetan dengan pemerintahan ini
f#ck ‘Em…
20-10-20, mereka pikir kita lupa

2023, Anda pergi
Kunci polisi dan gbes
ABEG COMOT YANSH untuk di sana
Persetan dengan tas nasi Anda

I No Wan Collect
Lihat mereka untuk saloon
Don dey mencuci kepala Anda
Sial lebih dari sama

Lebih atau kurang
Anak laki -laki dalam warna hitam masih menyebabkan penahanan
Setiap seratus meter na hambatan
Keramaian harus murni, mereka tidak cocok untuk menahan kami

Persetan dengan anak -anak itu
Bawa orang itu membuat saya mencari yang itu
OdumoDublvck na person wey dey carry lulus satu jenis
Melewati titik ini

Chukwu a gozigo gi
Ya…
Crusher no dey tubuhku
Na cara yang lebih ringan sang pasukan memanfaatkan

Light My Bazz
Untuk pos pemeriksaan mereka, saya melihat mereka
Mereka retak asap dey, e cast
Bayangkan, Olopa Mind untuk menanyakan apa saja untuk akhir pekan saya

Saya, saya hanya mengunci
Dia Chook Hand untuk sakuku
Dia melihat permen karet, dia memotong saya
Orang -orang ini dey f#ck up

Mereka tidak melihat bilang wetin dey dompet saya dan kartu terakhir saya
Jadi bajingan itu mengatakan membuat saya mentransfer
The Thunder Wey Go Fire You Still Dey Warm Up
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Alpha Ojini – Vigilante Bop

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases